AqualinaXYZ's Posts
Nairaland Forum › AqualinaXYZ's Profile › AqualinaXYZ's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 38 pages)
Yoruba people go soon begin cry now Una hate S. East yet una no wan allow them go Always begging them to stay in the zoogeria |
Make EFCC and NDLEA answer me these two questions below and win a price Who was the only Nigerian politician that moved a stolen bullion van to his compound on election eve Who is the only African president that forfeited $420k drug money to Chicago government Make una answer and win |
This guy ans HIV news Abeg babe wan visit me this evening oo and I no dey use condom on this babe No make my preeek fall abeg It’s a Prank I dey always get condom for room I took this pic now u can see the date and time
|
Na Gumi come dey give Tinubu advise now That’s to tell you how useless Tinubu is Cocaine don destroy una president brain |
Toto just dey hungry me All these ones no concern me |
HacheNoire:Yoruba man remove mouth for Rivers State politics Face your region |
Make una dey play In Nigeria politics if you want to be safe just don’t do right Immediately you start working just right for your people they come for you for succeeding where your pairs failed |
Even if they succeed Anyone Wike puts on that governor seat will still behave like an average Rivers man in few months to come Godfatherism isn’t our thing and can never be our thing If Wike wants Godfatherism he should go do that in South west |
Very useless man always appointing his fellow failures from his tribe Let it be known that when this frog was the president of Nigeria that Nigeria was ranked the worst country to live on earth courtesy of his tribesmen appointment One tribe single handedly ruined Nigeria |
Tinubu better sit up America warns before striking Israel no dey warn ooo Israel hates anything terrorists So Tinubu better move fast and while doing that he should better be wearing helmet Incase |
E get as this life dey oo And this is a lesson to all these Tinubu praise singers The moniker who created this thread his name is SARKI Helinues and Yarimo dey learn work where SARKI dey when it comes to defending APC and incompetent leaders like Buhari But today where is SARKI ? He don get ulcer for over 6yrs now |
b0rn2fuck:The world should rise against it bawo Una dey always leave log of wood wey enter una eyes dey go pursue fly wey dey another person eye When Tinubu declared state of emergency and removed a democratically elected governor of my state and installed Abas because Wike and fuby dey keep malice Where was your voice ? As Tinubu don set that precedent another president tomorrow will come and remove Lagos governor and install kaduna man as sole administrator |
Shebi Yarimo said jubilation over rivers state that Rivers people are happy to have Wike and Tinubu When I tell u people as a PH boy 90% of Rivers people no like Wike because of his alliance with Tinubu Yoruba people believes anyone who doesn’t support Tinubu or Wike is automatically from South East I began to wonder when did Rivers state and south west becomes allies to think we like you guys |
The day they’ll come and carry Tinubu Na me go use my hard earned money buy fuel for American Army |
Tinubu no know Nyerishi For Tinubu mind Wike likes him Every Rivers man here knows how Wike operates One day the entire nation will know how Wike single handedly made Tinubu president Till then Wike remains greater than the greatest Yoruba man alive or dead |
PulaPower:No sane Nigerian will choose this una brain dead urine dispensing Irigbaji thief forging certificates all around the world to be his president If e sure for una run am free and fair election if wheel barrow pusher won’t defeat Tinubu |
Everything about Tinubu is forgery This man can’t breathe if he no forge something within a month Like name something that’s not questionable about this Irigbaji foolish man Person wey graduate from secondary school before them establish school Joined Chicago university with a female name Licked microphone in Port Harcourt during campaign when he was asked to TASTE the microphone Accountant wey no get colleagues or company group or office pics Denied his biological parents and ran to a rich woman to adopt him bcuz of money Abi make we talk how his daughter is 65 while Tinubu is 67 Na so he go thief Donald Duke child hood pics during 2023 say na him child hood pic be that Since Donald Duke no allow am thief pic again he don dey use Ai |
But if person cause wahala online finish travel go village where network no dey enter bush off phone How US government wan take track the person bomb am there Have you gone to read comments on Tinubus IG posts? U will see people with their family pics and everything tagging Trump to come carry Tinubu without hiding their pages That shows we dey even pity Tinubu here we need to put more fire and effort |
Dogalmighty17:You mean president Gumi? Abi u mean the useless Irigbaji frog |
seunmsg:At least u agree say your principal na drug trafficker U can now crawl back to your shell with hunger |