₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,541 members, 8,518,158 topics. Date: Friday, 13 November 2026 at 04:06 PM

Toggle theme

Bigkoko's Posts

Nairaland Forum › Bigkoko's Profile › Bigkoko's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 243 pages)

Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 5:36pm On Sep 14, 2024
So na the one wey una newly learn be this? To change person comment to suit una agenda.... Ndi mmadu sef!

I prefer this cold 🥶 than your people heat for borno


Meagainstthem:
I get it nowgrin
You're one of Bello turji's boysgrin

Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 3:46pm On Sep 14, 2024
Yes ohh.... That one your sister born na... We no dey reject our pikin because of elections. Even if na Asiwaju born, we go still give am he entitlement!

Meagainstthem:
That Nneka na your family ba?
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 3:45pm On Sep 14, 2024
The first Asiwaju supporter wey actually dey cool enough to make me laugh!

I just finished work now.

I dey the extreme north of Europe. That sun supposed tell you my location. Na after 9pm I take that pishures.

Omoooo...... Asiwaju supposed agree say he Don na?


Meagainstthem:
Ok you dey okigwegringringrin
Politics › Re: Dear Mr. Peter Obi by Bigkoko: 3:30pm On Sep 14, 2024
Dear pasta 🍝 Reno Omokri...

We dey wait make Asiwaju announce a new Media aide and he no be you! We know say he go be you but because you be ode wey them tell say make he submit CV, yet pass back go recruit your ex to tarnish your image wey be like your unkept shoes.

You go hate the day you begin carry PO, Obidients and Igbos name for mouth!
Politics › Re: N701m Spent On Remi Tinubu’s Foreign Trips In Three Months — Report by Bigkoko: 5:14am On Sep 14, 2024
They will loot everywhere and still tag our pretty first lady?

I bet y'all she may not even be aware of these sum!!!!

Those people are fraud, na 5&6
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 5:13am On Sep 14, 2024
Egbon Werey mi. See how the gorilla 🦍 resemble you. Na Olusegun born you?


Meagainstthem:
Nneka no dey disturb me
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 5:11am On Sep 14, 2024
This my gee. I no dey Canada..... I dey somewhere better. Hahaha 🤣 🤣 🤣 🤣 🤣


Meagainstthem:
Oh you dey Canada zoo? grin
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 3:17pm On Sep 13, 2024
So the rotten cassave wey you eat yesterday never digest ni? grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Meagainstthem:
Why are you angry? Are you an hungry man? Because I heard that an hungry man is an angry mangrin
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 3:16pm On Sep 13, 2024
In Bulablu voice....your lamentation just started. Odey you sabi any other sentence...... grin grin grin grin grin grin grin grin.

Person wey dey inside shithole dey complain say person wey dey one of the top rated countries on earth dey lament, no be better mumu you be so? grin grin grin grin grin grin grin oya chop more mumu

Meagainstthem:
You lamented just as I predicted
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 6:54pm On Sep 12, 2024
Omo this cold 🥶 quick start this year ohhh. We go talk later. Make I go enter train Biko

Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 6:52pm On Sep 12, 2024
But wait fess.... Big stout no be bad idea ohhh


Meagainstthem:
Werey me wey dey drink big stoutgrin
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 6:51pm On Sep 12, 2024
Hahaha 🤣 🤣 🤣 it takes one mumu to look for another mumu. But chaiii when mumu come go be Asiwaju supporter, mhmmmmm he own don finish. Sorry bro. He go better na fowl name!


Meagainstthem:
You pass me for your mumu braingrin
I know before today's run out you will still lament on x. Werey original
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 6:49pm On Sep 12, 2024
My dearest mumu, no be big stout ohh. I know say you be 🤡 🤡 🤡 but at least you supposed know say na palmy be the way forward na?

