Asgard13's Posts
Nairaland Forum › Asgard13's Profile › Asgard13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 144 pages)
Unfortunate beings …. Nigerians sef no Dey try.. |
Reason Atiku no get Opposition OBi Dey make sense based on Nigeria economy as him mind give am.. Na trader be be.. no be economist.. na buying and selling theory Power to the people North 2023 |
The Yoruba god whining his worshippers after looting them carelessly with all wickedness and you still see the Sophisticators hailing him shamelessly Abusing the hell out of those wey dem tell dem truth Imagine poor stricken poverty imps .. wey never see Tinubu one Naira Dey hail.. If you’re poor I share little with you😹 Meanwhile make dem throw up na water and garri Dey dia belle .. yet dey no go shame Shameless and stupid |
Wiseandtrue:Steal logo join.. ![]() Mehn Tinubu sef.. ![]() |
MrColdsweat:Hehehehehehe… olboy.. Nairaland fa.. ![]() |
Wiseandtrue:The Yoruba god na thief? He’s a god oh .. some people worship him live… |
Naira20:Nairaland kids … |
Way to go… Infact he must be campaigning in mosques and Islamic settings .. That’s what Obi has turn Nigeria politics to.. and a very dangerous precedent at that.. But his supporters are yet to wake to this imminent doom.. Na still them go shout foul pass .. when matter turn Mather.. Power to the people PDP!! Atiku no get Opposition |
All this conditions on top 500 airtime .. .. Una too love lies .. Na wetin you wan .. Abi you wan monitor as he dey use am.. Enjoy |
![]() He’s not saying much about the new notes .. |
This man just Dey pepper Apc ![]() |
Power to the people !! E too clear North 2023 Tinubu must be on ballot .. After February sleep walking sapiens go wake .. |
OBi has a house in uk.. and his kids all raised in UK.. Being the chief importer of consumptive.. but today he’s telling you from consumption to production.. because he needs your votes Telling you how greedy they all are .. without telling you same Obasanjo is his grand patron .. same club( if you know .. you know) with Wike and others .. Today Parading from church to church a saint .. one’s Atiku’s vice and inner caucus of the so called cartels Nigerians must be wise Vote your conciense.. no let person gbo gbo you with useless propaganda Power to the people North 2023 |
![]() Told them is a week extension .. Buhari gave them 10.. Nice one .. But anything before .. 15.. is a no no.. We must cure some crazy Like am supporting Buhari with muscle on this .. Power to the people North 2023 |
No juju will mke buhari allow inec rig elections for Apc candinate Tinubu If you know buhari .. you will understand he hates nonesense .. Since after 2014.. how many times has he visited boudillion and reasons .. I Now understand his personality |
This man and his myopic reasoning So Ojukwu should leave the seat of power and start marching troops to kaduna .. Was Gowon in kaduna .. Abi seat of power dey kaduna ? Your reasoning is most daft.. If not for banjo and Awolowo intervention .. and delay .. that war would would have been over in 68” Wetin Dey happen for kaduna .. Ojukwu for go do.. March his troops all the way to kaduna for what exactly Na wao for some humans and dia reasoning .. An adult for that matter .. The military campaigner and general and others looted Edo people Ondo and delta igbos.. on their way to Lagos .. all cos of indiscipline.. Was that the fault of Ikemba ? Didn’t those humans paid for their treachery? |
Kobojunkie:I don’t do fools imps.. I pray for them.. kobo.. tag along. |
lhordspy:Noise no Dey win elections.. na votes.. I don the burst you and already know your a kid politcally.. you know nothing at all.. I’ve put you on scale .. and you’ve been found wanting Next! |
Sammy07:To be honest.. Tinubu never had chance for a shot at villa. All his noise and hallucinations are all Yoruba media gaslighting bobo.. FFK .. keyamo and the rest have all gone quiet.. reality is dawning on them.. those are the very real people close to power and are well informed.. not Nairaland sapiens and online noise makers.. You can’t rule Nigeria based on your ambition and interest..if few friends.. Then front a Muslim must ticket to fool the Islamic north .. Nigeria no be banana republic.. is a country of 450 ethnic humans with different tribes .. and you think say your juju strong pass after doing rituals.. E no Dey work.. But wetin I know.. I’ve always maintained he must contest.. I no Dey get info from sourceless Walai.. if that man do anyhow.. after election. Kuje go be his home and nothing will happen.. You heard it here.. As he dey plan.. na so others dey plan am too.. No be muscle N Nigeria we Dey and February is here.. Been awhile Mr Sammy |
