Bharkarh's Posts
Nairaland Forum › Bharkarh's Profile › Bharkarh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 58 pages)
. |
elmisti:when na credit una dey buy nko? U neva pay for the pant wey u buy last for u E-bae na. |
DonPsymon:hahahahaha! Lol abi o. Or "nysc increase pay to N49,800", "majority of those that studied in South west will be posted to North East and North West -NYSC DG Olawumi" or "NYSC scrapped" with yeye tories like dis, we fit even enter pg4000 ![]() |
Olami90:inspirational books will still give one fake sense of life. Perhaps, I'm not a fan of the "become a Billionaire with N10 in 6months" So they are all fake. If you think i'm lying, go and read "Rich dad, Poor dad" and tell me if the ideas shared can work with Africa's situation. Happy New Week! |
DonPsymon,harinholar,olami90,mobi18,ademasta,elmisti,xcozee,kunle106, abbl. ao una dey na? Mehn, I take style miss una o. ![]() |
![]() |
Abeg make una holla me o if we dan reach 2`419` I wan build cyber-cafe there. Thanks! |
majidyusuf:lol |
Rossy99:meaning you are beautifully beautiful ![]() |
omitooguns:I dan sell my bulldozer for the shopping mall project. |
DonPsymon:dat one no stop am from claiming the world best title na ![]() |
DonPsymon:dat one na stupid boy na. U no see as messi,suarez and neymar dey do? |
ademasta: ![]() |
ademasta: aova my bro? |
DonPsymon:true talk...but u suppose carry celebration reach me na. |
elmisti:my one and only weyrey friend... I get estates plenty na and I no talk boutique, I talk shopping MALL like shoprite, justrite,oasis, etc. And back to your question, which colour of pant u want? Roughrider dey plenty wey she fit use and wash. Always and ladycare yapa... Should I make online order for u? base on say we dey do pay on delivery tingy if leg dey pain you to come around. ![]() |
DonPsymon:na me sha do assist #OZIL |
DonPsymon:if e do pass hin self, I go call crusher foram o. |
DonPsymon:lol ademasta... "My change " |
DonPsymon:na we getam,na we dey there ![]() |
Since everybody dey build Farms, Guest Houses, PCM Transport Unit, IDP Camps, Apartments, etc. I have decided to build a shopping mall where you can get all necessities for camp at a cheaper rate. The more you buy, the lesser the price! ![]() |
DonPsymon:koret guy! Who give ademasta hand to fight blow? I tellam den say I go show am but e no no whr I go from come. Make I confess give u base on who u b, na me dey behind dat best couple shit na big money I give jega and hin crew. Good mrn bro! |
DonPsymon:una suppose notice say I free dem mata. Me and my harinholar dan plan our own for camp cos we knw say na kogi ademasta go dey *no tell anybody say I tell u o* |
DonPsymon:if e happen, na harinholar the babe go be. ![]() |
Harinholar:bae, how u dey? |
Good morning PCM's, I want to believe we all had a good night rest. Oya question eyaf come for my E-famz... Spell "silk" five times, then pronounce it 3 times. What does cow drink? |
Kunle106:I no kuku go o. How every na? Hope u sha pray for me? |
Kunle106:I no kuku commit. Happy Sunday! |
Kunle106:baba no mind me o. I no just use my sim wey sub dey ni o. I dey avoid person call. You dan check your details for that nysc dashboard? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 58 pages)

with yeye tories like dis, we fit even enter pg4000 


