Beehshorp's Posts
Nairaland Forum › Beehshorp's Profile › Beehshorp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 45 pages)
Them dey make law wey dem no fit uphold... |
Armsgate dasukigate ifite gate unizik gate festac gate amuwo odofin gate.. No consine us again... U were not voted in to keep on chasing rats while ur haus burns. Shame on this administration everyone of it... Let the strike countdown begin... But if u want my advice I'd tell u to leave GEJ alone... He gets more fans by the passing of each day |
Na dat blogger go first die... Oponu!! Na small girl wey him no when dem born he dey wish death |
Zombies would soon say buhari's travels are now yielding results..watch and see |
Shame on this government... Shame on government who oppresses their citizens... Shame on every zombie dat will come here and spew trash... Shame on Apc for being liars cowards who fear the truth |
This is d most senseless of all babymamas |
I just saw mercy Johnson and her husbands in outfits but I didnot see the 3rd person which is her curves in any outfit |
Arrogant is too good a word to use on Buhari... The man is dull |
Well.. Since 97% of Nigerians decided to chose an old man over a peaceful God fearing law abiding leader.. They av got what dey bargained for.. I just pray God gives us the original wailers d strength to carry on and the ones dat bought form later on let God also accept dem and forgive dem their mistakes.. As for Buhari Apc and d rest zombies let God put dem in a condition of severe confusion till dey apologise to we Nigerians and do what's right... |
Chuksemi:Who are the us? It should av been urself not us.. Cos Nigeria has produced lots of successful people in their area of specialty... |
Now I see why dem dey scream one Nigeria.. Almost all the oil moguls are northerners and dem no get oil for dem region...chai... Fear north... Anyways it doesn't consine me na one Nigeria |
A girl who is old enof to be ur great grand daughter... I wwonder what his followers would be saying about this fantastically "conji-ous" pastor now... Uwa mmebi.. |
Abegi!! Make I breathe..... If we change our mindset will it change the promises dose APC maggots gave us? Will our mindset give us food,fuel and lyt? How will I help my neighbour if I don't av? How will I not hoard fuel when a country like naija sells fuel for 175 per litre |
I like dis Pete Edochie of a man esp when he acts king.. He portrays the Igbo culture to the bone... I hope dat other bishop dere no be Tony Umez cos if he is d one I can accurately predict that he is been oppressed by the church... |
Why won't dere be crack when majority are zombies.. And tools used to frustrate GEJ... But one thing is sure na all of us dey suffer am nobody is exempted.. |
They done start with this dia useless suspicions and wrong arrests.. By the tym NDA launches another attack now una head go format... Buhari dey form hitler abi commando if u like no carry dis people go round table... Person no get sense and he no go want take advice |
Under dis heat u dey wear suit .. God bless ur hustle sha.. Ur story go be like olajumoke own |
youngeagle:U dey talk of garri... Tomato here na 3 #200 even indomie don reduce size... 2 super pack now no dey belleful me...not to talk of no lite.. Where I dey use #70 naira go before now na #150... Anyways na change we dey... |
This old man will not address important issues... All he is after is recovered loots so he'd reloot dem.. Nonsense!!! Abeg next |
Has he decided to visit us again? Baba dis subsidy wey u comot dey affect us o no lyt no fuel no food nothing dey oo.. Keneking:Some people just type to save their ego but deep down within themselves they are cursing buhari.. My joy be say the suffering dey affect the zombies too.. |
Lol.. This change keeps booting people awt of their various jobs all in the name of ghost workers... Heheheh.. Salaries are no longer paid and fuel is #145 per litre... Nothing surprises me again... The moment Buhari was sworn in I made up my mind for the hard tymz ahead |
The topic should be... I don't owe Nigerians any more lies rather than explanations... I fear dis man cos his lies alone has created over 600 000 jobs .. Even the devil dey learn work where dis man and his lies dey.. |
D photos aint complete cos I can't find Lai mohammed in any of dis pictures |
APC is the worst thing that has happened to Nigeria... Buhari can't even caution Cameron instead he said he doesn't need an apology... Keep destroying Nigeria |
And the witch hunt continues.. Moreover an incorrupt Amaechi is holding public office and a broke liar mohammed is a minister.. Well doesn't consine me lemme off fone before dem chance me from my queue of fuel where I wan buy 170 per litre |
All dose stunts just for mayorkun to blow.. Smh |
E be like say una know say fuel na #145 per litre... The only thing I dey wait for na occupy Nigeria season 2 |
Some idiots will not just av sense... Hope u all are enjoying #145 per litre change... I thought apc told us fuel will sell for less dan #100 per litre |
Its time for PDP to recover Edo state |
The same thing dey used BH to do to Jonathan dats the same thing NDA is doing to dem |
Any place where APC dey na calamity... Oshobaba should keep chasing Iara up and down while his state burns... PDP ti take over |
Keneking:What dat woman did, the combo of Amaechi buhari and kachikwu would not reach quarter of the feat talkless of achieving it... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 45 pages)

