Sports › Re: England Qualify For World Cup With 10-goal Rout Of San Marino by Badonasty(m): 8:41am On Nov 16, 2021 |
The fifth ranked country in the world played with the 210th country...I was expecting more than that sef |
Travel › Re: Illegal Immigrant, Jubril Deported, Banned After 'heroic' Act In Spain (photo) by Badonasty(m): 8:19am On Nov 15, 2021 |
Money wey he suppose use runs him papers |
Celebrities › Re: Peter Okoye Takes His Twin Brother, Rudeboy's Kids Shopping In The US (video) by Badonasty(m): 6:22am On Nov 14, 2021 |
I still don’t know why people have to record everything....different strokes for different folks sha |
Health › Re: How Do You Take Your Pills? (Pictures) by Badonasty(m): 2:10pm On Nov 13, 2021 |
3 |
Politics › Re: ₦58 Billion Disbursed To Poor Nigerians In 2 Months – FG by Badonasty(m): 8:43am On Nov 12, 2021 |
I no know any poor person wey collect am for ogun/Lagos state |
Politics › Re: Malami Named In $139m Bank Transfer Fraud by Badonasty(m): 8:36am On Nov 12, 2021 |
Village people don dey reason this one matter |
Politics › Re: EFCC Detains Lucky Igbinedion Over Alleged ₦1.6 Bilion Fraud by Badonasty(m): 8:28am On Nov 12, 2021 |
The breakfast finally reach Igbinedion |
Politics › Re: Ngige Congratulates Soludo, Hails Buhari by Badonasty(m): 7:25am On Nov 11, 2021 |
I love this...politics without bitterness |
Crime › Re: 60-Year-Old, One Other Arrested For Housebreaking In Ilorin (Picture) by Badonasty(m): 12:08pm On Nov 10, 2021 |
Lol...these ones wan open shop ni ooo |
Politics › Re: INEC Declares Soludo Winner Of Anambra Governorship Election by Badonasty(m): 7:21am On Nov 10, 2021 |
112k out of population of 11m....let’s assume their are 6m eligible voters...this is bad |
Politics › Re: Buhari Says Nigeria To End Wheat Importation Soon by Badonasty(m): 6:29am On Nov 10, 2021 |
We will survive it....just a year left for the ‘failure’ |
Politics › Re: President Buhari Arrives Paris For Official Visit, Peace Forum by Badonasty(m): 5:24pm On Nov 09, 2021 |
Lol...this one don japa again |
Politics › Re: Gunmen Engage Joint Security Operatives In Gun Battle In Ihiala by Badonasty(m): 5:23pm On Nov 09, 2021 |
This Ihiala people stubborn fa |
Politics › Re: Anambra Election: Victor Umeh Ejected From Ihiala LGA Headquarters by Badonasty(m): 2:28pm On Nov 09, 2021 |
Lol....it as begun |
Food › Re: My Brother's Trap Caught 2 Big Antelopes Today (Photos) by Badonasty(m): 2:26pm On Nov 09, 2021 |
The day antelope trap go catch your brother sef dey come |
Celebrities › Re: Tessy Diamond Shines In Lovely Photos by Badonasty(m): 2:20pm On Nov 09, 2021 |
Omo...if we talk now dem go say na body shaming....trap la n je |
Business › Re: Bitcoin Lord Gifts Wife Brand New Range Rover - Pictures by Badonasty(m): 2:19pm On Nov 09, 2021 |
Omo...trap la n je |
Politics › Re: Danjuma Goje Petitions IGP, Malami, Others Over Attack In Gombe by Badonasty(m): 11:53am On Nov 09, 2021 |
Okay |
Politics › Re: Govs Attack Malami Over $418 Million Consultants’ Fees, Say AGF Lied by Badonasty(m): 8:23am On Nov 09, 2021 |
And some people dey say Malami wan fight for presidency...this one wey nobody like |
Politics › Re: Plot To Extend Buni-Led APC Caretaker Committee Tenure Till June 2022 Thickens by Badonasty(m): 7:41am On Nov 09, 2021 |
I hope this shit apc is doing won’t come back and bite them in the ass |
Politics › Re: Ademola Adeleke Visits Oyinlola, Former Osun Governor by Badonasty(m): 7:35am On Nov 09, 2021 |
Omo...Oyinlola don old |
Crime › Re: Mkpulummiri: The Dangerous Drug Destroying South East Youth by Badonasty(m): 7:16am On Nov 09, 2021 |
The day I saw boys for street sniffing cocaine na hin I know say everything don scatter |
Romance › Re: 10 Things That Attract A Woman To A Man Instantly by Badonasty(m): 5:29pm On Nov 08, 2021 |
Lol....all these on top woman wey be say nowadays na women dey rush us |
Phones › Re: 'MTN Now Drinking Data With Straw' by Badonasty(m): 5:23pm On Nov 08, 2021 |
I swear down |
Politics › Re: Abdulrasheed Maina: Full List Of Properties, Money Owned Uncovered By EFCC by Badonasty(m): 5:21pm On Nov 08, 2021 |
See money!!! The thing is just that it will be relooted noni |
Crime › Re: How 2 Men R*ped Girl, 14, Kept In Captivity For 2 Months by Badonasty(m): 3:59pm On Nov 08, 2021 |
Omo...that guy go tey for prison oo |
|
Food › Re: How I Caught A Bush Rat Meat And How It Ended In The Pot by Badonasty(m): 2:47pm On Nov 08, 2021 |
Lol dem go dey make themselves happy day dem dey chop bush rat....alaye rat na rat...whether for bush or for house...one Igbo guy wey just come lag dey tell me say rats wey dem dey kill for bush for east no different from rats wey dey run around for area for lag |
Family › Re: 43-Year-Old Man Beats His Daughter To Death In Osun Over Persistent Crying by Badonasty(m): 12:18pm On Nov 08, 2021 |
Omo evil people dey everywhere oo |
Nairaland General › Re: The Cobra I Killed In My Sitting Room Yesterday (Pictures) by Badonasty(m): 12:07pm On Nov 08, 2021 |
People wey dey live inside bush suppose dey fumigate their surroundings to avoid stories that touch |
Properties › Re: People Run While A Building Collapses (video) by Badonasty(m): 11:48am On Nov 08, 2021*. Modified: 12:04pm On Nov 08, 2021 |
Omo see as village people dey happy ....to build house sef don dey fear me |
Politics › Re: Communual Clash In Ebonyi Community Claims Over 17 Lives (Graphic Photos) by Badonasty(m): 11:37am On Nov 08, 2021 |
God! |