Beehshorp's Posts
Nairaland Forum › Beehshorp's Profile › Beehshorp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 45 pages)
What is not fraudulent about mtn? Even their name sef na fraud ![]() |
YNeme3E:No dey stalk me ..hahahaha |
UrbanMystique:Whats dis one saying? ![]() |
Ok |
And so. .henhe .who cares? |
Liar mohammed |
Since their sponsors are in chad i suggest we start war against the chadians |
What's dis one saying.. Every celebrity now don turn politician..buts that's none of my business I want to use dis medium to contest as president for SBAON ..please vote for me Space bookers association of Nairaland... response: front page no go pass us by |
of course am not surprised... i been dey expect world sef the kain sugar wey we dey take for dis nation no be ere ooo.. u no see say yoyo bitters and iguedo cleanser no dey go market again.. who like bitter thing sef@op ![]() |
it means dont ever plan evil or think evil against me or d chosen one of God like GEJ. noeven try use ur own spoil our own |
Are we voting with the permanent voters card cos dem never give me o Anyways my family and i shall vote enyeama Op shey we can vote more Dan once and do dey charge money for dat text message own? |
Before nko na me she wan resemble ![]() BTW I think say na like father like son why dis gal kun dey put nose ring |
Goodluck no go use luck kill me o... Chai oga presido u are really transforming the nation. Gej till 2019 |
T |
What's dis one saying? U did not join them in rigging but u let them rig so u would win huh . the more u try to speak ill of the presidency u are implicating ursef . come 2015 u would be politically irrelevant .I wonder why dis mans stupidity makes FP .. He is just showing how clueless him and all his APC counterparts areAPC e-maggots maybe u guys can't see my signature cos u are as blind and shortsighted as ur buhari or whatever so no matter how u quote and pour abuses on me This one is for u Make dog remain shit for u |
We are getting transformed under Gej. We are enjoying the benefit of our taxes. Power sector has improved . there are good roads. Rise in the economy. Reduction of unemployment and reduction of stress. The army are working and the mofos are complaining and spreading false news. They spread the bad news and leave the good news maybe waiting for their gods to spread it ![]() Kudos Nigerian army Kudos Gej Dose who work in silence their success makes the noise Kudos greatest Nigerians |
Op u get mind o.. If to say dem catch u,ur condition for bad pass that journalist own oo.. Where was the police when dis was happening ? Where also was those agberos (touts) wey no dey gree person hear word? Well its an APC controlled state. I shouldn't have conmented |
An APC state why won't they extort from u ![]() |
Later some mofos and e-maggots would say that Goodluck has no luck ![]() |
You want to eat ur cake and have it abi Mr tambuwal.. See let me tell u defecting from the PDP to APC is like taking 5 steps backwards ask amaechi d moment he defected he became el rufai's driver... A word is enough for the wise PS: APC e-rats/rodents quote me make thunder fire una |
Girls can pose eh!! She wan pull im trouser see dat oda one she dey pack..what does she know she is packing Did I just see 21year old falcon celebrities can lie eh no wonder musa dey claim teenager .. MODIFIED** All of una wey dey complain about space bookers cos na I'm dey reign now we book space so that we go make dis FP.. una dey use WiFi and 4g us wey be poor masses go kun try to make FP una go dey beef us..nigerians would never have the interest of the masses at heart |
Look carefully at my name so u can call on me in times of distress am a guru in predictions . my p5 techno and e5 Nokia na 1960 money I use buy am. I av won to d extent that I can't remember how many times.. I am not greedy I play to win 17k downwards me no dey find money to appease the gods or build house.. Won't play dis coc today and tomorrow but weekend I resume my business dat has made my ijebu garri every afternoon upgrade to indomie and egg with fanta |
I have not been oportuned to make FP today so i would make use of this opportunity to congratulate Madrid fans and messi haters on their victory and also reach out to arsenal fans telling dem not to be too happy cos they wia gifted two goals.. Also wish my fellow Chelsea fans super victory against a dimaria led attack.. Back to the topic The govt is on top of the matter |
I av been saying it that I won't buy this Willie is working" thrash |
I usually don't know what to comment on threads like dis concerning amaechi |
Money wey den go misappropriate..smh ![]() |
Are u saying this thing so we would clap for u.. Make them make am perform reach 100% ![]() |
Is it not this same boko haram that is having peace talk with the FG Or is dere another one? ![]() |

nawah oo, una don dey spacebook with digits,,.. I think say na either with . , or any alphabet.. Shaa...
. the more u try to speak ill of the presidency u are implicating ursef . come 2015 u would be politically irrelevant .I wonder why dis mans stupidity makes FP