Bawalistic's Posts
Nairaland Forum / Bawalistic's Profile / Bawalistic's Posts
(1) (of 1 pages)
Politics / Re: Nationwide Strike: FG, NLC Reach Agreement to suspend strike And Negotiate by Bawalistic: 3:48am |
This Agreement, Honestly E Bend |
Sports / Re: Pictures Of Mini Stadia Being Renovated In Lagos. by Bawalistic: 3:56pm On May 12 |
Some People Sef, Them Dey Celebrate Lagos Stadia, Some Dey Put Arsenal Picture, Na Next Week All Of Una Go Shame |
Events / Re: Biker Arrives His Wedding In Style (Photo, Video) by Bawalistic: 10:51pm On Mar 13 |
I Thought na charlie boy convoy ooo |
Crime / Re: 33-year-old Man Allegedly Removes Neighbour’s Scrotum During A Fight In Lagos by Bawalistic: 5:35pm On Mar 07 |
For All The Body Part Wey Planty Like That, Na The One Wey Dey Under Him Dey Target |
Religion / Re: Who Are 24 Elders In Heaven According To Bible? by Bawalistic: 10:59am On Feb 18 |
God Cannot Work Alone, But He Created The World Alone, Una Dey Confuse Person Here ooo |
Politics / Re: Atiku/Obi/Kwankwaso: Utomi Is A Serial Promoter Of failing Merger Parties - APC by Bawalistic: 8:08pm On Jan 16 |
We Dey Watch |
Sports / Re: Algeria Vs Angola: AFCON 2023 (1 - 1) On 15th January 2024 by Bawalistic: 5:34am On Jan 16 |
This Algeria Team, Am Smelling Something ooo |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)