₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,041 members, 8,420,021 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 09:42 AM

Toggle theme

Battery1's Posts

Nairaland ForumBattery1's ProfileBattery1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 24 pages)

RomanceRe: I Want To by Battery1(m): 8:33pm On Dec 01, 2010
My elder sister don finish university,do masters,wen she dey primary and sec skool,she dey carry 1st,abeg u go marry her? See her pic here.

RomanceRe: Faces Of Nairaland Romance Section Members by Battery1(m): 7:00pm On Dec 01, 2010
Everybody show face abeg

RomanceRe: Why Nigerians In America Come Home To Marry by Battery1(m): 6:53pm On Dec 01, 2010
I dnt knw.
RomanceRe: Advantages Of Being A Playa by Battery1(m): 6:35pm On Dec 01, 2010
@poster
U are hereby banned,u animal!

RomanceRe: Advantages Of Being A Playa by Battery1(m): 5:43pm On Dec 01, 2010
D subject of ur topic no rhyme wit body of d topic,so u bi ANIMAL!
RomanceRe: Why Do U Luv Him Or Her? by Battery1(m): 5:29pm On Dec 01, 2010
Oga rymzo,no vex nah haa,ok i no go talk 2u again but i go dey talk 2 dat chick onstelly,warn her 2 stop stalkin on me abeg. Meanwhile,no bi tel d chick make she go luv 170 con leave u,u dnt knw dat 170 na 190 series and chicks dey like guys wey dey yankee bt onstelly u wicked o!
RomanceRe: Why Do U Luv Him Or Her? by Battery1(m): 3:04pm On Dec 01, 2010
Rymzo bro,u go dey here dey do gentle gentle while 170 dey busy wit onstelly. I too dey gossip dey talk wetin no concern me,i dnt knw if na stupid wey i dey abi na madnes dey wory me sef.
Nairaland GeneralRe: Whats Are You Thinking Right Now? by Battery1(m): 2:55pm On Dec 01, 2010
Onstelly,who asked u wen is your badday abi u wan take indirect way tell us?
RomanceRe: Why Do U Luv Him Or Her? by Battery1(m): 11:35am On Dec 01, 2010
Iice
Gudmornin abi gudafternoon,how are u? How is everytin? How is work? I hope everybody is fine? How abt ur parents,hope there is no problem? How is life? My regards 2 ur brothers and sisters? Bye bye.
Nairaland GeneralRe: As D new general moderator! by Battery1(op): 10:11am On Dec 01, 2010
onstelly:
Hehehehe serves u right
Serves who rite? Wont u leave me alone onstelly? I knw u love me bt u dont want 2 admit it.
Nairaland GeneralRe: As D new general moderator! by Battery1(op): 10:29pm On Nov 30, 2010
@Moderator
U hv d rite 2 ban people YES!
U hv d rite 2 delete unwantd threads YES!
U hv d rite 2 correct spellings YES!
U hv d rite 2 move threads YES!
U hv d rite 2 lock threads YES!
U hv d rite 2 warn people YES!
But u dnt hv d rite 2 re-write wat somebody writes,its an intimidation. I gues dis thread is no more my own cuz u hv re-editted and modified d topic 2 suit u and nt me d poster cuz i hv bn searching 4 my thread since 8pm. I think i shld leave dis thread 4u bt its nt fair,its nt fair o!
Nairaland GeneralRe: As D new general moderator! by Battery1(op): 8:32pm On Nov 30, 2010
@D sense
U no say i no notice u,bt u wan make i notice u,ok i don notice u. U are hereby banned 4 doin notice me on my thread and 4 registerin on september 13, 2010
Nairaland GeneralAs D new general moderator! by Battery1(op): 7:21pm On Nov 30, 2010
With d power bestowed on me as d new MODERATOR of d romance section,i hereby list d following names am goin 2 ban by 2morow wit reasons attatched 2 their names.
1. Battery (Me): for nt mindin his busines & talk anyhw.
2. Mr cork: for being so annoyin & atimes funny.
3. 190: for puttin omo in a coma & stil busy messin wit other girls & callin me Battery,d trouble maker.
4. Omolola: for being so blindded & stil dyin 4 190 cuz of yankee.
5. Rokiatu: for sellin N100 recharge cards on nairaland.
6. MzDarkSkin: for showin her nyansh 4 her profile pic thereby seducin innocent nlders esp K money.
7. K Money: for showin back after being banned & also failin 2 thank me 4 unbanning him.
8. Onstelly: for playin wit rymzo and fallin in luv with me.
9. Dyt: for fallin in luv wit seun after breakin Madukaele's hrt & being shuned by Seun.
10. Odunnu: for claimin 2 be a saint which she is nt.
11. Annawhite: for laughin anyhow in her profile pic.
12. Rymzo: for fallin in luv wit a girl he wil neva see & for bein too gentle 2 my liking dat he doesnt return insults.
