Banim's Posts
Nairaland Forum › Banim's Profile › Banim's Posts
DNDROID, I've sent the details ooo. Thanks. |
wanna order ooo.. is it still available, how do i go about it?,, i still cant order from their site |
Please let me know when it is available o... Highly interested |
seyithug:Toorh.... Thank you o... I sha dey wonder :-D |
i wan ask about this Innjoo E1 Silver 10000maH power bank,....... abeg, shey the thing no dey full ni i've been charging for a total of over 24 hours now.... and that last bar still dey blink... wetin dey happen![]() |
I tire o.. The Buy Now button no gree click... e no gree add to cart or wishlist sef.... The place wey dem write Select Size, nothing dey inside to select... wetin Man go con do now? |
On a Borno level..... 07068275424.... Add me... I'm almost always online |
Vicky2k:Na me wey you dey find be this.... I think say na only me dem put for Borno before ni |
nabsprada:Yes oo.. Na by force... Its automatic anyway,, I called NYSC, dem talk say, since na Borno, they'll gimme anywhere I ask for except Lagos and Abuja |
If say you be Borno like me, you for redeploy..... .. Na Nassarawa camp dem put me... But na stream 2... So I likely won't meet any of you |
Chai... BORNO BAWO aaah. Error leleyii o |
Posted to Borno o... Na orientation camp be for Nassarawa state |
Got mine at 1:36pm yesterday as well.... Several of my friends too.... We paid sha... #Lautech |
I remember when PES 12 first commot... As computer dey beat everybody... I and my roommate both be ManU fans o... Na so that day Mancity snatch league for last day on goal difference...... See as we sad reach We reach room, say make we use game step down,, na so to our surprise, we dey win, win till we collected first trophy of Pes 12... If you see as we take Jump up hug each other ehn.... You go shout GAY ALERT :-D We no remember say we suppose dey mourn as ManU lose league sef POINT IS,, THE PLEASURE OF SEX IS NOWHERE NEAR THE PLEASURE YOU GET WHEN YOU FINALLY SUCCEED AT SOMETHING AFTER FAILING REPEATEDLY FOR A VERY LONG TIME....... |
Playing FIFA 13 Legendary Mode For like over a year and computer whipping your ass like crazy,, then one day you somehow make it to the Champions League final and unfortunately na FC Barcelona you go face... And dem dey lead you 2 - 0 at half time, you equalize 2 - 2 at 90 minutes and score the 3rd goal at 120 minutes to get the champions league......... Woo... Make one girl show for there at that moment talk say she dey mood,, ,, make I don dey chase am for two years sef, I go first celebrate go yarn all my friends the good news :-D :-D :-D :-D |
cindyrella: Congratulations o! I go come chop rice for the namingCindy, u wicked o... pesin talk say he no get job and u dey talk say make he provide rice for you to chop bah?? Abeg guy, One bowl of Gaari don do me jare ![]() |
druid06: It's cheating on my girlfriend/wife's part but it's something that could be ignored so far I get my piece of the action.. LOL...[size=15pt]GBAM!!![/size] Right on target.... Druid, e be like say you dey use druid magic read my mind ni ![]() |
cheddarking: ![]() |
ms pookie: i will see u 2mrwNa dis one i dey hear pass... D tin dey vex me ehn ![]() |
frank3.16:[size=72pt]GBAM![/size] |
pro01: So-called 'repented whores' are smart enough to go for the guys they desire, rather than stay back and wait for Mr. Right. On the other hand, the so-called 'good girls' are often too forbidding in their demeanour, such that 'good men' (who are typically self-respecting and dignified) would generally avoid them in fear of rejection. The only sort of guys that have the guts, patience, and game to relentlessly woo the good girls are the dare-devil guys - who often end up being irresponsible husbands. I guess that's why it always seems like the bad girls easily get the good men, while the good girls settle for bad, irresponsible men.[size=20pt]GBAM[/size] |
O.D.B.:I dey feel u jare... We dey same category ![]() |
Peterson1993: Na lie you talk. Or maybe the babe no hold you wellPeterson na true o... nothing dey wey she no use beg me finish... and she be fine babe, she no worwor at all.. .. If I lie make Lightning light me for blokos ![]() |
i've been charging for a total of over 24 hours now.... and that last bar still dey blink... wetin dey happen
