Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,949 members, 7,863,359 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 04:15 PM

Jokers - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokers (2298 Views)

Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Jokers Offtopic Massage Centre (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Jokers by blissieng(f): 11:12am On Jun 09, 2009
wetin be that?

name of road?
Re: Jokers by StudioCFR(m): 11:13am On Jun 09, 2009
why u no talk am when hin dey around?
Re: Jokers by clemcykul(f): 11:17am On Jun 09, 2009
sorry the number ure dialing has been barred since 2001 from this network
Re: Jokers by StudioCFR(m): 11:18am On Jun 09, 2009
u think sey everybody be like u wey still dey use 1960 Trium?
Re: Jokers by romsky: 11:20am On Jun 09, 2009
ble is def. on heat
Re: Jokers by StudioCFR(m): 11:21am On Jun 09, 2009
now thats something grin
Re: Jokers by clemcykul(f): 11:25am On Jun 09, 2009
Hot thing
Re: Jokers by StudioCFR(m): 11:26am On Jun 09, 2009
THAT I CANT DO WITHOUT tongue
Re: Jokers by clemcykul(f): 11:32am On Jun 09, 2009
that makes us two
Re: Jokers by StudioCFR(m): 11:34am On Jun 09, 2009
yeah right grin
Re: Jokers by blissieng(f): 11:36am On Jun 09, 2009
ROmade. . . I asked you a question, you still neva answer.

Here's anoda one for you. . . Dem send you? undecided
Re: Jokers by sylve11: 11:39am On Jun 09, 2009
am tired cool
Re: Jokers by clemcykul(f): 11:40am On Jun 09, 2009
abeg no die o, militant don tire 4 war
Re: Jokers by StudioCFR(m): 11:41am On Jun 09, 2009
Te hehe hehe
Re: Jokers by romsky: 11:51am On Jun 09, 2009
if ble be tisha no body for go skul
Re: Jokers by clemcykul(f): 11:55am On Jun 09, 2009
the girl go wicked front and back, remember those deeper life teachers wey dey carry thread
Re: Jokers by StudioCFR(m): 11:58am On Jun 09, 2009
Thread Hijackers
Re: Jokers by blissieng(f): 11:58am On Jun 09, 2009
bu ha ha ha

dem dey gather, but. . . dem go scatter!
Re: Jokers by romsky: 12:00pm On Jun 09, 2009
so u sabi some words of God wey u fit use selfishly
Re: Jokers by blissieng(f): 12:01pm On Jun 09, 2009
that's a matter of opinion.

and since the above happens to be urs, Do the maths!
Re: Jokers by StudioCFR(m): 12:03pm On Jun 09, 2009
agbero sabi do maths?
Re: Jokers by benedictac(f): 12:04pm On Jun 09, 2009
atleast them sabi calculate shepe
Re: Jokers by romsky: 12:06pm On Jun 09, 2009
Bene i don miss u o
at least person dey happy to see u online unlyk dat Ngozi
Re: Jokers by StudioCFR(m): 12:08pm On Jun 09, 2009
THAT NAME bene DEY MAKE ME LAUGH
Re: Jokers by romsky: 12:09pm On Jun 09, 2009
while ble dey make u cry
Re: Jokers by clemcykul(f): 12:12pm On Jun 09, 2009
u don ever see where person dey happy to see winch?
Re: Jokers by blissieng(f): 12:13pm On Jun 09, 2009
lol, ha ha ha

ha ba Clem, Who might you be refering to? They cant be that bad na!!!

Roma, what do u think?
Re: Jokers by romsky: 12:17pm On Jun 09, 2009
think?
my clumsy get brooms while organize prayer warriors lyk studio & kerewa
lola get a pick up i prefer dat one dey use in carryin malu
yes i will get the holy water
Re: Jokers by Tonyet1(m): 12:17pm On Jun 09, 2009
blissieng:

lol, ha ha ha

ha ba Clem, Who might you be refering to? They cant be that bad na!!!

Roma, what do u think?

[size=18pt]u [/size] is waiting for [size=18pt]v [/size] to cry b4 [size=18pt]u[/size] thinks, blissieng my baby baby  wink wink
Re: Jokers by blissieng(f): 12:19pm On Jun 09, 2009
you say?
Re: Jokers by sylve11: 12:23pm On Jun 09, 2009
Volcano cool

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Who dash Monkey Banana? / Who Be The Most Mumu Here?- No Partial O! / Funny Food For Thought

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.