₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,998 members, 8,448,168 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 09:14 PM

Toggle theme

Bigname23's Posts

Nairaland ForumBigname23's ProfileBigname23's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)

Christianity EtcRe: Millions Of People Just Vanished! by bigname23: 5:31pm On Jun 19, 2020
Minsk24:
Lol... Ignorance is a big disease...
How will the black race Ever progress when we have youths still brainwashed...
For una mind, una make sense ba?
Very shameful... See as dy just blabbing nwo, anti-christ my left foot, the whole world is advancing and building their paradise on earth, african youths are busy waiting for heaven..
Come and go to heaven make i see you... Mtcheeew... Shame on y'all
bad Belle na go kill u ...pepo wey dey on their own.. abi dem call ur name for here ...Bros if u don't believe in wat dey are doing just kindly pass by.. knowledgble youth indeed ...wetin u do use ur knowledge do .. abi ur own knowledge na to dey cum insult pepo based on their beliefs ?
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 5:15pm On Jun 19, 2020
PrinceMajestic:
ONLY A MAD PERSON BELIEVE IN JESUS. THE MOST MAD ONES ARE THE ONES WHO WAITING FOR RETURN OF JESUS
Bros oh u go soon enter market oh
Christianity EtcRe: Why Do Nairaland Keep Promoting Threads That Makes God Seams Like He Doesn't Exi by bigname23: 4:52pm On Jun 19, 2020
Minsk24:
There is nothing as sensitive as a religious man on the internet... If logical reasoning dy pain you, make e pain you wella...
how does logical reasoning involve u insulting other pepo's belief? Bros we call dat intolerance not logical reasoning
Christianity EtcRe: What's The Final Answer To The God-existence Question? - jesusjnr by bigname23: 4:46pm On Jun 19, 2020
kingxsamz:
Sorry bro, go and look for your likes to argue and exchange meaningless words with. Thank you.
y runneth thou? nor b una dey always dey attack everything about christainity ...now u are afriad of arguement ...Mr intelligence wey no fit use he intelligence help himself..no u for cum argue na ...somebody cannot express his belief here again because of pests like u
Christianity EtcRe: What's The Final Answer To The God-existence Question? - jesusjnr by bigname23: 4:38pm On Jun 19, 2020
kingxsamz:
This statement is usually made by unintelligent people.
Lack of knowledge, or inability to do something does not prove a god.
Go and educate yourself.
Bros intelligence who made u judge of who is intelligent or not..nor be say u don invent anything ..nobody even know u self ... supposing u b even one popular celebrity self we for say u b successful person ..no but u just sit down for ur house dey determine who dey intelligent..wetin u don use ur so called intelligence achieve ...yet some of d most successful people on Earth still believe wat u say is meant for unintelligent pepo
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 4:16pm On Jun 19, 2020
Crofton:
Bros, don't derail .
na lie b4 wat have u guys done for dis country ...all u do cum here say to Islam and christainity are cause of Nigeria's problem but u have done nothing to help..I blame pepo wey dey follow u argue...u are here claiming intelligence and u never use ur intelligence do something wen we pepo take know u .
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 3:59pm On Jun 19, 2020
Crofton:
The ratio of atheists in Nigeria and Africa as a whole is greatly insignificant compared to the gross proportion of Religious believers .


And Yes, Unlike Christianity and Islam, Atheism has done no harm so far .
atheists has done nothing ...na only to cum nairaland here cum dey make niose about oda people religion na una Sabi...thank God say una nor many for Nigeria una for worse pass boko Haram ...dey wey una take dey attack anything concerning christanity
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 3:21pm On Jun 19, 2020
Righteousness89:
Leave Religion bro but embrace a relationship with JESUS CHRIST! That's what matters!

