Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 6:18pm On Jul 13, 2009 |
you no be usher again? |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by Ben13(mod): 6:17pm On Jul 13, 2009 |
I get witness  |
Jokes Etc › Re: Cowbell Our Milk by Ben13(mod): 6:16pm On Jul 13, 2009 |
I don tire for the guy head  |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by Ben13(mod): 6:16pm On Jul 13, 2009 |
we minus you |
Jokes Etc › Re: Application To Be Nairaland's Moderator! by Ben13(mod): 6:14pm On Jul 13, 2009 |
I like fresh bananas  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 6:14pm On Jul 13, 2009 |
wanderer |
Jokes Etc › Re: Agbero In Atm Machine by Ben13(mod): 6:12pm On Jul 13, 2009 |
see them |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by Ben13(mod): 6:11pm On Jul 13, 2009 |
the guy nor dey see road for early evening |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by Ben13(mod): 6:10pm On Jul 13, 2009 |
not for that smelly mouth of hers  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13(mod): 6:10pm On Jul 13, 2009 |
yeah, my days of recession are gone |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Has Arrived USA Finally - See Pic Jo by Ben13(mod): 6:09pm On Jul 13, 2009 |
na Microsoft be that. Eset likes counterfeiting  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 6:06pm On Jul 13, 2009 |
no more Mr. good guy |
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by Ben13(mod): 6:05pm On Jul 13, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by Ben13(mod): 6:02pm On Jul 13, 2009 |
all in the wilderness |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by Ben13(mod): 6:02pm On Jul 13, 2009 |
*dodges kiss* |
Jokes Etc › Re: Ble Goes To Heaven by Ben13(mod): 5:57pm On Jul 13, 2009 |
really? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 5:56pm On Jul 13, 2009 |
Jeo sharap!
tessys, na only you fall inside atlantic ocean o |
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by Ben13(mod): 5:55pm On Jul 13, 2009 |
wetin this one dey talk? |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Ben13: 5:53pm On Jul 13, 2009 |
ya little brada is too stubborn |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 5:52pm On Jul 13, 2009 |
where is my Rose?  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 5:51pm On Jul 13, 2009 |
ya age never reach na |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by Ben13(mod): 5:49pm On Jul 13, 2009 |
see denial  |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by Ben13(mod): 5:48pm On Jul 13, 2009 |
abeg, no lost ya CEO post |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 5:48pm On Jul 13, 2009 |
concentrate before ice-bergs will kill you, yeye sailor. |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by Ben13(mod): 5:46pm On Jul 13, 2009 |
see this church rat dey stand as guarantor |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 5:42pm On Jul 13, 2009 |
ya name no even make the list |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 5:42pm On Jul 13, 2009 |
so what really happened to titanc |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by Ben13(mod): 5:40pm On Jul 13, 2009 |
nobody is there to pay for his school fees |
Jokes Etc › Re: Here Lies The Bones Of Gen Abacha De Great. by Ben13(mod): 5:40pm On Jul 13, 2009 |
na hunger kill Abacha sef |
Jokes Etc › Re: Ble Goes To Heaven by Ben13(mod): 5:38pm On Jul 13, 2009 |
you better go find food. |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by Ben13(mod): 5:38pm On Jul 13, 2009 |
your clumsy dey type emoticon in words. . .e.g *grins* |
Jokes Etc › Re: Compensation by Ben13(mod): 5:36pm On Jul 13, 2009 |
na googla ads occupy greater space. let them pay. |