13. Annia: for attackin Mr Cork anyhw.
14. Mamaken: for denyin his son Kenedy.
15. *666*: for introducin evil spirits on nairaland.
16. Googles: for jumpin 4rm one man 2 d oda & 4 sellin ganja on nairaland.
17. Seun: for rejectin Dyt.
18. Jay bee: for being overthrowned by common Battery (myself).
RomanceRe: Why Do Women Forgive Men Quickly? by Battery1(m): 11:25am On Nov 30, 2010
Am busy listing d names of people am goin 2 ban here. Meanwhile,Mzdarkskin,u tink say u fine? U fine pass dis my chick?
Dating And Meet-up ZoneRe: A Simple Poem 4 Onstelly! by Battery1(m): 11:04am On Nov 30, 2010
Mr cork,e bi like say na oga rymzo fit u,as u dey talk,dey vomit,d dude no even follow u talk,u go see gentleness run. Bt bro rymzo,u mean o! Na cuz say d chick no gree give u punny like cork said abi na ur nature? U belv u go everly see dat girl? She fit dey sokoto while u dey enugu or lag,so how una go see sef? Me i go luv persn wey i fit see very easily.
RomanceRe: Ladies Which One Will You Go For? by Battery1(m): 8:10pm On Nov 29, 2010
@onstelly
Which one wey u choose? How is your lover boy sef,e no dey show face again.
RomanceRe: Why Did U Break Up With Your Ex? by Battery1(m): 10:52pm On Nov 28, 2010
onstelly:
Must u mention me name, if u lyk me y dont u say so.
And if i say i like or want u,wil u leave rymzo and become mine?
Nairaland GeneralRe: Most Annoying Nairalander And An Advise To Him Or Her by Battery1(m): 9:43pm On Nov 28, 2010
@googles my yori yori,pls i hv been waitin 4u in d bedroom.
Nairaland GeneralRe: To The Moderators, Please Show Mercy. by Battery1(m): 9:37pm On Nov 28, 2010
Ok,i hv heard u people,am goin to unban him 2morow but he wil only b permitted to post and reply on matured men and women section cuz he is too old 2 be in other sections.
RomanceRe: Why Did U Break Up With Your Ex? by Battery1(m): 9:32pm On Nov 28, 2010
Nairaland Democratic Party(NDP),wen all d nairalanders wil vote 4 me,wont i win?
RomanceRe: Why Do Women Forgive Men Quickly? by Battery1(m): 9:29pm On Nov 28, 2010
Dyt:
Cos we tend 2 4give easily
n smytms cos we act lyk mumus
Which u people are
RomanceRe: Why Do U Luv Him Or Her? by Battery1(m): 9:25pm On Nov 28, 2010
freecocoa:
Battery don't be so sure o cos i can run you down in less than 1 min and no amount of power whether Nepa or gen will be able to charge u again,so watch it o lol.
Chai i dey like dis kind tin well well,abeg i don bathe finish,brush,apply deodarant dey wait 4u on d bed,abeg freecocoa abeg com run me down,chinekemuo!
Nairaland GeneralRe: Most Annoying Nairalander And An Advise To Him Or Her by Battery1(m): 9:20pm On Nov 28, 2010
Omolola has left nairaland 4 now becos of useless and annoyin people eg myself.
RomanceRe: Why Did U Break Up With Your Ex? by Battery1(m): 9:15pm On Nov 28, 2010
Ofido:
Nokia charging battery dont jst go there, Not even near,, Not Dyt at all
First of all,there is no charging attatched 2 my name,hw many times hav i said this?
Now let me tel u,Dyt is my own cuz wen i become d next naija president come 2011 she wil be d first lady.
RomanceRe: Why Do U Luv Him Or Her? by Battery1(m): 9:10pm On Nov 28, 2010
Chai freecocoa,are u serious u dnt hv a boyfrnd? Chai thank God,i knew it,i knew it u are a God sent 4rm above 4 me. Am so hapy nw,i hv changed!
RomanceRe: Why Did U Break Up With Your Ex? by Battery1(m): 9:02pm On Nov 28, 2010
I broke up wit my exssssesss cuz of Dyt.
Dating And Meet-up ZoneRe: A Simple Poem 4 Onstelly! by Battery1(m): 8:59pm On Nov 28, 2010
A simple poem for onstelly:
I luv u i luv u i luv u i luv uuu!
My personal person 4 mi,
Hey i ga egbumo,chai anwulanumo! Oh efulamo!
I luv u i luv u i luv u i luv u i luv uuu,hey i luv uu yeh!
RomanceRe: Why Did U Break Up With Your Ex? by Battery1(m): 8:08pm On Nov 28, 2010
Dyt:
Cos we were no more compatible
Oh poor Madukaele,take hrt my broda.
Mygoldie:
cos i travelled abroad grin grin grin grin
Why not specify it very well,u left him cuz u travelled abroad and found a better man and found ur ex less a man. Girls sef.
RomanceRe: Why Do U Luv Him Or Her? by Battery1(m): 8:04pm On Nov 28, 2010
googles:
He can play ball very well grin
U mean he can play "BALL" nt d type they play in d field bt on d bed.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 24 pages)