₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,959 members, 8,438,141 topics. Date: Friday, 03 July 2026 at 01:08 AM

Toggle theme

Benedictac's Posts

Nairaland ForumBenedictac's ProfileBenedictac's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 77 pages)

Jokes EtcRe: How Company Policies Begin by benedictac(f): 3:13pm On Jun 09, 2009
Common go and brush ur teeth
Jokes EtcRe: Daniluv U No Go Com Take Ya Shoe? by benedictac(f): 1:27pm On Jun 09, 2009
that might happen over there
Jokes EtcRe: Daniluv U No Go Com Take Ya Shoe? by benedictac(f): 1:18pm On Jun 09, 2009
Toney good one

i will be back
Jokes EtcRe: Daniluv U No Go Com Take Ya Shoe? by benedictac(f): 1:06pm On Jun 09, 2009
origina9ja:
Nice pic @ poster
wetin nice about those Dani's kito

make una dey talk turuth
Jokes EtcRe: Lola Temp. Banned by benedictac(f): 12:47pm On Jun 09, 2009
na waoh
Jokes EtcRe: Happy Children's Day by benedictac(f): 12:44pm On Jun 09, 2009
Clem oya over to u

teacher oloyinbo
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by benedictac(f): 12:40pm On Jun 09, 2009
kai Romade even for hot afonun like this you dey lie
Jokes EtcRe: Happy Children's Day by benedictac(f): 12:32pm On Jun 09, 2009
Tyty for the sake of some of us like Romade wey no go school, pls modify that and explain
Jokes EtcRe: From Lola To Studere by benedictac(f): 12:26pm On Jun 09, 2009
u were blind and now u can see shocked

praise God!!!
Jokes EtcRe: I'm In Love With Your Father by benedictac(f): 12:23pm On Jun 09, 2009
na arc shape e be
Jokes EtcRe: From Lola To Studere by benedictac(f): 12:19pm On Jun 09, 2009
the choice is urs
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 12:17pm On Jun 09, 2009
Lola na work oh

do 10 jobs get one salary

anyway God go dey help us

and as for u Clemcy, u don sell finish wey u come get chance to dey browse

come back 2day come compain say ya money no complete
Jokes EtcRe: From Lola To Studere by benedictac(f): 12:14pm On Jun 09, 2009
see pot wey call kettle black

ur voice wey be like frog
Jokes EtcRe: I'm In Love With Your Father by benedictac(f): 12:08pm On Jun 09, 2009
the 2 both of them
Jokes EtcRe: Jokers by benedictac(f): 12:04pm On Jun 09, 2009
atleast them sabi calculate shepe
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 12:01pm On Jun 09, 2009
lolabey wetin enter ya eye?
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 8:50am On Jun 09, 2009
are u stanley?

tatafo

hi guys good morning

it's been quite a long time

what's being happening

fill me in
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 9:55am On May 20, 2009
Gbam!!! and delivered
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 4:03pm On Apr 29, 2009
u need am o jare
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 9:57am On Apr 28, 2009
u will neva change

why are u attacking Shola for giving out ya usersname
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 9:52am On Apr 28, 2009
great in what?
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 4:52pm On Apr 27, 2009
yes ke
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 4:45pm On Apr 27, 2009
he is yealus
na him slack
Jokes EtcRe: Make Way For Fools by benedictac(f): 4:40pm On Apr 27, 2009
romade:
e no get point so he ignore am
tatafo
Jokes EtcRe: Make Way For Fools by benedictac(f): 4:36pm On Apr 27, 2009
sholabanke:
okay
am back
wey that guy call benedicta?
Yes see me, wetin hapen

u no see my offline msg
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 4:26pm On Apr 27, 2009
sky

tatafo
Jokes EtcRe: Make Way For Fools by benedictac(f): 4:22pm On Apr 27, 2009
i am too much for that
Jokes EtcRe: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 4:21pm On Apr 27, 2009
Captain abuse

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 77 pages)