Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 456 457 458 459 460 461 462 463 464 (of 464 pages)
pls close your dirty mouth |
how simple? |
why u dey post am twice |
CrazyMan:well you want make i take all mouth talk? |
lysaa:your wire have been kidnap |
make him ask again |
make una no go kill person here oooo laff |
nice one there more |
[quote author=Abbey_city link=topic=323985.msg4555535#msg4555535 date=1253112206]Lair u fit travel ni?[/quote]why not he just travel to yaba left |
CrazyMan:no be your neighbor him be? |
hahahhahahahhaha well happy married life to both of dem Tyty and Romade |
[quote author=Ben-10 link=topic=318900.msg4556072#msg4556072 date=1253116227]abbey and ibotus na partners in crime. . . e no go work for una. dickele the tatafo[/quote]wetin u self do dem? you better report this to sergeant Romade |
sylve11:come make una no dey bring something wey una no fit talk on here come here oooo una no get phone or private messenger? cmon |
Wetin your manager go do even is you fart? |
[quote author=Abbey_city link=topic=323855.msg4553480#msg4553480 date=1253096294]lol Bashy bashy u try lolzzzzzz but wia is ya own ansa to d Q?[/quote]Organize an emergency conference with all the past leader and wipe them all out so if your papa dey among no hate me ooo |
Make una no let Romade see or hear this ooooo |
CrazyMan:and you show am? |
[quote author=Abbey_city link=topic=319380.msg4546112#msg4546112 date=1253006341]oya clem knee-down and close ya wowo eye![/quote]in jesus name |
[quote author=TOLA_BABE link=topic=72783.msg1412097#msg1412097 date=1187630982]I saw a man at a dinner party putting his wedding ring in a wrong finger,so i walked up to him & said"why are you wearing your w/ring on d wrong finger" then he said"because i married the wrong lady!"[/quote]wetin concern you with somebody wey wia ring for wrong finger when be say you be problem or i will say wrong to another man self lol |
Na wa oo crazyman |
jydoo1:hmmmm yes now we know person like you so what are the things you will do in 72hours? loot our money Abi? well Na Gun and Radiator we go take swear you in and if you get reach 10.000 naira after that 72hours then you go face panel Bashy say so. |
[quote author=Ben-10 link=topic=294870.msg4549188#msg4549188 date=1253031930]Joe, na only me you see for hia . . . dat picture na ya own na[/quote]you want to dey denied am now? |
[quote author=Ben-10 link=topic=318900.msg4549230#msg4549230 date=1253032289]abbey type dey dry clean guys pocket[/quote]what are you insinuating? make i abbey no go hear oooo |
keep it bumming |
him be ba CrazyMan:like they banned importation of bad goods lol ![]() |
@romade thanks for giving the NL ladies this opportunity make una rush am ooo cos i no want see any of una stand up for redemption camp if G.O ask single ladies to stanp up oooo |
really? |
i guess we need that doll cos lots of Nlander love to lie e.g |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 456 457 458 459 460 461 462 463 464 (of 464 pages)

but wia is ya own ansa to d Q?[/quote]Organize an emergency conference with all the past leader and wipe them all out so if your papa dey among no hate me ooo