₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,292 members, 8,449,596 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 05:26 AM

Toggle theme

Bharkarh's Posts

Nairaland ForumBharkarh's ProfileBharkarh's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 58 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:56pm On Aug 30, 2015
haywire1:
Babatawa said borno or adamawa. Bomb blast na like fire cracker/banger for his ears grin grin grin

#
make I shift back then. That place no be my way. Abeg I dey reason where to serve o where state go pay me join Federal o.help me o!
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:50pm On Aug 30, 2015
babatawa:
i wee redeplatoon cheesy
I go drag your ass back. Where you wan serve sef?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:49pm On Aug 30, 2015
Kunle106:
I won believe u b4 buh one mind say make I no mind u... And dat mind no dey lie for me.... Make u sha dey do am jeje ooo. smiley
lol....that mind Dan deceive you o. You no notice that guy wey dey Alumni office during clearance, he walks like who's on codeine. Did you notice? Nothing dey drag slow reach that guy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:32pm On Aug 30, 2015
babatawa:
gerara here johr.. thanx all the same
na me go still be your platoon leader na.shey you no no? wink
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:26pm On Aug 30, 2015
Dis one wey Agbero Boys Uni dan see dem names so, I no go fit build estate this midnight aspa say them go flood street like who see bomb.
Happy for you guys tho cool
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:01pm On Aug 30, 2015
remzor:
market odi fine Bro... Finally I saw ma details on nysc senate list oooo... I almost missed it, Esut uploaded names on Friday, I was amazed wen I cudnt see ma name on d list... All tanx to d dean of students' affairs... In d long run, all glory be to God...
hallelujah
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:01pm On Aug 30, 2015
Kunle106:
me go check in 2weeks time sha, paitor for weedology abi? Chai u na boss oo
lol....I gentle pass codeine o
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 8:00pm On Aug 30, 2015
babatawa:
Ma go ara e...shior tongue
lol
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:46pm On Aug 30, 2015
elmisti:
#In African China voice


If I say O


U say P


Anoda. Man say C............oma na u sabi
W--weed working
I--in
P--progress
Well na you dey sellam sha. The smell show say na unadulterated Ghana weed.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:44pm On Aug 30, 2015
elmisti:
#U ar sighted
wagbayi....for just that, you no go loose your sight. Amen!
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:43pm On Aug 30, 2015
Kunle106:
i neva take am but i sure say u don dey taste am to feel how it is...hmmm, u won make i go first abi, to avoid story that touch,lol... But na u suppose first go oo, as u first me finish ur clearance and u go fi update me as e go. Cos me self dey doubt that their 2weeks
smiles...no be so o...I get friends wey Dan collect their own o. Even those wey you first finish clearance sef Dan collect. Na me never ready go now ni o. perhaps you be biggest boss na.
And about the weed, I be paitor o.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:27pm On Aug 30, 2015
elmisti:
I dedicate. This. Page to all PCMs whose datum are yet to be uploaded onthe verification. Portal...........






And we will. Miss. Those PCMs who won't be going to the next stage with us.......Use the time wisely nd we will be together @ d top!



#wont mention monikers.........





#put off Weed light.....Won't smoke for 10 seconds in honour of those Soldiers here that have moved to A16
seriously, this thing be like Gulder Ultimate Search. Na stage by stage tin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:21pm On Aug 30, 2015
elmisti:
Well, I think am one of the wrongest. Person to talk religion with...plenty people greet you wit. Peace and cause you trouble,......HUMANITY BEFORE. RELIGIONS!
incase you dey find who like your quote, na me grin
I welcome you all to Bharkarh's Arena 1423 cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:19pm On Aug 30, 2015
Physika:
@bolden, u must be on I.T grin
No wonda u never see ur name.. Lols
lag wan tear my belle...the niccur offend you? IT ke....iyen ga o.lol
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:10pm On Aug 30, 2015
elmisti:
Sorry I cnt disclose the. Identity of my clients
shey person wey I dan sabi...smiles wink
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:10pm On Aug 30, 2015
elmisti:
Ur headdies are there
I owe you one odeku for camp. Try remind me grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:09pm On Aug 30, 2015
SlickM:
You are very reasonable
smiles....I was trained to manage people. Smiles.
God is with you as you go for the rectification. Amen!
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:06pm On Aug 30, 2015
Kunle106:
baba i jus dey low key oooo, so i hear too ooo, but na batch by batch na, will go for mine in two weeks time. How weekend waka?
I dey sure say my own Dan ready. But since na in 2wks time you dey go, na den me sef dey go. grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:05pm On Aug 30, 2015
Olami90:
#yinmu....na omo onile style we tak rough am....buh I hope elmisti no go dey wit u on d mission sha..
na solo mission o...make e no kan go dey tel me say he get the larger percentage.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:04pm On Aug 30, 2015
Kunle106:
hahahaha, guy u don fall my hand oo, why e be say na me u first think of? Abi d guy don supply u self
lol....E no reach na . You na my mentor na...if you dey take am, who I be not to dey take?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 2:04pm On Aug 30, 2015
elmisti:
Oh those. Ones?


Someone requested that I shld send them TRopical weed with. Dried gegemu rolled with litmus paper
[color=#770077][/color]iyen gidigan o. Who be the person? Hope no be Kunle106?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 2:03pm On Aug 30, 2015
elmisti:
Who. Vex u for. Church??
me ke! Vex bawo. Where my mates Dan start igbo business
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:56pm On Aug 30, 2015
haywire1:
Which kind stup1d question be this undecided undecided undecided

Egbami keee. See one of d future of nigeria asking ridiculous question

bharkarh oya answer him ooo

#
I Dan kuku answer. I sabi as e dey do am now. No be him ask the question.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:54pm On Aug 30, 2015
SlickM:
Thanks. Can I be there while they upload it?
that I don't know but I definitely know they will collect down your details
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:53pm On Aug 30, 2015
elmisti:
That. Is classified info, although pple mke their own personal requests which I make happen....like there is one customer who like majek fshek kinda weed, nd one loves wet. Weed
before I call SSS enter your case, wetin you give jamb IT peeps?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:48pm On Aug 30, 2015
SlickM:
Thanks a lot bro. I had to confirm cos I want to visit my institution tomorrow. My name is on the senate list but not online(FUTO). What should I do please?
go to your school dsa for rectification. Be fast about it.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:44pm On Aug 30, 2015
elmisti:
Mba, Weed does not expire...as God is the sole manufacturer
so tell us now, wetin you mix to am?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:34pm On Aug 30, 2015
Abeg dey Dan release AAU list?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:27pm On Aug 30, 2015
elmisti:
I only supply outsiders on. Request.....lemme check my log book
e go good make you check now o. before NAFDAC kan carry you for selling expired weed.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:26pm On Aug 30, 2015
Olami90:
U gat to drop good cash to get dat.
It is in US dollar
just dey watch...na claim we go claim the land. Base on ogboju things. Who try stop us lasan, we go run am mad grin
How much be your money?
Seriously na who no get problem dey play o. I'm hoping the best for us all. It is well!
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 12:58pm On Aug 30, 2015
ademasta:
Same o... Paddy mi to sure
clear me something, na true be that self mobilization?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 58 pages)