NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 5:31pm On Sep 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 5:17pm On Sep 26, 2015 |
chimajii:

Are u gay? Ds one whey u dey ask.  . *seals a s s with alradyte** Check d next door Yo! I'm straight dickhead.lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:56pm On Sep 26, 2015 |
chimajii:
 are u gay? Dis one wey u close mouth so |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:49pm On Sep 26, 2015 |
mobi18: lol...na wa for u ooo,wich ur popcy get filling station y u dey lowkey na. We sabi u for area. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:48pm On Sep 26, 2015 |
Kunle106: lol, I go fart for ur face if you try am.. How na? My guy I miss you sotey I dey reason say shey I never turn gay. Lol. I try call u yesterday but ur number no gree go. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:49am On Sep 26, 2015 |
Sambest2: bharkarh da salah  smiles... U try well |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:09am On Sep 26, 2015 |
Owliver: you too man. have a lovely weekend  you too boss. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 9:52am On Sep 26, 2015 |
Owliver: i believe you jare. carry on u b boss |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 9:45am On Sep 26, 2015 |
Joyce21: what was the dream like? u wouldn't want to know. *winks* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 9:04am On Sep 26, 2015 |
mistabiola: [size=16pt]★★★He's a scallywag ★★★~ ©Mistabiola®[/size]  lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:59am On Sep 26, 2015 |
ademasta: ***and frm now henceforth ur name shall be changed from mistabiola to mistabetwhy*** elmisti, see wetin u cause again. Abi na expired weed u dey sell? Dis one wey ademasta dey call me mistabiola. When it smells like fish, it'll definitely be fish. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:56am On Sep 26, 2015 |
Owliver: have you seen her pictures? *JustKidding yes boss...so many times in dreams. And u knw dreams don't lie.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:53am On Sep 26, 2015 |
Joyce21: lol not at all mind me not. Hope u had a tremendous night rest? I did dream of u tho. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:42am On Sep 26, 2015 |
Joyce21: awwwwww did u step on a long nail? Sorry dearie! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:40am On Sep 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:39am On Sep 26, 2015 |
ademasta: ***see me filing ur court case*** ****bet y**** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:37am On Sep 26, 2015 |
Joyce21: Good morning everyone morning beautiful |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:30am On Sep 26, 2015 |
Blessedgurl: To put in my best for today's work $ have fun with friends. Its weekend hmm, That's good! Will be home tho, cos I have books to read. 1 romantic novel and 1 motivational book. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:25am On Sep 26, 2015 |
ademasta: Lol... Bad boy. Gudmorning sha we dan be friends now ba? Hope say u dan change from your philandering nature?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:22am On Sep 26, 2015 |
mistabiola: *****NYSC Entrance Question No 1*******
*****Bet y***** now I understand u. Elmisti no sell weed foram again. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 5:06am On Sep 26, 2015 |
mistabiola: schic
**** ****** whc kyn weed u take before u sleep |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 5:02am On Sep 26, 2015 |
eclipsehemmy: . Yhu no try for me at aLl u no gimme something hold na, so I gatz hold u. U sef no vex. But if I show U pepper, take am do peppersoup. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:59am On Sep 26, 2015 |
eclipsehemmy: . D few plots of land I acquire do me koret talk, u fit start farm with am  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:56am On Sep 26, 2015 |
eclipsehemmy: . I go managed d plot I acquired shaa. ALL NA MILITARY ZONE u dan score again. Anyways, I be Mikel, I no like goals  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:55am On Sep 26, 2015 |
eclipsehemmy: . No b yhu go d post go block d goal go ask elmisti 'bout me. I dey block tinz. U go only get that estate when the Hell freezes  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:52am On Sep 26, 2015 |
Elmisti, u kolet bribe? Wey u open eye so dey permit dis happen.
Anyways, I'm here so it will be a cold day in Hell, if I allow this to happen. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:49am On Sep 26, 2015 |
eclipsehemmy: . Hemmy jux jokin around sha happy for u jae...u see goal score  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:46am On Sep 26, 2015 |
Blessedgurl: Was great good to knw sweerie. Wat r ur plans for d day? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:24am On Sep 26, 2015 |
elmisti: Oya take canadian own make ur eye clear seriously ehn, u be human being...thanks a lot bro. I dan take am too much o...my eyes dan dey too cold o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:21am On Sep 26, 2015 |
Blessedgurl: Mawni darlings hope ya night was great yes it was beautiful. Urs? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:19am On Sep 26, 2015 |
Harinholar: .....where av u bin 2....u make sure u finished the ram b4 coming online abi seriously ehn, I no reach chop ram for ur back. I no just fit say na wetin I take my time do be dis. The miss wey I miss You strong. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:11am On Sep 26, 2015 |
Rossy99...mehn, mama born u well. U tight pass Ghana-sk |