₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,281 members, 8,430,176 topics. Date: Saturday, 20 June 2026 at 01:55 AM

Toggle theme

Bashydemy's Posts

Nairaland ForumBashydemy's ProfileBashydemy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 455 456 457 458 459 460 461 462 463 (of 464 pages)

Jokes EtcRe: Eko O Ni Baje Oooo! by bashydemy(m): 8:51pm On Sep 23, 2009
Na somebody from NL get that bata oooo
Jokes EtcRe: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by bashydemy(m): 8:50pm On Sep 23, 2009
by.dot:
why u no go fear, i go jst ban u
remember say u still get visa case for ,
Jokes EtcRe: Which Part Of Your Body Goes To Heaven First? by bashydemy(m): 8:43pm On Sep 23, 2009
who be that boy wey dey go look him papa and mama when dem dey Gba miliki?
Jokes EtcRe: Modern Love Letter by bashydemy(m): 8:41pm On Sep 23, 2009
hmmmmm
Jokes EtcRe: Humor!source by bashydemy(m): 8:13pm On Sep 23, 2009
the rabbi must be an Ibo man`
Jokes EtcRe: The Blind Man! by bashydemy(m): 8:05pm On Sep 23, 2009
how u take want make person wey no get complete teeth talk?
Jokes EtcRe: Ps3 by bashydemy(m): 10:29pm On Sep 22, 2009
na Nitel u dey take browse?
Jokes EtcRe: Ben20001 & Brother by bashydemy(m): 10:28pm On Sep 22, 2009
by.dot:
comort dat ya flat yansh for my face o jare
hmm flat yansh remember say your yansh be like my car tire low profile
Jokes EtcRe: Colours by bashydemy(m): 10:25pm On Sep 22, 2009
parki:
yea we got to watch out for em batty boy bashy boi, i no understand im way for here,
come wetin be your name self? Paki or ege abi na cassava dem dey call u abi no see to me oo
Jokes EtcRe: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by bashydemy(m): 9:54pm On Sep 22, 2009
hmmm well him know what am talking about.
Jokes EtcRe: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by bashydemy(m): 9:26pm On Sep 22, 2009
by.dot:
u re much wel into dat biz na
guy you want make i talk abi?
Jokes EtcRe: Where Is God by bashydemy(op): 9:22pm On Sep 22, 2009
akym:
Ben dey 4 joint where dem dey sell smoke ,i see am there if na liar ask the next person to me e fit bi am self bcoz he wear mask 4 in face.
wetin u find go the joint? well maybe na same thing carry una go there.
Jokes EtcRe: "i Was'nt Kissing Her by bashydemy(m): 9:17pm On Sep 22, 2009
akym:
borow mi your glass.
u no won see road at all abi? borrow the glass now i go say i won you
Jokes EtcRe: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 8:10pm On Sep 22, 2009
akym:
Abey i no fit remba wen i receive one last.
you don forget say you recieve one invisible slap last week hand from no where.
Jokes EtcRe: Tight: ! by bashydemy(m): 8:07pm On Sep 22, 2009
why u dey advertise Mortein for here?
Jokes EtcRe: Ben20001 & Brother by bashydemy(m): 7:58pm On Sep 22, 2009
Help am explain now
Jokes EtcRe: Where Is God by bashydemy(op): 8:24am On Sep 22, 2009
you well so?
Jokes EtcRe: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 8:22am On Sep 22, 2009
why u self go dey use #10 pomade
Jokes EtcRe: Which Gsm Network Is This by bashydemy(m): 8:16am On Sep 22, 2009
na go slow catch am for road.
Jokes EtcRe: "i Was'nt Kissing Her by bashydemy(m): 8:11am On Sep 22, 2009
you must be a militant

Jokes EtcRe: Where Is God by bashydemy(op): 6:49am On Sep 22, 2009
mouth odour
Jokes EtcRe: "i Was'nt Kissing Her by bashydemy(m): 6:48am On Sep 22, 2009
CrazyMan:
Abeg drop your twenty before I shoot you.
with that your toy gun?
Jokes EtcRe: Installed Application Husband 1.0 by bashydemy(m): 6:44am On Sep 22, 2009
i think you have to know.
Jokes EtcRe: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by bashydemy(m): 9:05pm On Sep 21, 2009
i beg make una help the guy arrange visa make him go dey play him football for Iraq now.
Jokes EtcRe: Wrong Number! by bashydemy(m): 8:56pm On Sep 21, 2009
hmmmm this is commtion
Jokes EtcRe: Colours by bashydemy(m): 8:51pm On Sep 21, 2009
by.dot:
Quote frm lysaaam nt a boi abeg
Good transgendered

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 455 456 457 458 459 460 461 462 463 (of 464 pages)