Bigkoko's Posts
Nairaland Forum › Bigkoko's Profile › Bigkoko's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 243 pages)
Hahahaha 🤣🤣🤣🤣. I laugh in Bulablu language! Awon doctor wey prescribed drugs for wailers no even fit keep fit make Bulablu reach 2 years Biko! Which kind wahala be this kwanu? Awon ndi defeat.... I swear all of una must collect. Ndi Ara! |
HAhahahahhahahaa...... . comrade you sabi am well. Na bomb sabi locate them well.psucc: |
Pity am small....this 30k job still dey shack am... ![]() nairaman66: |
HAhahahahaaaa...... my dear the job still dey shack am like warthog wey newly charge he V16 turobo engine...... until he jam leopard!!! ![]() Make he go ask others... Elusive001: |
Yes...you heard it from us first. First, Asiwaju will make his location unknown so as not to be taken by suprise and removed by by the Army. Asiwaju grand style is exactly what he tried to do with Labor party, using an old, feeble native-doctor look alike called Lamidi Apapa. Firstly he will look for ways to get a more pliable person in place of NLC leader; Joe Ajaero, a corn mulcher and rotten cassava eater. Next he will try to arrest leaders of civil liberty organisations. Then when the major forces amongs t civilians is destroyed, then he will confront the military!!! Asiwaju remember that Igbo sound...Nwayoyo.....Everyone will go back to where ever they come from, even if they live for 150 years! Remember highest, 8 years you go leave. Remember aunt Remi, remember bro seyi...remember then, even if you loot and go back, every penny will be recovered from them. No say you no get update! By attacking and going after people who just want a functioning society, YOU HAVE POSITIONED YOUR SELF AS AN ENEMY< and guess what, if the military strike, it will be like the days of Abacha.... eruption of happiness! Tell me how you will feel when people prefer military to a civilain! |
The good thing i love about asiwaju is that he has a way of having available idiots to defend him. Once the old veterans fails on the way due to exhaustion defending him on empty stomach, another ewu Gambia is readily available to fill in the space. what a lucky b@st@rd he must be! . I dont think there is any leader in the world who has available ediats like AsiwajuEvilMerodack: |
According to pasta Pauline, he wrote that baba may not last on the seat because, apart of the hunger baba unleashed on innocent nigerians, many gallant men don dey think otherwise. If in doubt check the book of "Coup", chapter "bloodless" verses "while away on a trip" the motherfvcker will be sacked! ![]() EvilMerodack: |
Ohhhh this BEC specialist. Free visa to US dey available.... . You don drop other moniker you dey use impersonate abokis and other tribes? Una and fraud na 5 & 6...every one sabi una sha ![]() favor914: |
Mhmmmmmmm........... e no easy to hold stolen mandate niiiii . Words on the high way is that one leader like that has gotten intels that his govt may not last till end of 2024, and he is busy trying to sway world leaders to help him out in case those people..... you sabi them naaa.....(no be for my mouth you go hear say khaki men dey carry rifle up & down, abi you no know before) wan sack am! Baba don activate emergency porting to France in case, he is better positioned now that the tokunbo jet is sharp and really kick & start. Looking at the way things are now, he will spend more time in unknown locations, and that is also one reason why our fine boy, no pimples was removed as spokesman so that his locations will only be divulge to trusts agberos - ohhh This is coming on the heels of intercepted message from some people to some people in Naija, but because of the calibre of men the msg came from, baba emilokan no fit cough, otherwise they will go full throttle on him. I heard also, that the Chinese has agreed to provide early warning communication tools to eavesdrop more on those bent on sacking him! Sha..... i dey hear something like, or he dey be like before december 2024 Next time, he no go steal another person mandate, still come dey zone on top the matter. Occult no reach there. If he like make he wear cap wey snake dey eat snake, men wey dey rehearse battle plans with baba Hell-fire mount! |
Congrats sir! too bad i am not in Rwanda, right now. what better opportunity to share notes with you! Anyway, NKIRU KA! ![]() |
You forgot to add..."busted drug dealer". That alone has rendered what you wrong. If Asiwaju was from a region with majority of sane people, for the fact that baba don sell white powder before, he no go even nsmell near govt office, but Sha..... Where mumu people plenty, people like Asiwaju continue dey enter govt and people like you go dey applaud am. Ndi colonial master.... hahaha 🤣 🤣 🤣 🤣 GeneralOjukwu: |
Hahaha 🤣 🤣 🤣 🤣 🤣 🤣...... Asiwaju go Carry agbo, monkey tail, soldier root give Dem drink, them go come online dey vomit trash! Colonial master indeed. shox: |
Baba no vex abeg..... Na Bayo naim I dey talk off! The presidential media aide wey Asiwaju no dey let near Federal Executive Council meeting! Make Asiwaju try give am office for Aso Rock naaa? NaMe4: |
See am oye Ara..... He don hear credentials wey even Asiwaju no fit boast of at my age....he don dey deviate. If Asiwaju papa bring sm up well, he got go dey sell drugs for Chicago? Or go get false identify? People wey get chest naim dey beat am, not street tramp like you! Oya comot here smelly pig! Ndi stupid... If not inherited stupidity, tell me where someone wey get sense go dey support a drug dealer? Well, agbero must support one of their own! Ttalk: |
Be careful what you paste online. Na Artificial Intelligience (Ai) dem dey take glean info these days. No say you no get update. you dey sell USA bank account sey? One day you go need visa to US or Canada...... Ndi mmadu sef KOcheal: |
Kaiii...see this man. Only you wan drink am finish..... Send me some naaaa. Palmy don hungry me die ![]() helinues: |
Nwayoyo..... nwayoyoooooo..... Everyone will go back to where ever they come from, even if they live for 150 years!!!!! I know you have no shame, that Nigeria is such a ceespool of all kind of firth, scam, dirty and utterly useless leaders and followers. See how this werey dey gleefully rejoice over an unjust incarceration because it was purportedly metted to his enemy...the Igbos. Chaiiii Ndi avuru onu!! Tufiakwaaaa. Go and tell the old ugly Wich that Amaka will seek damages of up to $100M dollars and if she can not pay, and as she was works for Asiwaju govt, Amaka will size that brand new tokunbo jet Asiwaju dey use gallivant up & down like ant wey no get formation....lol Ttalk: |
Bruhnnnn how do you want me to be conherent again? Or were you expecting me to insult you? NO common.... I know say na palmy dey hungry you. Even me too! The thing dey hungry me die! ![]() helinues: |
You don start ohh.... when i give you upper cut now, you all of una including that old, ugly smelly Wich with mouth like nkakwu rat go begin write letter up & down wey go later backfire for una face! Na una go first threaten, when una get response, una go begin dey cry! See the rat wey wan inflict discomfort...person wey never fit chop belleful naim wan inflict discomfort. Comot here smelly rat. This thread no contain rotten corn and cassava. ![]() NorthernAgender: |
Hahahaha...... wey you for talk say palmwine dey hungry you... , you dey use style introduce am. Even though my papa leave enough palm wine trees for village for us to inherit, there is no way I fit give you toomble for now. So go find water drink!helinues: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 243 pages)

