Benedictac's Posts
Nairaland Forum › Benedictac's Profile › Benedictac's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 77 pages)
SAP |
tatafo, it is not for children |
na wao |
for u |
see dis one way still drink milik |
u wan deny am again after i catch u |
no food for lazy man |
these finkins what are u doing now Clemcy u don wash those plates finis |
in ur damn account in the damn bank |
See who i borrow N500.00 last week wey never fit pay back dey talk of paying for overtime u don pay mama sikirat her N120.00 for the plate of Eba without wey u eat last time? Gudmonin all |
good for u gudnite all no over time |
Romade
|
Romade if u no get wetin to talk u no go off ya Pentium 1 (1972 model) computer? |
abgaya like u |
to the one dat cleaned urs? |
teasher oloyinbo |
joblessness is a disease |
meaning what |
mouth odour |
sowwy about that |
are u searching? what about clemcy |
i no know say diarrhea dey run for ya mouth no string attached |
u boat go and meet him there |
na me ask u how u dey, wey u dey answer me? |
Romade tatafo, u no undastand she be no dey fit talk b4 now she can talk so tey i even hear her thank God |
follow follow supporters club |
u dis benben if i start with u, u know now |
romade:AMEN!!! but it's just a joke no string attached |
Queen Elizabeth, Bill Clinton & Abacha died and all went straight to hell. Queen Elizabeth said "I miss England, I want to call England and see how everybody is doing there. She called and talked for about 5 minutes, then she asked "Well devil how much do I owe you for the call? The devil replied, "Five million dollars" She wrote him a cheque and went to sit back on her chair. Bill Clinton was so jealous, he starts screaming, "My turn! I wanna call the United States, I want to see how everybody is doing there too" He called and talked for about 2 minutes, then he asked, "Well,devil how much do I owe you? The devil replied, "Ten million dollars" With a smug look on his face, and feeling more important than the English, he made a cheque and went to sit back on his chair. Abacha was even more jealous & starts screaming, "I want to call Nigeria too, I want to see how everybody is doing there too. I wanna talk to the ministers, the deputy, I wanna talk to everybody", He called Nigeria and he talked for about twenty hours, he talked & talked & talked, then he asked, "Well, devil how much do I owe you for my long call? The devil replied "One dollar!". Abacha is stunned & queries the devil. "One dollar Only one dollar ke??" The devil replied. "Well, when you make a call from one hell to another hell, we bill it at a local rate". |
i am enjoying this fight |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 77 pages)
Only one dollar ke??"