AqualinaXYZ's Posts
Nairaland Forum › AqualinaXYZ's Profile › AqualinaXYZ's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 38 pages)
When Nigerian president is a product of fraud why won’t they be warning us Oluwole certificate |
Normally Tinubu na mumu The most foolish being from the west |
I always dream of a Nigeria where the Yorubas would have their own country I wan check their real love for Tinubu If Yorubas have their Oduduwa republic I swear they won’t allow Tinubu to be a mere councilor Because they all know that idiot is a failure |
This man and HIV news E go shock una say this guy no even get HIV Everyday u go dey put fear for person body |
Salewa97:Every thing na opposition When Nigerians demand for due process una go blame opposition Even if as Tinubu preeeek no dey stand again na opposition cause am |
More more more Tinubu is working |
It is gradually coming home Very soon e go enter Lagos and everybody wey feel say insecurity no concern them go feel am Make their madness end for South West and North shaa If una carry this madness enter Rivers state na when una go know the number of cultists wey dey Rivers State |
chiagozien:Yes oo Let them settle themselves The killings no really concern me as long as e no enter Rivers state Make their madness stop for North and South West |
Its getting home Soon e go enter Lagos and many people wey no dey take am serious go feel am |
God will punish you and your husband where ever he is Wicked couple And God will also punish the maggot that promised to continue from where your husband stopped |
If I talk wetin dey my mind now Seun will ban me So make I close mouth But Seun just know say no difference between u and APC Una no dey everly bring up good initiatives |
Adeleke nko? Abi no be the same accord wey them give am governorship candidate ? Abi my eyes dey pain me |
Okay boss man we dey wait |
Burob:I am not Ikwerre ozuorrr If u no know my tribe in Rivers State u ask Ikwerre no be only tribe wey dey Rivers State Midfield: Someone down the thread said no Ikwerre man hates Tinubu😂😂😂 To even start u do u think Wike likes Tinubu? Make I show u many landlord for this Port Harcourt wey no dey gree give Yrouba people their houses to rent? Shebi no Ikwerre person hates Tinubu ? Oya even as Wike is with Tinubu now make Tinubu do free and fair election u go understand what hatred means from their votes Una dey do by force love with Rivers people all bcuz of oil and resources Does the Yorubas even love Tinubu ? Abeg I no wan laugh |
Wetin Obasanjo wan use Tinubu do Are both in same level at any ramifications? OBJ dey fear to enter USA? Did OBJ graduate from school before the school was established? OBJ get classmates naaa Did OBJ forfeit $420k to drugs in Chicago ? Is OBJ a female name in Chicago university? At least OBJ knows his parents and has lineage OBJ dey lick microphone? Wooo if I start I won’t end in this misery tales |
Shivisee1:And una feel say all Niger Deltans are happy with una parasitic nature? Maybe una need to leave Lagos and travel make una dey understand wetin dey go on |
Wickedtruths:What if he’s a Niger deltan? Una really dey feel say everybody wey no support this una parasitic nature and una mumu Tinubu is automatically from Igbo? lol una dey muzz me shaa |
Una still dey believe Tinubu Oya naa e kuku no go hard till truth comes out |
sleek214:Brothel Bcuz he no speak in favor of Tinubu U for don call patriotic man |
If u believe this then then you can believe Tinubu doesn’t sniff white substance Useless people |
Thats Tinubu Wife son daughters all have grabbed Lagos and intend to grab Nigeria Daughter dey fight for iyaloja of all markets Son dey drag billboards and signage Wife dey disgrace herself up and down bcuz school children and Adeleke no gree call her “Na our mama be this ooo” |
Which position Tinubu hold E get who creat content more than him? Useless man |
Mo RIP to waste Let the banditry continue Tinubu is working |
All APC ronu miscreants should better block me My post is not good for una mental healths I say make I warn una now because more bombs dey come |
Mumu bishop He wants another money from Tinubu The one them give am to deny open genocide don finish God will punish u and Tinubu |
All these loans their collateral is only south south oil No single collateral from south West No foreigner collects cocoa or ewedu for collateral That’s why u can never see that tribe insult south southern instead they push it to south east knowing what they’ll lose from us if we rise against them |
BlackPantherxXx:Lol at least his identity was known Who’s female Tinubu from Chicago state university? Abi make we talk about the Tinubu age family history classmates forgery and drug crimes I dey in good mood today don’t angry me |
If no be say Nigeria celebrates criminality and foolish leadership Who would ever choose Wike over Makinde? Makinde get sense pass Wike by far |
Yoruba get culture? I think their culture na only ewedu |
Same way we would protest for South south to leave Nigeria Make all una dey go una own |
