NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:54am On Aug 31, 2015 |
Off to sexuality to calm down my nerves....una go call me ashawo....Blame me not as nothing dey worry me. My name dey gbaragada for NYSC website. Make I quick go check before my brothers from Ekpoma do am strong thing. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:51am On Aug 31, 2015 |
Wetin go pain me pass na if I chop ban untop wetin I no achieve. Modz abeg forgive me. Na small pikin dey do me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:48am On Aug 31, 2015 |
I greet you all holistically @ redgem, rmfunky,lokoloko84 Oscarjax, rilwan09, emisti, and Olami90 as una no gri sleep untop my matter. Make me kuku go sleep. I Dan try my best.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:44am On Aug 31, 2015 |
I talk am na. Babarili dey really wait for me. God dey. I go pay olofuna back |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:43am On Aug 31, 2015 |
Wetin I go gain if I lie? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:41am On Aug 31, 2015 |
Abi I lie? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:41am On Aug 31, 2015 |
Oya make una spoil am. I know say na wetin una dey wait for be this |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:40am On Aug 31, 2015 |
Argh! My powder Dan finish sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:39am On Aug 31, 2015 |
Girl sef Dan kan join and dem dey hard to beg. Cos dem no dey hear. Oga o! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:38am On Aug 31, 2015 |
Bros pity my hard work na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:38am On Aug 31, 2015 |
This one wey una dey do shift untop my matter so, I dey fear o. And I really need invest. Registration go soon start and people go need apartment na. Make una allow me build this estate abeg |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:37am On Aug 31, 2015 |
Them my names Dan finish o. Who get name make e borrow me? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:33am On Aug 31, 2015 |
David |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:33am On Aug 31, 2015 |
Davi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:33am On Aug 31, 2015 |
Dav |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:32am On Aug 31, 2015 |
Da |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:30am On Aug 31, 2015 |
D |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:29am On Aug 31, 2015 |
My Rivals are here....I no sat dem dey wait for me make I open new page so them go fit spoil am  Please wait for a few minutes before submitting this post. Our server is overwhelmed. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:28am On Aug 31, 2015 |
Olumuyiwa |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:28am On Aug 31, 2015 |
Olumuyiw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:27am On Aug 31, 2015 |
Olumuyi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:27am On Aug 31, 2015 |
Olumuy |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:24am On Aug 31, 2015 |
Olumu |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:24am On Aug 31, 2015 |
Olum |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:23am On Aug 31, 2015 |
Olu |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:23am On Aug 31, 2015 |
Ol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:23am On Aug 31, 2015 |
O |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:20am On Aug 31, 2015 |
Olayinka |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:19am On Aug 31, 2015 |
Olayink |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:19am On Aug 31, 2015 |
Olayin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:07am On Aug 31, 2015 |
sugarcoatted: I feel lik lukn 4 trouble  for real life water comot for my eyes. Why na? I Dan offend you before? Why e dey weaken your spirit say my pepper Dan dey rest? Why you no want make I dey shine for street like BankyW ogo? No be so o. Onelove |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:05am On Aug 31, 2015 |
Olayi |