AqualinaXYZ's Posts
Nairaland Forum › AqualinaXYZ's Profile › AqualinaXYZ's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 38 pages)
seunmsg:And dump good governance It’s all politics and 2027 but never for good welfare and security of Nigerians Your principal is actually a drug trafficker |
This guy and woman topic |
They are always against protest One day Trump go Venezuela una |
LMFAO Abeg make una leave me I no wan laugh |
And e go happen just wait |
And one Madridguy and Yarimo living in face me I face you in Ogbomosho has been ranting in all threads saying Venezuela citizens don’t know what’s coming hard for them Do u know what this man must have put them through? Any small thing GO AND ASK LYBIA yen yen yen Do u know how bad of a democratic leader must have been before its citizens are calling for military take over? This Venezuela president is even better than Tinubu Oya just imagine if Trump Venezuela Tinubu? The whole Nigeria streets will be filled with celebration like say they’ve discovered cure to death APC supporters are always against liberation Oga everybody can’t be like the S. West that has been caged for decades by one man |
wwwwww bandits in the fvcking chat While Tinubu is chilling in Paris acting like everything is fine I wonder what he responds to other world leaders when asked about killings in Nigeria |
illicit:Which one be Trump agenda isn’t for ANY Nigerians interest? I’m a Nigerian and Trump agenda is for my interest You asked who will protect Muslim? Have you seen a pastor or Christian carry bomb like power bank and shout IN THE NAME OF JESUS GBOOOMMM Who’s the WE that has allowing Trump talk too many derogatory things about Nigeria? Your president wey forge certificate with female name for Chicago and forfeited $420k dollars to paracetamol never even talk e come be u wey dey one room for Oshogbo |
madridguy:A Rivers man wan parasite Yoruba? Bro here we don’t eat Ewedu Can you say same? Can u say in south west yall don’t use crude processed products? |
KingAzubuike:Same reason Tinubu can’t arrest Gumi or fight Boko Haram and Fulani herders Now can you relate ? |
Where u expecting BIDEN to support TRUMP? Meanwhile APC data boys see where Bashir go put una Tinubu for wahala oo America said they’re coming for Tinubu and Shettima ooo Out of our benevolent we go dash them Akpabio and wike to use garnish the arrest
|
In the case of Nigeria they’ll carry both president and vice with Akpabio and wike Then Trump will step in and divide the country make everyone answer him papa name |
Predictor3:Which date be that Why is your screenshot not have the date he travelled Make una dey play |
Please make una no vex I wan ask one mumu question These news that always make headlines like bandits Fulani herders killing 10, 30, 60, 100 people etc Are they actually true or na just exaggerated Like has anyone seen these killings face to face or seen dead bodies Because I no dey too believe say all these killings will be happening and Tinubu won’t swing into action But if it’s true that these killings happen and Tinubu kept quiet Then It’s safe to say Tinubu is a failure I no wan use the words like mumu or foolish because it will be an insult to mumu and foolish people comparing them to that mannequin in Aso Rock |
Kanu wey dey innocent Can’t wait for Trump to Venezuela Tinubu |
Sannisege:If the prophesy was about Peter Obi u for believe am abi? Make Tinubu enter USA first Shebi the prophesy na fake abi |
Yes Trump has caged Tinubu But the bigger question here is caged him with what ? Can a man with clean hands be caged? Your answer is good as mine being the reason Tinubu doesn’t travel to USA They don cage the drug store account 😂😂😂 |
God1000:so if what it takes to be a patriot is supporting a drug lord to be in Aso Rock then count me out USA must carry Tinubu |
This man come carry Tinubu Na beg we dey beg |
As if Tinubu will do anything Can a slave touch his slave masters? Thief |
If no be Nigerians and foolishness why would anyone vote Tinubu Make Trump just came Venezuela this frog in Aso Rock |
As a Rivers man I support Trump to come take this frog in Aso Rock and run this country whichever he wishes After all na south south oil not Yoruba own We don too feed una make America sef chop They chop oil while boys dey chop US wire checks steady After all wetin I dey benefit from the oil in my backyard |
Na waooo god help us o from Tinubu |
Demetrix:Then you do press up on his mandate Na wetin cause am |
Demetrix:Bcuz most of my friends who stood on the mandate their knees don spoil Talk fast |
Did you stand on anyone’s mandate for too long and hunger wan wound you? Talk fast |
Tinubu is 65 His first daughter is 67 Is God not wonderful? |
Person wey buy election wan act like ruler? The werey first buy yatch to cool off Buy airplane to fly all around and change pampers I still dey wonder he no dey fly enter America |
[quote author= post=137987487]What Exactly Is Happening Inside This KWARA[/quote]Yoruba don too suffer for their master hand Anyways no pity Na wetin them dey wish for others so it’s not bad if it boomerangs |