Beehshorp's Posts
Nairaland Forum › Beehshorp's Profile › Beehshorp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 45 pages)
Nkiru sylvanus rocked it better!!!! |
Hehehe... The husband tours the world while the wife tours the country.... |
The girl should just prepare herself cos d dude is so gonna be full of shit |
Imbeciles ban the movement completely and give a shoot on sight order if any is seen at all... I just dey wonder no be dis people wey I dey see wey look malnourished and look like people wey if u give one slap dem go die dey cause all dis commotion? Normal normal na buhari I blame cos na him dey give dem morale but e don do be say e don do.. Self defense na im sure pass.. Ever since dem start dis dia useless killings anyday I see dem pass my street I go lock my gate o come position my self strategically with my matchete incase na fyt dem want.. |
So dis "padded" budget still dey experience "menses".. I no even under stand again... Everything about this govt is inconclusive senseless meaningless and visionless.. Only bad news...we would av left Gej in power and compensated bubu with the COAS position since he is only good at fighting.. |
vizkiz:Who beautiful ladies don epp? |
Abeg who get dis girl number? Tell her am ready to catch a grenade and trek for her |
This boy na another kid wey never wan grow up... I no know when he will develop sense of maturity |
Jesus is the way the truth and the life... Thank God for ur life and better amend ur ways cos dis is a warning sign |
And Buhari will never condemn this attack!!! Well na all dose zombies shouting change I blame... |
Good!! She has done the best thing by reporting to the appropriate quarters...now instagram can fyt and save her life... Oponu |
Zombies will always be zombie!! Dem still dey expect miracle from bubu |
what has buhari don so far... Arrest Kanu and disobey court orders Arrest Dasuki and disobey court orders Arrest Zakzakky after the injustice meted on his people..thesame people that voted himand also refuse to release him Chase Metuh all over the country Chase dokpesi also Chase Saraki and hunt him And he allowed Tinubu, ameashit, fashola, to roam about cos they are in the ruling party and they are all saints and also cos they are not agents of the "so-called" change |
Apc can't rule us with touring propaganda and lies.. We are tired of dis rubbish. Who promised #1=$1 #notoursenatepresident Who promised us 5k for the unemployed #notoursenatepresident Who promised us change #notoursenatepresident Who promised our chidren free meal #notoursenatepresident |
Dis is the guy that knows the exact location of buhari's O' level results.. Once u locate him viola u av located buhari's result PRYCE:Some people oversabi dey smell pass body and mawt odour combine.. Tufia!! |
its the forces from my village that has stolen my destiny... My friend forced me into it.... Some big men criminals will be like... "I am suffering from hyponosomial disorder of the invertibrate cellulose if I don't fly abroad in the nxt two days I'd die" but dis one happens in DSS and EFCC custody |
Kenya is one hell of a confused country... |
RIP Mr Jega.. |
This Omojuwa is another clueless and senseless dullard.. |
Na only SE dey Nigeria? Omo good news wan kill me from that region ooo Abeg God bless Igbo land |
juniorportland:I dey shame for u... Tufia!!! See as u dey disgrace urself |
Buhari landed in China.. Aisha landed in Makurdi now dis one don land again.. Abeg na for air una take dey rule.. Cos awt of all dis landing una never land anything wey go benefit the masses diegwu01:Zombies now see touring as an achievement... No wonder his boss is out touring him since their pathetic myopic senseless zombie supporters call it and see it as an achievement |
Has she started flying like her husband?!! |
PDP!!! Power!!! Even of PDP brings Mama Peace as their presidential candidate I'd vote her 1million times over dat wakawaka clueless dull man in power |
I wonder what dis woman dat cooks and shares rice has to offer?.... What do we av to learn from Mrs President Buhari.. blood of God ooo.. I typed dulardinho na im NL change am to president buhari.. Lol wicked |
Make una get patience when Baba visits again he would pay u guys in yuan |
Who boobs don epp?... Abeg no lyt... No fuel heat wan kill me and dem dey show me boobs.. |
God go see una through |
Mehn... I still dey seriously find the romance oo... Where the romance kun hide o |
Jonathan our HERO of democracy |
That's one reason the catholic church is sacred... Cos all this wealth if it were to be in the catholic church would be given to the poor.. Atleast some percentage |
Buhari the tourist.... Ameachi be like.. Chai!! After dis photoshoot calabar-lagos rail palava still dey wait me |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 45 pages)
