|
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 5:15pm On Sep 24, 2009 |
;d |
Jokes Etc › Re: Where Is God by bashydemy(op): 5:14pm On Sep 24, 2009 |
colomental |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by bashydemy(m): 5:07pm On Sep 24, 2009 |
laff matter |
Jokes Etc › Re: Eko O Ni Baje Oooo! by bashydemy(m): 5:05pm On Sep 24, 2009 |
no be snapshot na slapshot  |
|
Jokes Etc › Re: Nothing Dey Happen. by bashydemy(m): 5:02pm On Sep 24, 2009 |
why you dey mock your palee now? him take your school fees drink shepe? |
Jokes Etc › Re: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by bashydemy(m): 4:59pm On Sep 24, 2009 |
candylips: na whos number be that in your signature Nigeria next president private number |
Jokes Etc › Re: Cool Jokes 4rm Ayus The Man by bashydemy(m): 4:56pm On Sep 24, 2009 |
see all idiot are standing up still. |
|
Jokes Etc › Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bashydemy(m): 4:47pm On Sep 24, 2009 |
na the neighbourhood wey him live spoil am like that. |
Jokes Etc › Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by bashydemy(m): 4:44pm On Sep 24, 2009 |
make una clear enter gutter make we see road ooo if una no enter again |
Jokes Etc › Re: How Indian Mind Works by bashydemy(m): 4:40pm On Sep 24, 2009 |
read this before nice one though |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by bashydemy(m): 4:33pm On Sep 24, 2009 |
copy goat |
Jokes Etc › Re: Doctor Dan! by bashydemy(m): 4:31pm On Sep 24, 2009 |
wetin come happen? |
Jokes Etc › Re: Meeting Parents by bashydemy(m): 4:29pm On Sep 24, 2009 |
me i be virgin ooooo |
Jokes Etc › Re: "i Was'nt Kissing Her by bashydemy(m): 4:22pm On Sep 24, 2009 |
with that your gutter? |
Jokes Etc › Re: The Blind Man! by bashydemy(m): 4:21pm On Sep 24, 2009 |
if you are in his shoe what will happen to you? |
|
Jokes Etc › Re: "i Was'nt Kissing Her by bashydemy(m): 6:27am On Sep 24, 2009 |
because dem discharge am from yaba left when him time never reach |
Jokes Etc › Re: "i Was'nt Kissing Her by bashydemy(m): 5:12am On Sep 24, 2009 |
he just receive the worst disappointment on earth |
Jokes Etc › Re: Gabby And Romade After Birth. by bashydemy(m): 4:58am On Sep 24, 2009 |
we no want coming soon here ` |
Jokes Etc › Re: Which Gsm Network Is This by bashydemy(m): 10:34pm On Sep 23, 2009 |
and you wey get 2 eyes wey no see road nko |
Jokes Etc › Re: Just Laugh! by bashydemy(m): 10:25pm On Sep 23, 2009 |
make una stop am oooo |
Jokes Etc › Re: Where Is God by bashydemy(op): 10:19pm On Sep 23, 2009 |
as per say na thief dey know how to trace thief |
Jokes Etc › Re: Women's Geography by bashydemy(m): 10:04pm On Sep 23, 2009 |
if i laugh make i bend |
Jokes Etc › Re: American Hawks Gala In Lagos by bashydemy(m): 10:01pm On Sep 23, 2009 |
some co-gala seller from ojota are here now oooo and one from ojodu they are not happy anyway i no mention names ooo |
Jokes Etc › Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 9:53pm On Sep 23, 2009 |
na him you be? |
Jokes Etc › Re: In D State by bashydemy(m): 9:49pm On Sep 23, 2009 |
@blims na so so liso u carry go US? |
Jokes Etc › Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by bashydemy(m): 9:40pm On Sep 23, 2009 |
who borrow una brain now? |
Jokes Etc › Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bashydemy(m): 9:29pm On Sep 23, 2009 |
water scarcity |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by bashydemy(m): 9:22pm On Sep 23, 2009 |
sick |