NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:58pm On Sep 02, 2015 |
elmisti: # winks bak.....u wanna come in for a drink?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:57pm On Sep 02, 2015 |
elmisti: Iyalode!...ah...bn a while ooo, hope all is welL...oya quick do some reforms nd collect rent from your rogue tenants mke we know who be who........#hands her cold yoghurt  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:56pm On Sep 02, 2015 |
elmisti: Now you ar a bonafide member of this House, u can do anyhw...buh be careful of some pple ooo.....nd as a friend...try as much as possible to grab a plot on page 1500 as you will need a house, or tell that boy that is eyeing you to secure a place for u...U can lodge @ my Hotel for the time sha...all bill on the awse.....welcome once again  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:56pm On Sep 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 12:06pm On Sep 02, 2015 |
elmisti: Better, cuz wetin I dey arrnge for that guy....even devil sef dey help am beg yinmu for you. To kan crown everything, I dey build my estate today. my powder Dan ready. You go see am after I finish.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 11:56am On Sep 02, 2015 |
Olami90: Lol. Ah go like see dat first work in progress |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:52am On Sep 02, 2015 |
Olami90: Hahahahahahah.... Dis kain fin dey annoy person ehn? . D day armynu did it for me, I felt like stoning him to death, jst not possible ni.$ #painment  one girl sef do am for me couple of days back. E do me like make I kill her...na since then I Dan mean everybody. Even if my popsy wan build estate here, I go truncate hin dreams. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:47am On Sep 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:44am On Sep 02, 2015 |
chimajii: Time don reach when I go pack u out of this mansion  e be like say you want make I burn this mansion abi? the B wey dey my name dey destroy NorthEast |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 9:09am On Sep 02, 2015 |
chimajii: Y ur face bend?  I dey reason your mata |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:49am On Sep 02, 2015 |
elmisti: # in nigerian politician voice #..........we made u a member of the. Nightwatch.....we can remove you....You are nothing......u will regret your actions.....U will com bak and beg me......U think am a boy in this game? *in Buhari 's voice* I belong to everybody...I belong to nobody.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:37am On Sep 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:30am On Sep 02, 2015 |
elmisti: #walking bk to EL DOLAa #
I have to teach that boy a lesson
Crazy boy..........sambisa product
All my debtors...Make una com pay my money oooooooo! I want to build IDP camp on 1500......all dis homeless people ar beginning to choke me  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:28am On Sep 02, 2015 |
chimajii: Lmfao!!! Eh!! This is so f*cked...kwakwakwak @ turn u to woman.. #myribs  shey you no sabi who I be? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:26am On Sep 02, 2015 |
elmisti: No be today man don dey turn woman.....if I catch u, I go dissect U and share ur meat to every country of the world........and I will make a necklace out of ur jhonny boy......will av your balls encrusted in bronze.....and make a pendant with it.......U show stopping , homeless , night crawling orgazanga! lol..but why you dey vex na...I was only doing my work. How you go just build estate on top our head? So because I no collect bribe vex you abi. Your waist! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:19am On Sep 02, 2015 |
elmisti: I don hear U, go giv gods my urine, dem go choke cuz. 95% of ma urine is made up of High level THC....Let the gods get high....Infact I go like see mamiwater high so sango will bleep her.....
BTW.......U think this war is for the gods..........#pumps my Ruger issokay....a word they say is enough for the wise. Elmisti no dare me o. I wicked gan o. I fit turn you to woman o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:02am On Sep 02, 2015 |
elmisti: #drags into thread. #singing
I got enemies !
I got lot of enemies
Lot of people trying to drain me of this energy
#removes my jhonny........piSsing on bharkarh doorstep.....
Weyrey boy! #i don wake ooooooo.........WWIII don start! mehn ...piss well o, ritual things Dan dey ready... Olami90 I promise you I range when everything set. Make una no warn am o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 7:55am On Sep 02, 2015 |
|
Fashion › Re: This Is A Trustworthy Watch? by bharkarh(m): 7:15am On Sep 02, 2015 |
Tell them to snap the wristwatch for you to see well. I smell scam |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 7:02am On Sep 02, 2015 |
dossylvanus: Mtchewww... I don banish Zeus and Mestopheles, na ordinary mortal go scare me?
Taaaaa! I go keep my calm. Cos I fit turn nairaland to Linda Ikeji if I dey vex. So I Dan forgive you |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:54am On Sep 02, 2015 |
dossylvanus: Guy you wan try me?
ROAR!!!!
Morphs into a Silver Back Gorilla..
.. I am coming for you! elmisti do pass this one o. Na last card check up I take am do. No try me o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:53am On Sep 02, 2015 |
dossylvanus: See sweet mouth. people wey know me know me. So I no go talk |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:49am On Sep 02, 2015 |
dossylvanus: That variety is for men.
Are you a man? elmisti no do reach this one o...na public insult be that and if I vex I fit turn you to woman  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:48am On Sep 02, 2015 |
dossylvanus: Lol. You get mouth shaa. So. Amadioha na your mate?
Ok o... Na Sapona na im i go send. don't get me wrong..amadioha na my apprentice. I just open shop for sapona two weeks ago na. Wetin I go gain if I lie? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:41am On Sep 02, 2015 |
Gazaliah: You don miss road..Weed bi ti Bawo
Na sadaqoh I go collect to give those Almajiris bois ooooooo Bros which one be that one again...you be researcher? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:40am On Sep 02, 2015 |
dossylvanus: Really?
Well have they tried the wild variety?
That one dey kill o. we no wan die...oct28 na next month abeg. Abi you go like make only you dey camp? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:38am On Sep 02, 2015 |
dossylvanus: Bros you harsh o!
Na abomination him commit ni? e pass abomination o.... E tell me say he mean me. He kan send amadioha and ogun make dem kan deal with me. Thank God say dem be my workers in training na. If not no be wetin we dey talk we go dey talk. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:31am On Sep 02, 2015 |
dossylvanus: Lol. Elmisti is in another planet of his own
Free the guy abeg. because say na you.... the gods go forgive am but e need go gimme public apology for punch newspaper, buy the fat cows for dem boys here, roll 1 truck of Jamaican weed come, buy Ankara for every registered pcm2015, and do amala night for us. Hope I'm not asking too much? Elmisti shey you dey hear? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:25am On Sep 02, 2015 |
dossylvanus: No problem!
Which flavour do you want? Local or exotic?
Make your choice freely bro... It's on me. no one wey dem never take here...we go like Ghana weed....that one dey tight well |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:24am On Sep 02, 2015 |
dossylvanus: Guys no mind me o..
E don tay small since when i buy land for here. land Dan hard to get these days o....well luck fit shine on you when I dey off shift. But I really mean that elmisti guy. He Dan offend the gods.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:22am On Sep 02, 2015 |
dossylvanus: Thanks bro. buy weed for awon boys na. Make we take celebrate am. We plenty small o. So know the quantity wey you wan buy...I , elmisti, Kunle106, babatawa, Physika, hilsocial, gazaliah, tayotayotayo (mama ibe), and them warbey boys too.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:15am On Sep 02, 2015 |
elmisti: Why u dey always do like this na......I no go bribe u 2dai oooo......I don dey waka go EL DOLA back mesef no want money. I dey roll with Davido popsy  |