Jokes Etc › Re: Farmer John by bashydemy(m): 5:45pm On Sep 13, 2009 |
wowwww Farmer john must be a wise man know that will get everyone attention cos they will wanna see the nudist hahahaa |
|
Jokes Etc › Re: Funny Graves by bashydemy(m): 4:40pm On Sep 13, 2009 |
why? |
Jokes Etc › Re: Ben Don't Go Anywhere by bashydemy(m): 4:34pm On Sep 13, 2009 |
CrazyMan: Close that your mouth for God's sake; don't you know that we're in a public place? remove all the post make i see road jare wetin never reach wey u dey post 3times |
Jokes Etc › Re: Lucky Charms Baby by bashydemy(m): 4:30pm On Sep 13, 2009 |
why una go dey use question and answer question. |
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 4:28pm On Sep 13, 2009 |
say colour |
Jokes Etc › Re: The Beautiful Ones Are Called: by bashydemy(m): 4:22pm On Sep 13, 2009 |
hmmmm no comment |
Jokes Etc › Re: I Always Forget My Dreams by bashydemy(m): 4:18pm On Sep 13, 2009 |
make una stop am before, |
Jokes Etc › Re: An Ondo Village Woman by bashydemy(m): 4:11pm On Sep 13, 2009 |
if you no understand the Yoruba what about the English na true say you no go school at all? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by bashydemy(m): 4:08pm On Sep 13, 2009 |
maybe we need to padlock the mouth |
Jokes Etc › Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bashydemy(m): 4:06pm On Sep 13, 2009 |
then you will be force to |
Jokes Etc › Re: Something by bashydemy(m): 4:02pm On Sep 13, 2009 |
Maybe you need to top am with Shepe |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by bashydemy(m): 3:56pm On Sep 13, 2009 |
if you need translation make you go Google translator now |
Jokes Etc › Re: Oh Lord! Please Let It Be Blood by bashydemy(m): 10:10am On Sep 12, 2009 |
go pack you salute where u throway am ooo |
Jokes Etc › Re: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by bashydemy(m): 10:06am On Sep 12, 2009 |
Baxilexi: hmmm say something |
Jokes Etc › Re: "i Was'nt Kissing Her by bashydemy(m): 9:54am On Sep 12, 2009 |
Baxilexi: if feel you bro . . . he hasn't been getting enough sleep lately. with his new job as a GM GM do you mean Gate Man? |
Jokes Etc › Re: The Beautiful Ones Are Called: by bashydemy(m): 9:53am On Sep 12, 2009 |
Asafa Powell |
Jokes Etc › Re: Ben Don't Go Anywhere by bashydemy(m): 8:00am On Sep 12, 2009 |
you want make yansh dey pain am again? |
Jokes Etc › Re: Nigerian Breweries Drinking Competition by bashydemy(m): 7:59am On Sep 12, 2009 |
well i guess i have no interest cos i dont even know where yaba is let alone left. |
|
Jokes Etc › Re: Ben Don't Go Anywhere by bashydemy(m): 6:04am On Sep 12, 2009 |
now Ben you have to listen to your mama or else God will not allow you in so what u gonna do? |
Jokes Etc › Re: Nigerian Breweries Drinking Competition by bashydemy(m): 5:54am On Sep 12, 2009 |
where is the competition taking place cos i need to be there. |
Jokes Etc › Re: Oh Lord! Please Let It Be Blood by bashydemy(m): 5:48am On Sep 12, 2009 |
by.dot: Cmort dat ya flat-screen head for road jo!  LOL |
Jokes Etc › Re: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by bashydemy(m): 5:46am On Sep 12, 2009 |
taught as much. |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by bashydemy(m): 5:45am On Sep 12, 2009 |
you self ask am again. |
|
|
|
Jokes Etc › Re: Naughty Ben by bashydemy(m): 8:54pm On Sep 11, 2009 |
Ben-10: you dey work as cleaner for there na work for where i think am lost. |
Jokes Etc › Re: sleeping with a man is like a soap opera by bashydemy(m): 6:44pm On Sep 11, 2009 |
Abbey_city: lol who tell u dat? em b bigeest boi o nt grandpa! well i know what am saying crazy na grandpa if you doubt me go check his profile. |
Jokes Etc › Re: Oh Lord! Please Let It Be Blood by bashydemy(m): 5:54pm On Sep 11, 2009 |
sylve11: u too dey quick dey see insult self  maybe na wetin she come dey watch here be that |
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by bashydemy(m): 5:35pm On Sep 11, 2009 |
138% sure |