AqualinaXYZ's Posts
Nairaland Forum › AqualinaXYZ's Profile › AqualinaXYZ's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 38 pages)
While his emergency Yourba lovers are queuing up sharing garri wey carry Tinubu logo donated by MC Oluomo One woman was complaining that how can Tinubu share garri without groundnut They told her that groundnut will be shared during 2027 election |
If Nigeria elections were free and fair DJ chicken will win Tinubu before 12pm |
Akpabio go beg Natasha ooo Too many spiritual attacks |
Ezebunwo Nyesom Wike I pray you survive this political battle after 2027 If not hmmmmmmm |
Salewa97:Does your state have a one cup of oil? Beggars |
Haaaaa wetin come dey happen like this |
Anytime I hear drugs my mind go just go to Tinubu straight Nobody sniff things and things like that frog Hope he will be tested too |
PrivateSeal:If na u will u go on a leave knowing that nobody is chasing your source of income They know say Tinubu na weak mumu naaa In as much as I no like Wike since he joined APC Wike as a governor of Rivers state e get many things u no fit do He go flush u out immediately |
This una present mumu shaaa Commissioning bicycle |
Na their mama be that oooo Which sane person wan use Remi do mama |
I no fit propose to woman for public Any sane man should know when he should get a YES from his woman Unless say u dey live in denial u suppose know babe wey go tell u YES or NO Even at that I’ll propose to my babe in the kitchen If she said NO I go warn soup eat that one end No be me u go go disgrace for Port Harcourt pleasure park all in the name of proposal |
Burob:If my papa has ever inflicted pain or watched other peoples kid suffer for what he can end let evil befall us his children But if Tinubu has ever inflicted pain on others or watched while others were massacred when he has the power to stop it May his family and generations be wiped out of earth surface May same fate befall his supporters too Oya say Amen to this prayer |
Okay oo we don see them oo |
Werey don dey go tour like say he be Lil Wayne Useless man |
Tinubu is very useless Never seen a weakling like that idiot |
Tinubu your children children will face this same fate Time shall tell |
Please I want to ask a question If you’re not a salary earner or into business but you’ve some money maybe few millions already saved on your Nigeria bank savings account Will the money be deducted for tax starting from January ? What if from January you start sending out the money to purchase things let’s say 500k every time you purchase will you be taxed or the few millions in your savings account will be taxed starting January The persons account doesn’t have TIN but was linked to NIN Abeg make una talk fast make men know their next moves no be the one person go wake up January they don move person money all in the name of tax |
Man wey sabi Not like Tinubu that has held Lagos treasury for decades Indigenes of Lagos come dey queue for him gate dey beg food |
NoahHadNoArk:Una wan make south west kpaii of hunger abi Remove Igbo people business in Lagos and imagine what will become of Lagos |
Tinubu shut up your mouth abeg Old fool |
Opidondon:Agbado will come for u They no wan use ear hear anything hardship around Tinubu while they queue for biscuits every weekend at burdillon |
Very useless man Your own na to sniff things and things from Monday to Sunday Forger in chief |
Just imagine say INEC no do their normal rigging And Peter Obi won Now Peter Obi is doing all these Just imagine what Yorubas will say? Calm down no rush just imagine wetin those people go talk about all these tax insecurity no job bad roads no electricity inflation price hikes and all Just imagine |
Will that maggot from Irigbaji agree? Fraudster and rigger in chief A thief that crowned himself with a failure |