Stats: 3,165,157 members, 7,860,143 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 06:40 AM |
Nairaland Forum / AqualinaXYZ's Profile / AqualinaXYZ's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 14 pages)
![]() |
Northern group endorse Wike keh Make una dey play 51 Likes 5 Shares |
![]() |
Agitators wan commot honey for Yoruba people mouth Yoruba wey no dey take ear hear disintegration If this country divide Yorubas will be buying fuel N27k a liter from south south ![]() 29 Likes 6 Shares |
![]() |
Breaking news Inflation under Tinubu hits 65% the worst of all time Una dey hype naira while inflation and prices of goods are getting higher 4 Likes |
![]() |
Still wonder why Dangote is not refining petrol Them use diesel swear for am Useless country governed by a desperate certificate forger 125 Likes 8 Shares |
![]() |
helinues: Why you no go smile Them no born una well to attack Hausa naa 221 Likes 19 Shares |
![]() |
Sometimes I wonder if Chioma has family or siblings whose morals money can’t buy Anyways na so Igbo people dey do as long as money is coming Make nobody attack me ooo I dey defend una since days no be this one now una go take kill me |
![]() |
Them serve you respect or TOTO You chose TOTO You can’t have the two at once Carry Fanta go River and have a bath of shame To Fvck coworker and have peace of mind you’ll need connection because it doesn’t end well 463 Likes 49 Shares |
![]() |
Every thing is just dangling and trembling like Tinubu Wonderful 64 Likes 5 Shares |
![]() |
Cooletempa: No be everybody wey speak against Yorubas are automatically Igbo Make una get sense no be only South West & South East dey Nigeria That guy you’re insulting is from Akwa Ibom |
![]() |
Nigeria was forced marriage Anything you see you take am |
![]() |
And you’ll never see Abians come to social media to cry unlike one region Torr 11 Likes 1 Share |
![]() |
If no be say Yoruba people too dey fear Are we supposed to have a Godfather in Nigeria? They want to replicate Tinubu to all regions 1 Like 1 Share |
![]() |
Certificate forger should speak up for himself 116 Likes 19 Shares |
![]() |
![]() |
![]() |
76 Likes 4 Shares |
![]() |
Nobody gaslight others like certificate forgers Ritualists no dey like make person carry knife pass their back Imagine studying to PHD in a prestigious school only to be sacked by a Guinea fowl 13 Likes 3 Shares |
![]() |
For una mind now Tinubu has made Naira gained value Una no know say the werey dey pay huge to defend naira Tinubu is paying for naira subsidy 34 Likes 3 Shares |
![]() |
All by Northern Nigeria A region that’s supposed to be in Niger Republic or chad 🇹🇩 Luggard carry come join south Even though the Yorubas have their own wahala like every other region but it would have been peaceful living with Yorubas than Hausas I still ask and wonder why Yoruba Muslims ain’t as violent as Hausa / Fulani Muslims E no go better for Luggard 14 Likes 1 Share |
![]() |
Me sef I no fit marry pastor as a wife or too holy Christian I need my bitchess bad and nasty with a touch of fear of God |
![]() |
madridguy: Yes we all will die one day But who first wish Obi death don first am die Celebrate grace 78 Likes 8 Shares |
![]() |
helinues: Always playing victim like a toddler Una mouth dey always sharp till una meet una match Unity beggars 1 Like 1 Share |
![]() |
backtalkG: Na una dey worry for campaign and rigging election Na still una dey cry for hunger pass Ebi Pawa FC |
![]() |
helinues: Detained Kanu is heroic than coward Awolowo wey Portable run nyash for him statue Unity beggars |
![]() |
Rossikk: He should be wearing designers and billion naira watches like Sanwo Olu who uses his peoples money to wear expensive shits while his people shout Ebi Pawa ooo Before una go commot for Tinubu coven in that una Yoruba nation una go need Jesus to come down to earth 215 Likes 18 Shares |
![]() |
okoro: Obi is foolish? How about the useless urine donor from Irigbaji that sleeps from one continent to another without achieving a dime Tinubu wey be twerker for Oshogbo with a watery anus 227 Likes 25 Shares |
![]() |
![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 14 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |