Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Ben13(mod): 5:52pm On Aug 05, 2009 |
nice technology. . .Shola, I know say one day u go make me proud  |
Jokes Etc › Re: Exam Special: (bilms) As D Lecturer by Ben13(mod): 5:51pm On Aug 05, 2009 |
na now I know say the guy no well true true |
Jokes Etc › Re: Little Rommy by Ben13(mod): 5:30pm On Aug 05, 2009 |
yes o |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 5:29pm On Aug 05, 2009 |
she wan practicalize am |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Ben13(mod): 5:27pm On Aug 05, 2009 |
na so dem take train dem |
Jokes Etc › Re: School Of Taekwondo by Ben13(mod): 5:25pm On Aug 05, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Ben13(mod): 5:18pm On Aug 05, 2009 |
as plane no dey get go slow, how you take dey survive? |
Jokes Etc › Re: School Of Taekwondo by Ben13(mod): 5:16pm On Aug 05, 2009 |
u mean say after four years, dem no still well. . |
Jokes Etc › Re: Exam Special: (bilms) As D Lecturer by Ben13(mod): 5:14pm On Aug 05, 2009 |
na you sabi
help the olodo if you want help am |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Ben13(mod): 5:12pm On Aug 05, 2009 |
that one na correct development |
Jokes Etc › Re: Little Rommy by Ben13(mod): 5:11pm On Aug 05, 2009 |
 u need to see ma mansion |
Family › Re: Why Do Couples Desperately Desire Male Children by Ben13: 5:10pm On Aug 05, 2009 |
Male children brings hope that the family name will continue. |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Ben13(mod): 5:04pm On Aug 05, 2009 |
I can't beleive you can fit sell on the air  you don really advance |
Family › Re: Would You Prefer A Functional Wife Or An Attractive One ? by Ben13: 5:03pm On Aug 05, 2009 |
Tru talk |
Jokes Etc › Re: Exam Special: (bilms) As D Lecturer by Ben13(mod): 5:03pm On Aug 05, 2009 |
why you too no fit help ya neighbour |
Family › Re: What To Do To A A Husband That Purnishes His Immediate Family by Ben13: 5:00pm On Aug 05, 2009 |
It's more like a spiritual case  just pray. . .lol |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 4:59pm On Aug 05, 2009 |
yeah. . .those ones wey write V.I.O for dem clothes |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Ben13(mod): 4:58pm On Aug 05, 2009 |
na una sabi |
Jokes Etc › Re: School Of Taekwondo by Ben13(mod): 4:57pm On Aug 05, 2009 |
join the crew. . cos 4years don waka, dem still dey carry go. |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Ben13(mod): 4:56pm On Aug 05, 2009 |
 so na shola and his partners |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 4:55pm On Aug 05, 2009 |
abeg WKP  who allow you enter this Amusement park sef? |
Jokes Etc › Re: Little Rommy by Ben13(mod): 4:55pm On Aug 05, 2009 |
poverty no good |
Jokes Etc › Re: Exam Special: (bilms) As D Lecturer by Ben13(mod): 4:53pm On Aug 05, 2009 |
the guy condition bad o |
Jokes Etc › Re: Nairaland's Funniest Joke. by Ben13(mod): 4:53pm On Aug 05, 2009 |
that must be a sign or a wonder |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13(mod): 4:52pm On Aug 05, 2009 |
Recession sets in |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 4:51pm On Aug 05, 2009 |
dem don start ni?  |
Jokes Etc › Re: Little Rommy by Ben13(mod): 4:48pm On Aug 05, 2009 |
I like tits |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Ben13(mod): 4:48pm On Aug 05, 2009 |
I wonder how many passengers fit buy for this kind recession |
Jokes Etc › Re: Exam Special: (bilms) As D Lecturer by Ben13(mod): 4:47pm On Aug 05, 2009 |
helep me tell am |
Jokes Etc › Re: Nairaland's Funniest Joke. by Ben13(mod): 4:45pm On Aug 05, 2009 |
that boi can lie  he will still deny this fact now. |
Jokes Etc › Re: School Of Taekwondo by Ben13(mod): 4:44pm On Aug 05, 2009 |
U can imagine |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by Ben13(mod): 4:43pm On Aug 05, 2009 |
na today? |