Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by Ben13(mod): 8:26pm On Aug 28, 2009 |
that was then. . now we are all rebranded |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 8:24pm On Aug 28, 2009 |
wish her a happy searching. . erm. .has she tried google  |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 8:23pm On Aug 28, 2009 |
abeg try Upgrade to HP Nc6000 na the lastest be dat. . .I get for sale o |
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by Ben13(mod): 8:21pm On Aug 28, 2009 |
I trust poor Baxi |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 8:20pm On Aug 28, 2009 |
how innocent is chi. . .she must be chatting wiff her bf now |
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by Ben13(mod): 8:18pm On Aug 28, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 8:15pm On Aug 28, 2009 |
Chi sef don know wetin be tin |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 8:14pm On Aug 28, 2009 |
I am sure about this particular one. . . I just buzzed ur YIM |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards {the making} ;D by Ben13(mod): 8:12pm On Aug 28, 2009 |
e reach to laff sef |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 8:10pm On Aug 28, 2009 |
you want make the thing break ni? |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 8:09pm On Aug 28, 2009 |
Studio wey no sabi smile don dey learn sha |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 5:57pm On Aug 28, 2009 |
u're making a mistake by.dot. u need to see rommy Nc6000 Hp brand laptop with inbuilt ISP from japan. only say dem must attch external keyboard |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by Ben13(mod): 5:31pm On Aug 28, 2009 |
can't say it here. . . meet me on YIM |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 5:29pm On Aug 28, 2009 |
talk of the devil, u'll see him appear
lol welcum by.dot |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 5:27pm On Aug 28, 2009 |
Lysaa just dey promote the guy levels  |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 5:26pm On Aug 28, 2009 |
see as young boi like you dey do face like old man |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Ben13(mod): 5:24pm On Aug 28, 2009 |
you are not excluded. By.dot and v3nom don suffer for ya hand |
Jokes Etc › Re: Unlocking The Doors by Ben13(mod): 5:21pm On Aug 28, 2009 |
Christ!!  |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 5:21pm On Aug 28, 2009 |
na real wah |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 5:19pm On Aug 28, 2009 |
He who fights & runs away , Na fear catch am. Pikin wey no sabi him mama boyfriend, Dey call am brother. A rolling stone no just dey roll, Na person push am. He who lives in a glass house, Na im pepe rest. A stitch intime, dey prevent further tear tear. Birds of d same feather, na d same mama born dem. One good turn, na correct power steering be that. A bird in hand, wetin e wan be again if no be barbeque. Half bread, is better than buns or puff puff. D journey of a thousand miles, Ol’ boy e beta make u carry your car go enter aeroplane. The patient dog, Na hunger go kill am. All work & no play, Na Banker be dat. He who laughs last, na mumu, y im no catch d joke d 1st time & laugh when others dey laff same to you, rommie.  |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 5:18pm On Aug 28, 2009 |
dat na name of place for germany |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Ben13(mod): 5:17pm On Aug 28, 2009 |
thank u for today na rich man prayer |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 5:17pm On Aug 28, 2009 |
see dam |
Jokes Etc › Re: SEUN AND THE OTHER KIDS by Ben13(mod): 5:16pm On Aug 28, 2009 |
by.dot and family, make una weldone I'm not Musa! but I can play dat kinda game |
Jokes Etc › Re: Human Beans by Ben13(mod): 5:13pm On Aug 28, 2009 |
who knock u for head? By.dot? |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 5:13pm On Aug 28, 2009 |
see this one  dat's not ma name |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Ben13(mod): 5:11pm On Aug 28, 2009 |
romade don remove 4rm office |
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by Ben13(mod): 5:11pm On Aug 28, 2009 |
I didn't say now you're kissing |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by Ben13(mod): 5:09pm On Aug 28, 2009 |
don't mind the dude dat takes bread & ethanol as breakfast |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 5:08pm On Aug 28, 2009 |
my phone dey work na unlike ur palasa |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Ben13(mod): 5:06pm On Aug 28, 2009 |
the guy don suffer so tey na [b]E[/b]ko.[b]U[/b]nderbridge e dey stay |