Bigname23's Posts
Nairaland Forum › Bigname23's Profile › Bigname23's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
GRIMMJOE:eh yah sorry eh..but Bros u are in no position to censor who comes on dis forum or not, neither are u in a position to determine who is intellectual or not..since ur intellect is only useful in asking useless questions..dey dere dey censor who go dey forum or not , meanwhile seun dey make he money dey go |
GRIMMJOE:dey dere dey ask mumu question for there na?una wey claim say no spiritual powers or God,? men dey live life everyday onto one power or d oda, u dey nairaland dey ask mumu question..u nor know where ifa priests dem dey? op abeg follow who know road, there must b pepo around u who must have had similar issues in life ..ask dem how dey got solutions , nor dey follow advice of person wey nor know d reality of wetin u dey pass thru... |
GRIMMJOE:I don't dispute there are other powers in oder religions ...I know sum guys who used traditonal powers to blow..but d Koko b say God dey.. |
GRIMMJOE:not just me...i,ve never seen any guy who made from d street dat does not recognize d existence of God..dey either attribute it to tradditional spiritual powers or to God ...Las Las dem go tell u say God dey |
GRIMMJOE:Bros na ur own b dat from ...my own personal experience though I b hustler ...but nor b me hustle pass, sum of my guys wey hustle pass me never still live life pass me ..Grace has been the defining factor in my life...in words of Victor ad ...nor be who hustle pass dey carry first oh, na ur grace I take dey live oluwa |
GRIMMJOE:but it doesn't change the fact he is still giving me in dis messed up country..not just d country self ...from a rough background in a poor country ...infact dat gives me more reasons to b grateful to him |
GRIMMJOE:dey dere dey wait for miracle for immortality..my own is God is blessing me with d things I need in life...wen d time cums for me to go and b United with him..den I will go ...nd if nor b oluwa men for don fall for d street ...oluwa thank u oh ...in d words of 2baba..d breath of life na ur own. |
GRIMMJOE:Bros u smoke? ..or did I say anything about being immortal there?...guy abeg mind ur biz evening oh. |
bros it takes faith to get answers from God, my advice for u will be to get materials (books,tapes) that will build ur faith..but personally from experience I can tell u God exists ..if nor b God men like us for nor dey alive 2day..based on wetin we don see for dis life..we nor 2 day pray like dat but we dey experience grace on a constant |
the problem with 2day,s church is that they reject any form of critiscm even if it is constructive, well I,m not going to argue or comment anymore..if u enjoy seeing the bashing and insultive comments from atheists on christian threads on the front page, then no problem..all I was only suggesting was that we get our own section with christian moderators, like our Muslim broda,s did...as for me anytime I see such threads I will just move on, since a lot of christians like it like that |
Kobojunkie:Bros pepo like u are d problem in christainity...who is talking about walls ...why do you think an average Muslim is more comited than the average christian ....Bros stop deceiving ur self, everybody is a product of what they take in...check ur bible rom.12 vs 2.. be not conformed to this world but b ye transformed by renewal of ur mind ..and when u read d bible try to understand it , because that place Jesus was talking about the Pharisees who believed that what u ate was more important than ur acts, he wasn't talking about words, if not there wud be no need to read ur bible...since what u take in does not affect ur faith.. by the way I was not suggesting we build walls around ourselves ..read well b4 u comment ...there is a difference between being spiritual and locking urselves up in church...becos u can go to church all ur life and you are not spiritual ..and about luv check ur bible we are meant to grow in love , nobody is perfect yet... people like u that are forming perfect in luv are usually the most judgmental and insensitive wen it cums to need of others ..becos any christian that truly walks in luv , will understand that it is a process of growth, mostly when it has to do with ur enemies. some christians will b forming spiritual supermen..since u are already perfect and the things u read does not affect ur faith, then stop reading the bible na...by the way luv does not stop u from demanding ur rights... Jesus loves the world but he will still judge the same world when the time comes..or will u not report somebody who threatens to come and rob or kill u with a gun? ... or if somebody were to rape a relation of urs, will u not report that person if u know him? |
Kobojunkie:Bros read the write up ...u go see say one of the main reasons for the write up na for our growth as believers ..u know say most of us dey spend time online and wetin we dey read everyday dey enter our consciousness ...how u want take walk in complete obedience to Jesus wen u dey take in things wey dey disturb our faith... |
drips8:well I was not on nairaland then Sha..and as a christain I will never encourage such comments..because I believe that everybody shud stay in thier Lane and respect our different beliefs . |
Emma1Oj:christians on nairaland na ..must I write it like that? |