JESUS CHRIST is all you need in this life and in eternity!
Bros ride on we dey ur back.. ur supporters outnumber ur haters, my only problem with u is dat u reply dose who attack u...Bros nor dey waste ur time on haters nor be everybody go like u..
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 3:01pm On Jun 19, 2020
TheSourcerer:
mumu grin
if u like call am mumu e nor go change anything for life ...if u look am na he comment na b most liked for dis thread ...to tell u say pepo like u wey dey curse am nor many reach d ones dey support am ..so I don't xpect him to bothered..
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 2:34pm On Jun 19, 2020
Franking:
Sense and belief kee u there.
mumu frankingoat...
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 2:26pm On Jun 19, 2020
Tayor23:
he doesn't need your imaginary Jesus christ he needs common sense to rule his word and to impact his community.....To be morally upright is just by common sense...Anyway religion will become extinct soon.The white men fooled our forefathers with religion, Our forefather lacked common sense and it is affecting us till today.
na u won bring religion into Extinction? ..mumu..compare d percentage of theists to atheists..una go just dey speak English wey una nor understand
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 2:18pm On Jun 19, 2020
Franking:
Taa! Which useless Jesus be that? Keep deceiving urself.
Bros if u nor believe nor mean say u go dey insult other beliefs...try insult Mohamed for sum Islamic countries first or go north maybe na dere u go learn how to respect oda people beliefs..get sense
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 2:08pm On Jun 19, 2020
u know wetin dey pain me pass all d atheists wen dey say muslems and christains na b Nigeria problem ...wetin dem atheists don do to develop dis country ...d only notable atheists wey I know for dis country na seun d rest na to dey cum make niose for nairaland
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 1:46pm On Jun 19, 2020
d funny thing about this thread b say both christains and atheists dey agree with d guy...
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 1:43pm On Jun 19, 2020
surgical:
so 150 people like this comment, what is the difference now
No hope for this country with this kind lazy thinking
u wen get hardworking thinking how ur life take beta pass deir own? muchi
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 1:40pm On Jun 19, 2020
pocohantas:
How do you know?

Even the bible asked, “shall we continue in sin, so that grace may abound?”

So when you keep doing same thing, fornicating, lying, stealing, basically being a slave to sin- all to start praying for forgiveness and imaginary enemies...

Ain’t you being a nuisance? grin grin
sist oh sorry which side u dey? atheists or theists
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 1:34pm On Jun 19, 2020
nanizle:
Na question I ask na. Me sef dey learn
dat na her personal decision nor be u go dey ask her y ?
Christianity EtcRe: I Have Made Up My Mind To Leave Religion, It's Not Worth It. by bigname23: 1:29pm On Jun 19, 2020
nanizle:
Why? Why not Mohammad? Why not Sango?

