Badoist's Posts
Nairaland Forum › Badoist's Profile › Badoist's Posts
but im fit be messanger, jokes apart, dats a sign of humility and respect if 2 say na oga joe.... |
front page, may his legacies live on |
Mods frontpage, i love dis gal @badgirl riri, op kudos, i lyk d 1sided bald hairstyle |
its her lyf, its her choice, btw, wetin concern una amebos, afterall she no cum meet you sey she dey find husby |
op u dey craze, u no get job abi? so you go print am cum give d peson bah, peson wey no fit check im own reslt no suppose rite exam naw |
rubbish, wetin man wan take handbag do |
90 percent of ladies in da world ar fake, most of d gals on NL wit d make up sef ar ugly, most cant show dia pics sef, only few ladies av d real beauty odas ar photoshopd wit paints all ova dia face |
fiance of 3+ years, nd u neva marry her, smh! As per deleting u nd wateva, guess u deserve it, u neva tld us d kinda words u used 2 insult her, it must rily hurt her, nd naw u av d audacity 2 cum hia nd lay d blame on her, u must be irresponsible |