Big stout Gini? Abeg carry your mumu go Bourdillion... Aunt Remi dey cook bobozi

Meagainstthem:
Werey me wey dey drink big stoutgrin
Politics › Re: Video Of A Man Being Beaten For Attempting To Commit Suicide In Lagos by Bigkoko: 6:46pm On Sep 12, 2024
Jona baby say he no come out 2027..... The old clown 🤡 wan loot everywhere, then find person wey go do only one term yoke am for he head....

Asiwaju go regret the day he utter that words "Emi lo kan"


678chuks:
Hahahaha now na morning we tell una una no gree my lovely Tinubu till 2031 insha ala
Politics › Re: Video Of A Man Being Beaten For Attempting To Commit Suicide In Lagos by Bigkoko: 6:42pm On Sep 12, 2024
Hahaha 🤣🤣🤣🤣🤣... So person no go commit suicide in peace again?

The werey don vote rotten fruit, he wan use suicide escape. Una no beat the craze comot for he head!

When them dey shot Jagaban like mumu, they no expect this kind day to reach!

Ndi Ara!
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 5:01pm On Sep 12, 2024
This Asiwaju too wicked sha. carry work wey bros Seyi no go gree do, give agalagba dem. But wait fess...na who tell them to be vseless to the point where asiwaju go carry this kind heavy work give you on empty stomach? Even fine boy no pimple with all the perks of aso Rock resigned because the wahala defending a drug mule too much, yet these mumu dem wey never eat one good, well cooked meal since asiwaju stole the people's mandate, dey talk.

Well, like one stud said, the 30k still dey shack the newer recruits! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin.

Send me tombo, i will send you bits from this my homemade sauce biko.
Crime › Re: US Court Sentences American To 40 Yrs For Beheading Tech CEO, Fahim Saleh by Bigkoko: 4:56pm On Sep 12, 2024
The moment you find out some one has a jealousy spirit..envy and seking that which G-d has given you the priviledge to own or have.... fast fast remove your self from that person! There are lots of people like that in our mist! Watch them closely. analyze what comes out from their mouth. ask suprised question regarding similar stuffs, it will clear your doubts. Humans by nature are brutal and wicked that is why, humans invesnted laws for themselves, otherwise only conscience suppose reach you!
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 4:44pm On Sep 12, 2024
Where this clown dey? make sure you eat belleful before you troll me ohhhh...... e get why? cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy

Meagainstthem:
I would have troll this op but unfortunately he passed away after Supreme Court dashed his hope
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 4:43pm On Sep 12, 2024
Who go buy my responsehuh? I don drop my rate to just 8K USD + half gallon of ronu tears and maybe a heart in deep frustartion..... Goinghuh? grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 4:40pm On Sep 12, 2024
Wey those miscreants wey shout jagaban on empty stomach.... grin grin grin grin grin grin grin grin grin. Oya food don done. That dry corn and rotten cassava una dey eat no good for una health. Renouunce your sins against Nigeria and start enjoying!


Before you say i dey show off, yes i dey show off. If easy make you too show off..... grin grin grin grin grin grin grin.

Who no work hard, no go chop. Na so ebi.

Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 4:26pm On Sep 12, 2024
10k USD for response. I accept cryptos, tears from online miscreants and broken heart of Ronus (Note, you must vent your frustrations here, and curse Asiwaju before we accept broken heart as proof of payment of the 10k).

Hahaha 🤣🤣🤣🤣🤣
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 4:16pm On Sep 12, 2024
Such a handsome fella. Damnit. Eh no easy to be man with some level of finest Biko!

If you think say you strong, oya go embassy go collect visa ni!

Omoooo na this bull from Tesla I dey hope to buy this Christmas ni.

Online miscreants go meet Asiwaju for your own Biko.

Lazy bone agberos!

Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 4:12pm On Sep 12, 2024
Hahaha 🤣🤣🤣🤣..... Ogbonge.....lol. For where

I dey sell my reply and response. If you get 10k USD or a gallon full of tears, and a heart teared away with frustrations, then i fit managed, reply you lol.....

