Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 6:54am On Sep 25, 2009 |
why she go give you suck no be for small pikin like you |
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 6:51am On Sep 25, 2009 |
na so you hate me reach? |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 6:51am On Sep 25, 2009 |
tytylayor: person wey wan suck woman orifice, if him no see woman orifice, him no go pour garri? there are diffrences talking from experience lol |
Jokes Etc › Re: Problem by bashydemy(m): 6:42am On Sep 25, 2009 |
make it lively |
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 6:41am On Sep 25, 2009 |
na wicklow catch u for mouth |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 6:38am On Sep 25, 2009 |
laugh |
|
|
Jokes Etc › Re: Problem by bashydemy(m): 8:13pm On Sep 24, 2009 |
no problems is bigger than woman. @aristole where be your own base? |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by bashydemy(m): 8:11pm On Sep 24, 2009 |
Ben-10: big father is no. 1 in C and C then we have to do somthing |
Jokes Etc › Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bashydemy(m): 8:09pm On Sep 24, 2009 |
i guess you miss road abi sleep dey catch you who be your neighbor? |
Jokes Etc › Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by bashydemy(m): 8:07pm On Sep 24, 2009 |
shey see insult |
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 8:06pm On Sep 24, 2009 |
correct am now |
Jokes Etc › Re: "i Was'nt Kissing Her by bashydemy(m): 8:05pm On Sep 24, 2009 |
dani1luv: ehn atleast you got that nickname 4rm sumwia yes from madness lab in yaba left |
Jokes Etc › Re: Meeting Parents by bashydemy(m): 8:02pm On Sep 24, 2009 |
how you take know? |
Jokes Etc › Re: Where Is God by bashydemy(op): 8:01pm On Sep 24, 2009 |
silly |
Jokes Etc › Re: Nothing Dey Happen. by bashydemy(m): 8:01pm On Sep 24, 2009 |
wetin him won do? |
Jokes Etc › Re: Cool Jokes 4rm Ayus The Man by bashydemy(m): 7:59pm On Sep 24, 2009 |
wish person name be una here? |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 7:58pm On Sep 24, 2009 |
why you go dey take Question dey answer question? |
Jokes Etc › Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 7:55pm On Sep 24, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Something by bashydemy(m): 7:54pm On Sep 24, 2009 |
you no hear make you zoom off well if you dont know how to zoom den visit charlie boy |
Jokes Etc › Re: Modern Love Letter by bashydemy(m): 7:52pm On Sep 24, 2009 |
kai una don finish this guy no more post from you today. |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by bashydemy(m): 7:50pm On Sep 24, 2009 |
lol |
Jokes Etc › Re: Which Gsm Network Is This by bashydemy(m): 7:47pm On Sep 24, 2009 |
|
|
Jokes Etc › Re: Just Laugh! by bashydemy(m): 7:43pm On Sep 24, 2009 |
just open your teeth |
|
Jokes Etc › Re: American Hawks Gala In Lagos by bashydemy(m): 7:39pm On Sep 24, 2009 |
dani1luv: remain grndnuts and sugar na hungry pursue u come oya take sugar |
Jokes Etc › Re: Doctor Dan! by bashydemy(m): 7:34pm On Sep 24, 2009 |
Help me ask her again |
Jokes Etc › Re: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by bashydemy(m): 7:33pm On Sep 24, 2009 |
dani1luv: Sylve Dialling *556#
Wait . . . .
You Are on Xtraconnect
Your Account Balance is 0.00 NGN 
lol wowww u don finish sylve kpatakpata syvlve give me your number make i flash you credit MTN only not AJASALAT |
Jokes Etc › Re: Eko O Ni Baje Oooo! by bashydemy(m): 7:30pm On Sep 24, 2009 |
by.dot: i wil ban u if u talk like dat again sure? |
Jokes Etc › Re: The Blind Man! by bashydemy(m): 7:29pm On Sep 24, 2009 |
dani1luv: Ben'10000020001 the dockitor alabere  do you mean dokitor alabere at yaba left? |