Politics › Re: Ekiti Has Witnessed Phenomenal Progress In 29 Years, Says Oyebanji by Biggiefela(m): 7:34am On Oct 02, 2025 |
Same Ekiti wey I dey??  These politicians no dey try at all. |
Health › Re: Who Else Can't Sleep With The Lights On? by Biggiefela(m): 10:05pm On Sep 25, 2023 |
Light dey light no dey if sleep hold me nothing dey stop am. If dem like make dem fire gunshots I no go still wake |
Education › Re: Getting News That My Almamater UNIBEN Has Increased School Fees For Students.naw by Biggiefela(m): 7:18pm On Jun 22, 2023 |
Same thing happened in Ekiti State University too. Omo my momcy been think say I dey lie until she see am herself |
Education › Re: University Boys 'Slay' During Their Gender Swap Day In Enugu (Video) by Biggiefela(m): 9:49am On Aug 22, 2022 |
This one's go open mouth dey cast Bob and James  awon ode omo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Liverpool (2 - 2) On 6th August 2022 by Biggiefela(m): 12:43pm On Aug 06, 2022 |
Abeg make person give me link  |
Family › Re: Share An Unforgettable Act Of Sacrifice Or Selflessness Made By Your Father by Biggiefela(m): 5:30pm On Jun 19, 2022 |
My Pops has an eye problem he can barely see things but you'll never see him sitting at home he's always on his grind. LOVE YOU POPS |
Christianity Etc › Re: The Christian Chatbox ( sticky) by Biggiefela(m): 2:23pm On Jun 18, 2022 |
eddie7: If you eventually get anyone, please quote me....I need clarification too
Thanks Ok boss |
Christianity Etc › Re: The Christian Chatbox ( sticky) by Biggiefela(m): 6:03am On Jun 18, 2022 |
Please I need someone's help here. Anyone who can interprete a dream, I am begging you please . |
Education › Re: 214 Uniben, Any Hope? by Biggiefela(m): 10:23pm On May 14, 2022 |
Abeg no vex I wrote also I scored 205 but chose LASU abeg shey hope dey? |
Education › Re: JAMB Releases 2022 UTME Result by Biggiefela(m): 7:27pm On May 14, 2022 |
Got 205 |
Education › Re: Crimes That Shook The World {gorelovers) by Biggiefela(m): 1:41pm On Mar 01, 2022 |
na wetin suppose dey FP be this but na Bobrisky and snakes go reach there |
Crime › Re: Graphic Pictures Of Some Of The Victims Of Uromi, Edo State Bank Robbery by Biggiefela(m): 9:19am On Feb 25, 2022 |
RIP to you all. I hope those fools that be talking about igbo this yoruba that can see we bleed the same. |
Politics › Re: Nigerian Population Is More Than Russia And Ukraine Combined by Biggiefela(m): 9:07am On Feb 25, 2022 |
 Abi make we go find Ukraine trouble too  |
Romance › Re: Men, When Last Did You Cry ? Ladies Have You Witnessed Your Man Cry ? by Biggiefela(m): 7:01am On Feb 15, 2022 |
The last time i cried was when my lil bro passed away  on T it hurt my soul |
Romance › Re: I Lose Confidence Whenever I'm Complimented About My Looks by Biggiefela(m): 1:03pm On Feb 10, 2022 |
Legalcriminal: Post your picture make we confirm before we know the solution to your confidence Walahi you no go die young sir make we see the fine boy... he never know say na money be fine boy |
|
Phones › Re: Boy Took Girlfriend To Buy An iPhone For Her, Fled With The Phone, Girl Detained by Biggiefela(m): 9:26am On Feb 10, 2022 |
Dem use this one swap |
Celebrities › Re: S*x For Roles Happen In Nollywood - Popular Nollywood Actress, Adunni Ade (read by Biggiefela(m): 12:42pm On Feb 09, 2022 |
We know that already but how many times you don give yours?  |
Christianity Etc › Re: Kingdom Of Darkness Using Valentine’s Day To Destroy Souls – Mummy GO Warns by Biggiefela(m): 12:41pm On Feb 09, 2022 |
Make I no talk wetin dey my mind  |
Romance › Re: My Girlfriend Wants Space Cos I Am Broke by Biggiefela(m): 3:11pm On Jan 31, 2022 |
According to LA CAPONE"ONE THING I'LL NEVER DO AND THATS LOVE A BITCH" she no love you my G that your hustle wey sure for u face am well |
Celebrities › Re: Which Celebrity's Death Pained You The Most? by Biggiefela(m): 10:00pm On Jan 29, 2022 |
King von
Benington (linkin park) |
Education › Re: Nigerian Student, Fadlullah Agboluaje, Dies At Lviv Polytechnic, Ukraine by Biggiefela(m): 5:35pm On Jan 26, 2022 |
I know how it feels to lose a lil brother that pain will never go away |
Celebrities › Re: Bella Shmurda: I Would Have Still Been At LASU Wining And Dining With Carryovers by Biggiefela(m): 3:13pm On Jan 26, 2022 |
Deeprooted: Until yesterday, draw soup was my favorite but when I had a taste of oha soup, all that changed. for real bruv even tho I tasted it once I fell in love with it and since then I've not tasted it again |
Technology Market › Re: Elon Musk's Telepathic Brain Chip 'neuralink' Could See First Human Implant 2022 by Biggiefela(m): 12:33pm On Jan 17, 2022 |
Princeton92: But truthfully Hollywood has always had its way of showing us the future and it's just the smart ones that'll pick up na For real brother. We just ignore em sometimes |
Technology Market › Re: Elon Musk's Telepathic Brain Chip 'neuralink' Could See First Human Implant 2022 by Biggiefela(m): 7:15pm On Jan 13, 2022 |
|
|
Food › Re: Have You Ever Known Or Met Someone Who Could Eat So Much At A Sitting. by Biggiefela(m): 9:21pm On Nov 20, 2021 |
Chaii una make me remember Galome the guy dey chop wetin 3 people suppose chop normal but when he kon smoke join am no just use food play with am.... Make I go call the bastard I don miss am |
Celebrities › Re: Rapper Young Dolph Shot And Killed In Memphis, Law Enforcement Sources Confirm by Biggiefela(m): 10:36am On Nov 18, 2021 |
Damn Dolph� they finally got you after a 100 shots... Make 12 press Yo gotti and Black youngsta |
Family › Re: Which Year Took The Most Important People In Your Life ? by Biggiefela(m): 2:01pm On Nov 08, 2021 |
2018 I still cry till today it hurts a lot |
Education › Re: JAMB UTME 2021 Thread by Biggiefela(m): 8:43pm On Oct 01, 2021 |
Beejayy20: Please when will fuye post utme form be out I swear I've been waiting for it also |
Health › Re: Girl Drinks Sniper And Dies After Her Boyfriend Broke Up With Her by Biggiefela(m): 8:36pm On Aug 29, 2021 |
sniper everytime wetin dey happen |
Romance › Re: Busty Nigerian Lady Scatters The Dance Floor At A Wedding Reception (Photos) by Biggiefela(m): 10:21am On Aug 10, 2021 |
Wahala |