Any Muslim who comes on nairaland on a Friday will find edifying and encouraging topics with inspiring comments from fellow Muslims, but the reverse is the case when it comes to christians, rather what u see on Sundays are topics with distracting and degenerating comments from atheists...and u might ask urselves why.., the answer is simple ..Muslims know what they want and they will never accept anything less, and that is why they have their own section where u take an oath before you are allowed to partake on their threads, and even if u make it through that barier , the moderators are also Muslims hence you can never find topics with islam bashing comments on the front page. Now when some christians raise this issues, you hear some other spirikoko christians opposing them because they believe it is a platform to reach out to athiests and that as christians we should expect persecution ... my question to those christians is ...don't u know that there are baby christians who come here to seek answers to their genuine questions? and rather than get edifying answers, what they see is discouraging and blasphemous comments..you that is calling it Godly persecution why don't you go to borno state so that you can experience real persecution from boko haram. Then some christians will even join these atheists in criticizing other christians just because of their doctrinal and denomination difference, and that is something you can never see Muslims doing. I know there is a large amount of christians on this forum but we can never get the respect we deserve until we unite and demand for it. |
Kobojunkie:dat is exactly d problem with atheists..as an atheist u are not xpected to like christainity or even approve of it..and that's not bad .. nobody like all d religions in dis word if u ask a lot Muslims they will give u one or more reasons y they don't like christainity and it vice versa becos a lot of Christains are not also comfortable with Islam ...and it's not bad..but wat is bad is wen u start attacking a religion becos of ur opinion of it .. nobody can claim to be a good person or a humanist by doing dat..u are disrespecting other people's belief system and even in d so called developed countries they always make example of , it is not accepted |
Kobojunkie: |
drips8:Bros talk truth small ...u hardly see posts by christains directed at atheists or Muslims ..u are only beginning to see posts like dis cum up alot nowadays becos christains cannot or create any religious thread without atheists cuming to attack it with their comments...imagine d first christain post 2day d guy was asking a question troubling his mind (about babies destination after life) and see d ways atheists came to turn into a useless debate, thereby raining a lot of insults on d christian faith..let me tell dat is called pure religious descrimnation wen u start insulting other people's belief system..for me Sha ..christians are weakest set of pepo in dis country , u can't try that with Muslims...just check front page topics on Islam on Friday and compare it with today fp christain topics ...and if u still disagree with me den u are being baiased..christains in Nigeria are d only group of people dat can be a majority in a place and still b treated like dey are nothing |
maynia:final advice b4 I go watch match...listen to songs by oluwa burna ,erigga ,Victor ad...those guys music go give u small street sense and sum life sense ...because u need sense well well...agric fowl |
GRIMMJOE:dey dere dey fool urself, me I dey go watch Chelsea match ....bye |
GRIMMJOE:dey decieve urself dere ..because I nor b like una wey dey use nairaland fight oda pepo for their beliefs una go dey form online agberu..nd for real life most of una nor get liver oh |
GRIMMJOE:like I said b4 ..na ur own b dat oh..if dat is wat u believe..I nor go fit fight u put |
maynia:says d over caged agric fowl..quick advice b4 I go.. please ehh don't raise kids like dey raised u ..give dem sum little exposure...nor spoil their life with caging, so dat dem go fit relate with pepo outside of fictional films..nd it's not too late for u too sha...u fit still acquire small sense. |
GRIMMJOE:neither will yours change d truth also. |
maynia:oga mumu...nor worry with time u go start to dey get sense..but abeg for ur sake ..follow pepo wey get sense waka so dat u go fit get too |
GRIMMJOE:Mr English proffesor..na ur own b dat oh...if that is wat u believe..ok oh..it will still not change d fact Sha.. |
maynia:mumu wen u see d thread ...u see anything like fiction for dere ...I nor blame u ..na too much caging dey worry u so, wen ur mates dey go dey exposed u dey house dey watch super heroes movies, ..na d result b dis ...Bros abeg u don old small.. respect ur age |
maynia:fool.. u dey insult person wen u nor believe in his existence.. |
maynia:ur mumu na classic one |
Snowale:Bros it stops a lot of dem oh ... because a lot atheists will never agree to swear an oath affirming dat God exists ..nd are u trying to say dat u dnt know he has been pushing a lot of controversial christain topics to front page,where there are lot of atheists comments on first page. check front page on Friday and see d comments on first page, u will see dat dey are Muslim comments..there are alot of edifying christain topics on religion with christain comments and answers but he will leave dem and go for d ones where atheists are taking first comments |
Snowale:to treat us with respect like he does to muslims |
Palado4u:don't u know dat dey will b distracting genuine believers from learning? imagine d op asking a genuine question from his heart?..just see answers he is getting from the front page |



