Ayztech's Posts
Nairaland Forum › Ayztech's Profile › Ayztech's Posts
ol'boy eee...sontin happen here today oo 7 fat pages of summary combustion!!! Ndi ala ![]() |
Dumexoga: Na wa ooo. Na for only this forum i see say some people poor come be winsh at the same time. Oando no release result wahala, oando pay dividend wahala. Na wa ooooo. I dey fear people ooo. Oando na for people wey get money wey them no need now, no be for people wey go cry if the price fall for now. Wait and see what Oando will do. I am just so shocked that people are not smart enough to read in between the lines. Reporting live from U.A.EOga na now you know say pple dey crase different different levels? ...o ga-eme fa voom na anya... |
Born2berich: Watch out!!!Oga your anthem don resurrect |
Ihedioramma!!! lol |
Moneysage: ... you fit dey wire me funds na make i dey do the needful. Disclosure: I have NEVER scammed nor have I been scammed.wiring funds! lol... onye isi, you just went straight for the monkey jugular??! This scamming levels na sublime o. |
Moneysage: *Busy thread*I believe you my oga..I believe Dey inside wetin sir??! I dey bench-warm oooo ![]() |
SWG1: @ayztech, are you a musician or song writer.No thanks, sir |
Dragonking: I no want bigass abeg..make i find another babe be dat as u talk say you dey fear. Aswear!stooping to conquer na wise decision sir..u smart! dsonofman, sleep well sir |
Dragonking: Wetin come concern bigass again? anyhow, I don forgive bigass since but she is dexterax babe now as he follows her from behind everywhere she goes. But na you first colonise this derriere wen don turn pied piper for NSEMPA naaa E only mean say you get eagle eyes for bizness...abeg remark ya territory properly...with prized possessions, poachers go dey hustle. |
Dragonking: Me and ayztechMy oga, I thot the idea was to use me get Bigass jealous, then back? She neva still return? Ermm, the thing be say my main oga MoneySage don return i need to face front. And as you follow me see, he don dey torchlight im 'roving eye camera' on top Joygirl head. If the babe by mistake gree for am come discover say the money way too much for me and oga alone join, who go fit withstand the heat she go carry come? Abeg make I go do my homework i nor dey like wahala. Make you try forgive Bigass; na mistake. Una doo |
passwelle: Is the itrade down?it's up now |
Agbalowomeri: who call u for the matter?Mischief! Agbalowomeri, ever mischievous! Oga SWG, nor vex ![]() |
Dexterax: Madam, stay away from my business.Ok sire! (But methinks comments on NSEMPA na everybody bizness? )Nor vex further sha; e don reach for one night. |
myjoy08: Ma, there is nothing that warrant me to ignore Dexterax as you mentioned. In a nutshell, ignoring has nothing to do with making money in stock market. Plz get busy so as to make money in this last quarter of the year and finish strong. Be bless!!!Oga myjoy08 I hear you loud and clear sirrrrrr NB: Dexterax is OUR brother as usual |
Dexterax: Even if the survival of the human race depended upon some kinda remote intercourse with this woman, I wouldn't give it a flying thought. I'd rather slit my wristsDexterax dexterax Dexterax! Nor tear ur gall bladder with bile oo...why u dey do like earthworm on salt course over none issue?? Ewwwww on your first line quoted ...mutual feelings! Wrist slitting? Naaa, I love life! Abeg nor vex, you don win, you have the last word as usual; sleep easy |
Dexterax: This babe must these face-me-I-face-you types. Abeg carry your matter go your neighbours biko.D pain still dey blow siren for im body gan! gan!! gan!!! ![]() |
Dragonking: bros abeg free ayztech..hope you know say she is my babe now..Oga Dragon abeg leave the village headmaster make im dey parade. E think say im duty na to whip 'miscreants' here back in line with veiled insults. Rubbish |
Dexterax: You have succeeded in allocating a good percentage of your empty comments to attending to my movements on this thread. Keep it up.E pain am gaaaan!!! ![]() |
wetin be aproko there? |
Dexterax always on Myjoy08 Myjoy08 always ignoring Dexterax na wao |
mercylicious: it works most times . prices drop in the afternoon except the stock is on bid. sumone also observed dt 3rd week of the months are bear periods most times.Up you sista Mercy, up you! Thanks for reminding me jare #weMakingMoneyThisYear...my 2sis nor dey gree make my profit settle..I make two kobo, dem go clap come open mouth wide like adult crocodile for their share. ![]() |
mercylicious: @all, I loaded my final batch of oando yesterday at 27.90, dt was arnd 12:30 to 1pm. I just observed dt moost times, price are lowest arnd dt time except for stocks on bid. I log in,go to mkt view, see bids and offer, monitor the most recent bought stocks by the right for a while and see d prices they were bought, once I feel the price has bottomed out, I select the offer with my price, change d units to the units I want and double click too submit.Sister mercylicious weldone o...Pls I had to bookmark this your quote for laters - when I come of age; e be like say I don reach. Abeg the strategy still dey work for you abi you don upgrade? Biko do lemme know make i nor enter gutter. thanks |
Nexth11: This Deterax vs Avantajj fight wi..Good thing plenty people like Avantajj full here wen nor sabi fight.. |
iiiyyyk: THIS ARE FEW REASONS I CANT STOP LOVINGOga Op this your source is not clickable, why naa abi na you be the Anonymous? I wish your write up is true though i can't disprove it. I love Israel too but it just dawned that Jesus loves the Arabs equally as He does the Jews! magana ya kari so to your tents oh op and ayztech! |
AbdH: But Israel doesn't love you.I could love you for different reasons AbdH; you ain't mandated to return the love; so leave me be in love; na only me waka come...na me sabi |
mercylicious: Cont.Sister Mercy, all deez names u'r sharing...e nor be as e get? gdmorng |
Dragonking: Definitely something positive is going to come out but am not sure..i havent been feeling to fine to make my findings..(no be ebola oooE pele sir... abeg nor sick o Try eat hot(peppery+heat) fresh fish pepper soup...'where-there-is-no-doctor' says it cures all manner of illnesses. Doo |
Dragonking: Whenever a billionaire comes to town and he brags and makes so much noise about how rich he/she is and yet he/she cant even afford to buy common groundnut for the masses he/she has been bragging to.....and if he refuses ![]() Just relax abeg or better still i would have you bought the groundnuts... |
mercylicious: Ur 1st post n its a pm to virgingirl. I pity ur portfolio cos d babe tooo sharp.Haaa Mercy!!! That open, close business is a different class of hustling o...it's equally tasking if not more! Confirm from dem professionals sha |
Dragonking: Ok sir, but make one persin by mistake claim say im get xxxxx thousands or million units of oando, that day i might get a ban here..You shdnt be this vexed cos an oando billionaire refused to spend an extra penny to oblige you...his money, his way man..cool it |


)

)