February is here already.. No worries .. Hope you’re ready for protest.. because that’s all your god will do.. however he wan do am Be also prepare to wail .. on how a northerner take hand over to northerner.. all this are sure wailing Yoruba will instigate …when they lose woefully.. and in other to save face .. and other antics.. For even the emotional gullible igbos will be brainwashed .. but the reality supercede all Yoruba hallucinations We all have it sorted .. Power returns north.. and e too sure .. Atiku no get Opposition Power to the people North 2023 Only reserve your wailing for the main event .. |
Funny enough .. all souls shall test death.. and if this is real.. and you’re on that side .. you will definitely remember this and other testimonies and how you mock them.. Painfully you might not have this chance to explain to others .. Let’s be guided .. I once left this earth .. and understand this reality Heaven is real .. Hell is real.. To me that’s all.. believe it or not .. Let pray we make use of our chance of breath on earth Jesus is coming soon.. |
God is faithful.. Rest on .. |
AllTheWayUp:abeg no tell am.. Make February clear dia doubts .. Yorub man wan use Muslim Muslim ticket decieve north Imagine .. I keep telling them.. Nigeria no Dey think like Yoruba 450 ethnic group no be chides .. but they no Dey understand |
Nairaland Abeg make Una help me echo Tinubu must contest!!! Hehehehehehehe If he see way .. he for abandone ship.. Make his 50 million northern vote no disappear We need am.. Hehehehehe E go clear Power to the people North 2023 You tell them.. dem go dey dia Yoruba land they permutAte their hallucinations.. Seunmg.. how far with you and Wike… ![]() February go be fun for Nairaland.. |
seunmsg:As e Dey pain Yoruba .. e Dey sweet north Wake this man You dey see am .. but you dey confuse .. e remain make dem type am for Yoruba for you.. Oya take am.. I made Buhari president.. emilokan ![]() |
![]() E go loud Tinubu must contest Must… Atiku no get Opposition.. E too clear Na since 2017 we don Dey loud .. but sophisticated tufaced sapiens .. say we know nothing .. |
peepydelano:The first republic was as a result of igbo and northern partnership The 2nd republic was as a result of igbos and northern partnership The third republic was same .. Fourth republic same .. Yoruba had their party AD .. igbos went with the north .. pick a Yoruba man and made him President. Yoruba candinate under AD lost.. Same igbo under Pdp .. supported yarduA.. while yorub supported Atiku and lost.. Same Yoruba supported .. Ribadu .. under the Yoruba party Acn .. while igbo gave it to Gej and won with the north.. Yoruba just got to presidnfcy in 2015.. with Apc .. and they’re about leaving . So now you wey Dey Sophisticated .. tell me … the first government .. Yoruba and north had to get her aside the civi war of Gowon and Awolowo History must be brought back And the sapien .. Dey argue with abuse Oga move pls |
peepydelano:Wetin you know Igbos have always been in partnership with north.. from the days of ncnc and Npp.. Yoruba in the other have have always slaved for the north PDP remains a northern party .. Why ac acn ad Ag are all yorub party .. Go and read history When they get to that bridge .. no worry for them |
Right now.. Igbos should be talking Obi not Kanu.. anyone talking Kanu is an enemy of igbos.. The Monday sit at home is enough statement for now Nigerians are already celebrating Obi .. Una wan use spAnnet throw for Una work Wen I say this people are so emotional.. Na lot wife dem be |
peepydelano:Oga if they sustain this OBi tempo .. Walahi .. 2027 sure for them.. They will unseat any incumbent Take this to the bank |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 144 pages)