Otherwise, you go post tired. You no go get mentioned, replied or even looked at!

Hahaha 🤣 🤣 🤣 🤣 🤣
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 4:10pm On Sep 12, 2024
Hahahaha 🤣🤣🤣🤣🤣 one mad man think say I go answer am..lol. Not when I don hear say he escape from psychiatric hospital.....

I dey stingy with my mentions, reply and response. ntoorrr I no go reply you!!

Omoooo na PO response to pasta Reno naim dey reign Biko!
Politics › Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Bigkoko(op): 4:05pm On Sep 12, 2024
See this mumu. You wan troll who pass you? Dem really swear for una.

Bring it on odey!

You see your life? If the Op begin do you wetin Amaka talk say she go do, shey this vseless ediat go begin dey shout ahhhh like cow wey carry gonnohria...

Una go first insult but when them give una back, all of una both uneducated agbero like you or educated agbero like that old ugly Wich abike go begin dey shout like mumu!

No be my mouth you first hear say that thing wey dey Aso Rock naim go pass away!




Meagainstthem:
I would have troll this op but unfortunately he passed away after Supreme Court dashed his hope
Politics › Re: Chaiii Them Don Dribble Pasta Reno Again: They Don't Want To Give Him Ajuri Job! by Bigkoko(op): 7:39pm On Sep 11, 2024
From what i heard, pasta Reno is even having problems with his new ethiopia hooker..... cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy her Nigerian prince connected to former VP AA and current presi Asiwaju ne get shishi just only one small old table..... Nnnnaaaa this werey sef
Politics › Re: Chaiii Them Don Dribble Pasta Reno Again: They Don't Want To Give Him Ajuri Job! by Bigkoko(op): 5:05pm On Sep 11, 2024
Because of the promises make to pasta Reno that is why Asiwaju is delaying to name a new Media aide that will take over from where our fine boy-no-pimple Ajuri stopped.

As for chop chop FFk and pasta Reno... no way for una! cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Politics › Re: Chaiii Them Don Dribble Pasta Reno Again: They Don't Want To Give Him Ajuri Job! by Bigkoko(op): 5:04pm On Sep 11, 2024
Omooooo all those lies he tell that Ethiopian bitch go cast if Asiwaju no make Media aide. awon werey wey no get hand work. Lazy ass wey no even fit run shurch hustle he mate dey take build schiools and other investments....

See the kind pretty wife wey the ediat dey beat? he get luck say no be Igbo girl, i for run am street. i hate nonsense grin grin grin grin grin grin grin grin grin

trutharena:
Make we manage Reno small small.
Politics › Re: Chaiii Them Don Dribble Pasta Reno Again: They Don't Want To Give Him Ajuri Job! by Bigkoko(op): 3:10pm On Sep 11, 2024
Baba na Bros seyi dey run pasta Reno street. I comot cap for our first son. na man he be! cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy

vanbonattel:
That will be very unfair 😕
Politics › Re: Chaiii Them Don Dribble Pasta Reno Again: They Don't Want To Give Him Ajuri Job! by Bigkoko(op): 3:09pm On Sep 11, 2024
Wait fess ohhhh.... na this small post dey make you cry? Where those people wey dey buy Ronu tears, make una come see one supplier. bring gallon, una go fetch enough tear wey go full Bourdillion! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Awon weerey!

CilicMarin:
All these jobless ipob online touts.. cool
Politics › Re: Chaiii Them Don Dribble Pasta Reno Again: They Don't Want To Give Him Ajuri Job! by Bigkoko(op): 3:07pm On Sep 11, 2024
Omoooo... is this the voice of pasta Reno? cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy

Na update naim just drop naaa.... I be like Asiwaju wey dey shop for new media aide, or abi I promise pasta Reno media aide job? A beg free me biko.....

Table shaker indeed..... cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy Them don shake poverty enter him life

Softmirror:
Reno no affect you but you carry am for head like gala na wetin I no understand o.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 243 pages)