Battery1's Posts
Nairaland Forum › Battery1's Profile › Battery1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 24 pages)
Idowuogbo:My full name na Original Nokia Battery,so my middle name na Nokia,u animal! k-money £:Cuz u dey take snuff,i talk dis tin b4 dat u too old 4 dis place. Phate07:Ewwwww sory o! Person die? Sory,na God dey bring na him dey take! |
170:Thank God say na better "fin" wey i be d enemy and nt better "tin" |
ALL OF UNA NA MY WIVES! QED! |
@annawhite Ana nwamma iyagheee yagheegheee iyagheeee,egwu ana nwamma iyagheee yagheegheee iyagheeee! |
@K money and Mygoldie 2 of una dey make luvy luvy 4 disgustin thread,una no go comot 4 here find beta thread? I go poo 4 una head o! This thread is messed up and whoeva plays luv here is messed up as well. No offence,jst suggestin. |
Chai,una don mess up dis thread,onstelly see d thread wey 170 abi 190 open 4u,such a tin no happen 4 d one wey rymzo boi open 4u o! Let me go and slip,am tired bt i go poo again b4 i go slip.
|
Pooing on d thread and on d heads of D sense and annawhite.
|
190,i wish i could be like rymzo sef or hav him hang around me than havin someone like u or be like u,d dude no even like me. No dey throw bad words for person cuz u dey drag woman with am,e no show gentlenes abi rymzo don talk to you anyhow? I dey pity omolola and even dat onstelly wey i no even see wetin she be wey una jst dey die for her. |
190:This is an insult to onstelly,so u wan tell us say onstelly na for sale and na N100,000 be d price or her worth 2u,chai onstelly see insult at d highest order. Oga rymzo neva insult u dis way bt rymzo u fit pay d moni cuz i no say u bi poor boy? |
So u wan imitate oga Rymzo,u wld have done urs in another way,its simply childish and premature of u bro 170/190. In as much as i dont lyk onstelly for anyting at all,i stil gbadu oga rymzo gentle way of romantic advances. Mr cork,wat do u think? |
Mr¬Cork:U are very right. Check it out,whenever 170 is online,190 wil be offline and vice versa or both wil be offline,both are neva online at d same time,showin dat they are one person and also one source of browsing. |
This one looks less real,fake and childish. B4 it was oga rymzo,nw its 170,onstelly hot babe! |
justwise:Why nt leave d dude and mind dat ur wife?,u knw whom am talkin abt. |
k-money £:Especialy me,i was over charged! |
This topic didnt pass 2ru my screen 4 screening,how com? Its like u people creat thread via backyard |
@poster Am i 2 small or insignicant? Dnt u knw am a moderator? Who am i goin 2 marry? Now go and include my name there b4 i ban u,u animal! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 24 pages)

