|
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by Ben13(mod): 5:25pm On Jul 21, 2009 |
am not gay  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 5:25pm On Jul 21, 2009 |
hi babe  missed ya a lot |
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by Ben13(mod): 5:24pm On Jul 21, 2009 |
I senior ya grandmama sef |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 5:24pm On Jul 21, 2009 |
or enter canal |
Jokes Etc › Re: Ben. . . Network Connection Is A Must by Ben13(mod): 5:22pm On Jul 21, 2009 |
who you dey talk to? na u romade suppose call tatafo |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 5:21pm On Jul 21, 2009 |
I beg you? abeg modify jor |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 5:20pm On Jul 21, 2009 |
the gurl like man o |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by Ben13(mod): 5:18pm On Jul 21, 2009 |
yes, dear. . . what's for dinner? |
Jokes Etc › Re: Land Of Milk And Honey by Ben13(mod): 5:17pm On Jul 21, 2009 |
dey deceive ya self |
Jokes Etc › Re: Ben. . . Network Connection Is A Must by Ben13(mod): 5:14pm On Jul 21, 2009 |
na blow cause dat one ni? |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 5:14pm On Jul 21, 2009 |
u be small pikin? |
Jokes Etc › Re: Come Chop by Ben13(mod): 5:13pm On Jul 21, 2009 |
so clems na bambiala |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by Ben13(mod): 5:12pm On Jul 21, 2009 |
what were you guys doing?  |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Ben13(mod): 5:10pm On Jul 21, 2009 |
exactly! but little sylv likes quarrel pass fight |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by Ben13(mod): 5:09pm On Jul 21, 2009 |
u nor dey see the evidence |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by Ben13(mod): 5:07pm On Jul 21, 2009 |
all I knw is dat pregnant dogs do shout |
Jokes Etc › Re: What's ur own definition? by Ben13(mod): 5:07pm On Jul 21, 2009 |
what an attack on a COW, Jeovy. |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by Ben13(mod): 5:05pm On Jul 21, 2009 |
a chronic one for dat matter. . . Jeo repent.  |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 5:03pm On Jul 21, 2009 |
but you like kissing ulcer mouths |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by Ben13(mod): 5:02pm On Jul 21, 2009 |
yes, just like the Bank experience with romade. |
Jokes Etc › Re: What's ur own definition? by Ben13(mod): 5:01pm On Jul 21, 2009 |
talk now or remain silent forever |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Post Spam On Nld by Ben13(mod): 5:01pm On Jul 21, 2009 |
 not good at all |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 5:00pm On Jul 21, 2009 |
talk na  |
Jokes Etc › Re: Ben. . . Network Connection Is A Must by Ben13(mod): 5:00pm On Jul 21, 2009 |
oversize you mean?  |
Jokes Etc › Re: The Problems Of English Language by Ben13(mod): 4:58pm On Jul 21, 2009 |
u now have the problems of ingrish typing |
Jokes Etc › Re: What's ur own definition? by Ben13(mod): 4:57pm On Jul 21, 2009 |
ehem. . .this guy, where u dey work? |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 4:56pm On Jul 21, 2009 |
oga stop talking nonsense COW  |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by Ben13(mod): 4:55pm On Jul 21, 2009 |
dem dey put am for fridge for am |
Jokes Etc › Re: Ben. . . Network Connection Is A Must by Ben13(mod): 4:54pm On Jul 21, 2009 |
that one no call for shout na haba! |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Post Spam On Nld by Ben13(mod): 4:53pm On Jul 21, 2009 |
u mean say spam na im character |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by Ben13(mod): 4:50pm On Jul 21, 2009 |
the guy dey ojuelegba rd dey beg. |