Why don't you strongly believe in yourself? undecided
Bros na u go tell her who she won believe? which one be ur own?
Science/TechnologyRe: Coal Miners Discover 160-Million-Year-Old Dinosaur Footprints In Australia (Pix) by bigname23: 1:03pm On Jun 19, 2020
nairaland atheists like mumu arguement una nor dey tire ..but d truth is a lot of religious pepo on dis nairaland don't take u guys serious ...u know y? ...una too dey make niose...most of d pepo dat made comments on d first page had no interest on dis topic but they just made comments to tease u guys....nd all of una go just jump cum out dey argue
RomanceRe: This Girl Rape Me Four Years Ago (pictures) by bigname23: 12:27pm On Jun 19, 2020
Stephenmoka4:
Lol at bolded. Good thing you mentioned Woman and not women, cuz there was this female groupie that was all high on crack and my guy was like, if den leave me among their midst they will rape me and I will be outnumbered.
No qualms, with the way you sound, person like you even if the girls be two, you fi stand your ground.
na true sha ..e get d wey go many reach like 3 hefty ladies..lol na God go help person for dat case oh
RomanceRe: This Girl Rape Me Four Years Ago (pictures) by bigname23: 11:52am On Jun 19, 2020
Stephenmoka4:
She said no, what else do you want me to do (I can take things literally, if you jokingly say I should leave you, don't be surprised when I start acting like we took a restraining order).
I do agree not everybody is like a set of people, a woman beating her spouse is likely to get a divorce the following week or take legal action, otherwise the man heart is different or just enduring.
I will be honest with you, I usually don't put myself in a female raping male situation, it's possible but, I will definitely read her play.
yeah na d same thing we de talk..I have not seen d woman that can rape me in dis life but I know pepo that it can happen to. so wen I see sumtin like dis I don't just wave it off and say ..for wetin how woman go rape u and u still dey dere dey look ...no because I know it can happen ...anyway no qualms bro
RomanceRe: This Girl Rape Me Four Years Ago (pictures) by bigname23: 11:33am On Jun 19, 2020
Stephenmoka4:
If she say no, I won't do anything. If I say no, and she insist I'll leave the place for her. Let her do herself.
y will u not do anything even though she is still in d room? is it not becos it will still be called rape? same thing goes for a woman too yes u might leave d room if it was u but not every guy is like u ...una think say na every man get liver but it's not true there are men dat are taking constant beating from thier wivez and there are some virgin guys dat are timid ,shy or not physically strong enough to leave in dat kind of situation...so nor dey judge like dat
RomanceRe: This Girl Rape Me Four Years Ago (pictures) by bigname23: 11:19am On Jun 19, 2020
Stephenmoka4:
Exactly, just like one telling his friend not to take his N10, then the friend gave him his phone to flex and later took the N10 from the table. After using the friend's phone, you start calling him thief; that you didn't give him consent, no is no. Where as, you can literally just keep the money in your pocket and avoid stories but, no.
Bros wen u see d example u give does,z it correlate...try it and go sleep with a girl and she tells u no but u can see dat she is wet but she is saying no , ...go ahead and sleep with someone like dat first and go and stand in front of a judge to say ..she said no sha but she was wet and from her body language I felt like she wanted it but she said no..make u see whether u nor go prison becos na u get her body
RomanceRe: This Girl Rape Me Four Years Ago (pictures) by bigname23:
it does not matter if d guy,s dick was erect or if d lady was wet ..wat matter,s is dat he or she said no ...it does not matter whether dey fight back or not ...nobody has d right to go ahead and have sex with a person when d person has clearly refused. u are not the owner of deir body so if d owner tells u no. u don't have right to say otherwise based on wat u might think dey want.
RomanceRe: This Girl Rape Me Four Years Ago (pictures) by bigname23: 10:56am On Jun 19, 2020
what is the definition of rape? ... sex without consent..so it's safe to say any girl dat has defended sex without consent here on dis thread is a rape apologist.. do u know how many guys are still in prison 2day because dey had sex with ladies without their consent ...whether she was screaming oh or she was moaning ..d question will be did she agree to have sex with u? so make una nor change am becos say na man or becos he dick stand...nowadays self some girls will even say u are harassing dem sexually if u still try to gist dem after dey have said no...shey wen it's is d other way round now u people want to defend rape ....rape apologists
RomanceRe: Why Do Women Usually Fall In Love With Funny Men? by bigname23: 8:20am On Jun 19, 2020
I see some pepo comparing sense of humor with riches...If I hear am? na American film una dey act...becos from real life experience here in my city most of d fine girls I know are either dating or looking for one rich guy to date. d reality is dat girls can hang out with u once u are funny, but if one rich and handsome guy cums along for a serious relationship ,d speed wey dem to take dump ur broke ass ehh.. at least in delta state here most of d girls will not even look at u if u are not a Yahoo boy or at least have small cash ...dem go ask u if na funny or fine boy dem won chop
CrimeRe: Wife Exposes Husband Who Rapes Minor In Adamawa by bigname23: 9:36am On Jun 18, 2020
Poloyanabo2:
The man had more than one wife but still conceived the idea of raping a 13yr old minor?
My people can we now see that polygamy is not a solution to Rape?
nor mind sum pepo ...imagine a grown up adult suggesting dat we shud go back to polygamy as Africans because it is d solution to rape.
CrimeRe: Man Rapes, Kills Brother’s Wife In Zamfara by bigname23: 9:33am On Jun 18, 2020
Badestman:
LOL, you're just an average agege agbero
You can't drag me to start arguing with you
agege agbero dat is far more intelligent Dan u?
SportsRe: TB Joshua: Angel Gomes Reacts To His Viral Video by bigname23: 5:35pm On Jun 16, 2020
Lostz:
I am done with you
how u nor dey done with me ..wen e b say na only nonsense u dey talk since.
lesson.. nor dey comment anyhow for pepo mata
SportsRe: TB Joshua: Angel Gomes Reacts To His Viral Video by bigname23: 5:29pm On Jun 16, 2020
Lostz:
that is why he came out to say it was not his choice to go. he was just like every other obedient child
guy u can talk out of point.. Bros abeg go read his tweet again..e clear say u nor read am
SportsRe: TB Joshua: Angel Gomes Reacts To His Viral Video by bigname23: 3:43pm On Jun 16, 2020
Lostz:
does that change the fact he was influenced?

did anyone forced him to say the truth?

who even posted the video without his consent?

is it a marketing strategy?


why should they post his video if not to brag?


the guy did the right thing by coming out with the truth
Bros person wey go CNN go cum dey say y dem show am for tv? Bros talk well...and by d way which truth e cum talk..he say na lie dem lie against am b4?
SportsRe: TB Joshua: Angel Gomes Reacts To His Viral Video by bigname23: 3:39pm On Jun 16, 2020
Lostz:
does that change the fact he was influenced?

did anyone forced him to say the truth?

who even posted the video without his consent?

is it a marketing strategy?


why should they post his video if not to brag?


the guy did the right thing by coming out with the truth
d way u take d use d word influence as if na hypnotize ..majority of d decisions we make are as a result of one influence or anoda so nor u use influence like its bad or abnormal...and dat video was out dere d minute he stood in front of d camera,s ...Emmanuel tv nor b cable station e nor known b4 e go dere...d truth is anybody can root dat video out because it's already out dere ..na part of deir pattern so anybody goi dere shud be xpected to b shown on tv so nor dey talk like small pikin for here

1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)