Apparentlylaw's Posts
Nairaland Forum › Apparentlylaw's Profile › Apparentlylaw's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 21 pages)
Started @ age 7 ...buh ideal tym to start dating a geh is wen u re independent and can handle the responsibility both financially and Sexually |
Eiyah ....jez tell ur fwend to park awt and start Life again ....lerrrer she would regrate what she has done .... |
And U were dey watching her ....Maybe u work dere .. |
I back Up Senegal to win ....dey ve gat Fine finishers ...South Africa a good team tho buh em too dey do over sabi + dey make chances , create good play tactics and @ the end doze dier yeye strikers go dey fumble for post |
Dey do some Lil work awt ...esp Press Up ... |
Lol ! U for wait small nah ....shez jez fronting ....& U shuldnt. ve told her to go nd meet her bf ..Maybe she dosent even have 1 sef ...u culd ve played d game wif her ...be patient and bam u catch her wen she can't say No .. |
Collect the Gun ...Shot em ...and act like James Bond |
I still dey Tell pple ..if ur wife starts to nag or curses U ..get a chair sit down and be looking @ her ..na she go tire |
Algeria reach world cup em dey Germany play wif dier Life ...nw ? |
khattab02:Na nw I jez dey knw ...nd Ghana iz a vewi good syd ooo |
khattab02:Na xo we see am oooo ....upon all d whole assurance dier Players gve me from the Pre match conference I watch yesterday |
Werin dey do Ghana nah ....U ve gat to win dz match oooooo ..... |
Since Late Last year we ve been hearing Court summon dz ...Dbanj iz broke ...we should be seeing him selling ice cream by now nah ...#Dbanj iz a Legend |
To me U didn't actually mean ur statement ...Guess u jez didn't want her to feel fly ...She is part of your family nah ...wifawt her u wuldnt ve gotten doze kids u apparently said u re working for ...Jez apologise to her and make her head swell a lil |
............... Lol ! Lies ....na wa sha ...all deze Politicians can Lie for Africa |
Shez pweety ...Hot ...If I ve dz kinda babe...why I go dey Pursue zainab , Addy and Keji ..I dey madt |
Dunnooo buh for me I ve no Preference ...I can trip for any geh irrespective of her complexion ...xo far shez Pweety , Gat etiquette and can get ma attention |
Ehnnnn ...Ok ...I'm gonna be a Badt Guy now |
Ma Pix for Saturday Matches tho the Points myt be small Cagiliari Calcio Vs Sassulo - 1X SS Lazio Vs AC Milan - 2nd Half High Score Cordoba Vs Real Madrid - 2 Elche Vs Barcelona - 2 and Under 4.5 Goals Chelsea Vs Bradford City - 1 and Under 4.5 Goals Manchester City Vs Middlesbrough - 1 Tottenham Vs Leceister City - Over 1.5 Ross County Vs Celtic - Under 1.5 1st Half Dundee United Vs Motherwell - Under 1.5 1st Half |
If u say U have fallen awta love wif some1...it means u were not in Love wif dah person in the 1st Place ...#Diff btw Love and in Love |
Lol op and anytym a guy chats wif his babe like dat ..he has gat another geh dat gves him d xame happiness hiz babe gets from another guy . ...gehz expect dat dier bf must be lively everytym and he must be d 1 to bring up topics , initiate chats and all dat buh tz wrong ...she mxt contribute to ..imagine saying ok after hez says hez fine ..kinda bad |
Happens bro ...If u like kiss for africa ...if I don't like u I won't move .... |
kristein:shebi if I dey talk am u go dey say I dey whyne ...O B O ...+ NL finest |
I bet U 70% of dz Students are Girls |
Venymen:Lol ! Guy In Life u move on to greater tinz ....Jez like u re working in Sky bank now ..if u get an employment in CBN won't u go ....and u all say Don jazzy helped him ...dey all helped each other in one way or the other ...Maybe if D banj was not dere dey wouldn't ve been a don jazzy and if don jazzy wasn't dere dey wouldn't ve been a d banj |
Rumors Joor ...Don Jazzy can't do such ...Even if tz True ..D banj is a legend ... |
Werin Atletico madrid wan cum do For Camp Nou |

.because their money speak for them