AqualinaXYZ's Posts
Nairaland Forum › AqualinaXYZ's Profile › AqualinaXYZ's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 38 pages)
Damage control Make Lere dey play Typical Yoruba man na their pattern be that Wike leave Port Harcourt men he go carry do PA go carry Wetin I no know |
When wahala burst between Wike and Tinubu I swear Rivers state people will be so happy See for non Rivers people always know that wike loyalty doesn’t last Even Tinubu knows wike is a time bomb that can blow at any moment The Bromance between wike and Tinubu won’t last you can bookmark this chat Wike is a serial betrayer and time will tell so make una relax |
The entire Rivers state will jubilate any day Tinubu trashes Wike Don’t argue with me it will happen soon We all know this because wike has and can never be loyal for a long time |
HgAkpobomeEr:Wetin Tinubu wan talk in front of Trump ? Tinubu go just dey piss for pant What can Tinubu say in front of a man that has his Chicago drug scripts |
Trump can’t meet Tinubu Make una stop to dey try Trump called Buhari lifeless U can imagine what Trump will call Tinubu that Buhari was better off Tinubu go just from White House enter Chicago prison |
Misterone:Yes we now have a disciplinarian in White House Unlike weak Biden and gay Obama Tinubu mantra has always been bribe everyone but this time he wan bribe Trump? With Lagos state stolen treasury ? |
USA been rate you naa Who want rate Tinubu That’s why it’s good to be as clean as Obi If Tinubu was clean America for no dey hold am for neck He can’t even visit America and would never visit till the end of his stolen tenure |
Who would have thought in this life that Buhari would be better than Tinubu Tinubu is a total failure Very useless man |
1. A group of Governors is called...... Criminals 2. A group of Judges is called........ justice killers 3. A group Magistrates called.... Corruption enablers 4. A group of Diplomats called..... wrong narrators 5. A group of Civil Servants called.... Tinubu preys Na u come know wetin be their definitions |
Money don exchange hand Una wan use Tinubu bribery techniques play |
NgeneUkwenu:Anambra people voted a person not party 99.9% of people who voted the governorship APC candidate and Soludo won’t vote Tinubu If u get ear u hear God bless soludo for working with Tinubu as if tomorrow when soludo comes out to contest for president una no go give am the usual Omo Igbo tag South easterners na una sabi shaaa If una like make una dey find friendship and bonding same place you lost it |
Oya naa wetin concern me |
Tinubu cares about military intelligence and informations But he keeps recruiting REPENTANT bandits into same army Anyways na mumu dey join Nigerian force |
I no sure say Anambra people really send governorship elections Bcuz wether u vote or note na APGA go rule So they don’t put much effort into it |
Lol yall should quit trying M |
maik:If I answer u wetin dey my mind nairaland will ban me But keep claiming south South u imposter from Ogun state When I see comments from fellow Port Harcourt people I'll surely know |
Suleiman your tribe men will call you omoale Better follow the Tinubu script Ronu |
Tinubu no go obey his slave masters keh Make we dey watch |
chiiraq802:Na their way naaa Very useless set of people |
madridguy:If no be say u dey talk truth sometimes about Tinubu failure I for attack u now make I just am slide |
Reduction by how many naira Something that will still go up before tomorrow If no be propaganda wey Tinubu dey feed me since days where i for see food eat |
So who come vote make he no buy gala How’s using your own money to buy gala meaning you’re being bought with gala Abi una think say Osogbo |
Flangelo12:You sef dull Where’s the positive news A dollar at 1500? What was the position of naira before Buhari handed over to this frog |
For the sane Nigerians especially from South south Don’t overwork yourself over what the Yoruba’s has turned this country into Just pray and hustle harder for God to keep providing for you and your loved ones Whatever has beginning has an end One day we would look back at what Nigeria was and smile But let it be on record that a Yoruba man destroyed Nigeria Let it be on record that Buhari wasn’t the worst president Incase any day Nigeria finally divides make sure you tell your kids this horrific stories |
This Tinubu mumu shaaa Meeting everyone no result |
ECOWAS you met the wrong person oo Tinubu is aware of everything happening and he’s happy about it |
Afriifa:Protested against Jonathan Now he’s capping nonsense Very any how pastor
|