Bastien's Posts
Nairaland Forum › Bastien's Profile › Bastien's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 169 pages)
nijanigga: match fixing by UEFA. Na UEFA u go fit rob no be me.lol,say dem go give me money ni? |
nijanigga: https://twitter.com/uefacorruptionwhat's the link for? Abi if I open am,money go enter my account smh |
Opiosko: A mere Napoli rap.ed ur Assho.le, and Shitty sent u home nake.d and brutalised...Bayern na die.and u think say Bayern go win Napoli? |
tbagjames: RIP Arsenal and Mancitymy bros what do u mean? That Arsenal n Mancity can't win Bayern n Barca? How u take they watch your own ball na |
femcruz: how do u play single wth low points like Athletico win or draw (1.06) dt u av?same question I wanna ask |
angelblaze1991: .THANKS |
bastien: 15-12-2013bayer04 burst my ticket,better luck next time pals at least I tried, we fr 21k if u play am sha |
angelblaze1991: .nope,I play all in one ticket,I have find it hard to credit my account so I can play online!!! |
Toyota cars/bus are mostly use for travelling in Nigeria! 80% of car accident in naija involves toyota cars 79% of cars on badagry expressway are toyota Toyota no too sabi consume fuel,but dem sabi consume money(I don't know how o) |
Nastydroid: who is playing today come drop prediction.here is minenice one |
Jovanna: Bastien too much of raypower fm z nt good for ur healthlike u 2 don't listen to it |
adedayourt: Are u her fatherif u ask me,na who I go ask |
angelblaze1991: .good one bro!!! Better luck next time,football is very hard to predict,even with the over night forecasting! |
15-12-2013 Cambuur vs Ajax-2@1.51 Feyenoord vs Groningen-1@1.33 Vitesse vs Breda-1@1.24 Schalke vs Freiburg-1@1.38 Tottenham vs Liverpool-over2.5@1.74 Lille vs Bastia-under3.5@1.27 Bayer Leverkuseen vs Frankfurt-1@1.45 Juventus vs Sassuolo-1@1.16 Napoli vs Inter milan-over 2.5@1.67 Althetico Madrid vs Valencia-over2.5@1.65 Lyon vs Marsellie-over2.5@2.24 Milan vs Roma-over2.5 Bet9ja Stake #100 Wining #21,523 |
Na only me talk true for here,many guys dey lamba here wella,look front page u go see my confession!!! BTW,many of dis girls wey dey claim single na lez,after if boy ask una 4 whatsapp,facebook,twitter,badoo,NL etc,una go say una dey date person,God dey what una wit him 3D n HD tv ooh Well,na so I chat wit one NL babe(name hidden,to avoid stories and touch) she like me wella but na distance,she is happily married wit kids and she got money,but she still dey practice lesboo,and she dey find am hard to let go,she don even sleep wit some babe 4 NL! I no mention names ooh! |
No corning gorilla glass? No upgrade or update to 4.4kit? No big RAM? 8mp for 6"! Abegi make dem go sit down,na patient wey we naija no get,if we go fit spend 35-40k for tecno wey no go fit control ur tv or dvd without 4.4kit,while not save more to get LG G2,or motorola X,or Nexus5 etc! Patient I repeat! |
Kassidy4luv: drop picks make i follow UI wasn't in a good mood since yesterday,if not I would have drop my picks,beside,my picks looks risky,but it the period one need money and have to take the risk to join the millionaire! I go drop 2moro games own,and make u try too dey drop yours ok! |
Kassidy4luv: Bros park well jorrr,ogbeni I never said winning everday is wrong! If u wanna win big u take the risk!!! No b ur mate d win 500,000k up wards,guy leave all dis 500-2000naira game |
jeamie: yeye man...se as im bodi red...ole..thief..barao..Go_and_die in oshiomole's voicena airplane go jam 4 quoting wat many people didn't reade |
na acid u dey use as cream na |
amaboss: May her soul rest in perfect peace.lol i tel u |
angelblaze1991: .well u hv said yours |
Football bet is all about takin risk!!! He(angelblaze) is not takin dos risk,I can't play games without points,how will sum1 stake 100,2 win 500,that's not bet at all,if I shuld stake 100 two sure in lotto,that's 24k Gamble is all about risk,playing double chances shows u have no mind in gamble |
why d pix no show na ![]() |
Our beloved corper precious died last tuesday on her way comin back from the nysc 3weeks camp. She was the nysc band instructor,while coming back,their bus ran into anoda due to miscalculated overtaking. Her remains left for her home town this morning n wud be laid to rest tomoro. She was a batch A serving corp member here in jos. She was a fine singer in camp n her favorite song "kabiosi" thrilled every one in camp. May her soul rest in peace. Share and drop ur tributes to her
|
Hmmm that one na there busy Girls never finish 4 ma village,if lagos girl no fit b wife material,I go quickly port go village! |
All dis police self RIP sire Na so dem take kill my friend papa,for badagry express road,opp army barrack,he wan collect bribe 4 conductor,n d conductor refuse na him crack gun,b4 people go know,bullet come out,go meet d man wey sit down jeje inside d motor for belle,na d man die on d spot,we no knw we they drink for outside when ma padi fone ring,thinkin say na him papa,na 4 am to hear lady voice,"saying the owner of d fone just kick bucket,n him body dey ground for front of cantoment sha" na my padi shout,burst tears begin run wit play pant and singlet go d place" but d people around dere don dey do weitin we suppose come do,dem don d scatter everywhere,say d police man must come out,me no go ever forget d mumu name "Shittu" na army come later come after dey see say d man na uniform man,dey burst der say if dem no release d bastard,dem go shoot they compound anyhow lol,na dem release the mumu,but him dey serve now sha RIP sir, Daniel Nigeria |
Reggina Calcio vs Siena- over 2.5 @2.00 CA bastia vs SM Caen- 2@1.65 Stade Lavallois vs LB Chateauro- 1@1.65 SCO Angers vs RC Lens-1@2.10 Tours FC vs FC Metz- over 1.5@1.35 ES Troyes vs AC Le Havre- 1@2.10 FC Koln vs Dynamo Dresden-1@1.40 FC Volendam vs Willem II Tilburg- over 2.5@1.47 Fenerbahce vs Akhisar Belediye-1@ 1.24 Hapoel Bnei Sakhnin vs Beitar Jerusalem- over 2.5@ 1.85 Stake@ surebet247 #100 Wining- #19895 God abeg o do am 4me!! |
hmail12: HTC One xl for Säle 32gbhow much? |
pabon: All d plenty fones wey dem doh make and your type never stil show.abi na d one wey get 6G network you de wait for.I hail ooLOL na me u dey cas like dis abi well i dey wait for cheap one wit good spec n gorilla screen wit 4.4kit |
texasbullet: u pple are comparing fainting with death, papa go always old pass pickin iphone na baba to samsung any day. Before i give out my points. Pls answer this have u all used iphone b4 ? Cause have experienced the two platforms and i know the bestoga sire! I disagree! Iphone is not even close to samsung |
Beehorn: Singlecan I take ur hands to the alter ma lady?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 169 pages)

why d pix no show na