Beehshorp's Posts
Nairaland Forum › Beehshorp's Profile › Beehshorp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 45 pages)
Na dis thing now una go dey do dey misbehave buhari go enter power kun islamize naija or even use im hand tell us churches to dey attend make una no get sense Abeg o where all dose prophets wey prophesy jonathan victory eh Na una give me hope say jona go win o na now I believe say all of una na scam |
Buhari should continue with every policy if u take a cursory look at buhari he has nothing to offer there is no change in him. He is still dat old dictator that is power hungry and now he has power with the influence of jagaban deir aim will be to loot cash .. Jonathan brought fresh ideas but the northerners didn't give him chance .. I cant wait for buhari to assume power he must declare war on SA cos of xenophobia or else he would be a coward a weakling or clueless |
OkikiOluwa1:Even people wey get brain and dose that don't spew thrash now about gej .. Shey una wan Nigeria by force, gej has given it to u guys enjoy it lemme seesee how long dis cocktail change paty would last U dey form last bullet as if u be terminator |
One reason why he won't succeed He won't get the chance to carry out dose plans I guess yaradua understands wat am saying |
Secondus commentus Obiano has been fooled by dat greedy old power monger victor umeh. He thinks he has wat it takes to rule Anambra . no matter how many flyovers and criminals he arrests and constructs ndi Anambra are still loyal to peter obi |
PDP is a matured party unlike APC who has Mr go and die Tinubu and to crown it all driver amaechi. I know if it was just buhari he won't say evil things about Jonathan but he was influenced by lie liar Mohammed and his insultive supporter of APC cohorts |
Myself2:I guess u are praising me but please next time quote me with English not swahilian english |
This man has been making the headlines in recent weeks and I heard abians don't like him.. Well dey should do the needful and attack him with bullets not just stones Wetin consine me sha its none of my business N.B the poster beneath me would laugh asif d article is a joke |
Buhari wins the election Bokoharam turn peacemakers And shekau gets influential I smell foul play |
When buhari lost he promised to soak baboon with blood now he has won and boko are peacemakers GEJ u are a matured politician our hero a true Nigerian a peace loving guy I respect u |
Nne don't bother u hear the risen born again shekau the freedom fighter the human right activist is on top of the matter ... After may29 chibok gals would miraculously be found since boko wan take over our military and uphold the law I think we add dem as an arm of govt "bokociary", |
H |
Buhari bec0mes president elect and guess what Bokoharam turns to freedom fighters and human right activist.. Make sure una bring back our remainining girls |
As u all gather so shall u scatter.. Brood of vipers |
Op shey ojuju go sweet pass nkoli nwa nsukka ![]() |
Na bodyguard things o @ Mr oreo |
Okorocha game over. Better run to Buhari to help u now cos PDP is coming bck stronger to haunt u guys. U would now understand what it means to be an opposition |
I been don see dis thing before but I no know say na 5rue Lets blame jona cos he is clueless |
Ever since buhari won I took a leave from everything internet and now am back because i can proudly say that there is no future in APC since buhari is old and tinubu is old I see amaechi okorocha and oshiomoleboshiomole becoming kingpin in dat party As for oba rilwan akiolu I think he is high on a glass of orijin |
buhari doesnt stand achance even if he rigs gej all the way |
weda dis card reader reads or not jonathan must win. no vacancy in aso rock |
Watching in 3d |
Lwkmd.. Indirectly keep insulting ur cancerous general Lemme laff in Swahili APC keeps lying over everything; certificate lie no do em buhari and tinubu health combine no reach my c in c own |
timota:I repeat she must be related to GMB |
Minister of agriculture is doing a good job so I think farming won't be bad bro |
She must be related to GMB wicked woman |
Well anything against APC favors me .in other words Gej till 2019 |
Wat do I say? Anyways Gej till 2019 |
What's up with ngeneukwenu and ngeneukwehu ![]() |
This 6weeks will be tough for the "certificateless" one |
Ehya.. What can I say Gej till 2019 |
No be this tonto get belle ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 45 pages)


