BigYash's Posts
Nairaland Forum › BigYash's Profile › BigYash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 372 373 374 375 376 377 378 379 380 (of 395 pages)
lampi:No be poverty my guy. Na based on wetin I want. Abi na you go tell me what to use my money for? Na you help me make the money? If you poor ,na you know.. If them say make them check now,it is very possible that you never use iPhone once. Comot here,make I lite my kpoli jor |
That is why I avoid all my X6 |
That mini will be so beautiful to behold. But,I no buy again.. Make I wait for IPhone 20 and 10G Network..
|
Op comot new before them eat you raw o.. He said negotiable.. Op make I reason you 100k.. You know say country hard.. |
EJEHSON:Bros hustle pass hustle. Police work of that kind no be better hustle bros |
Feed dey cost na. Sai buhari crew where una dey? This is the time to shout the sai buhari more.. The idiot when carry the matter for head for my compound that time ,don run leave his wife and children. I no fit laugh yesterday. He dey run when groove just dey start Hand go meet all of una wen sell this country out because of kobo kobo when them share give una on and before election day. Make no zombie or wailer qoute me abeg. Make everybody face his or her life.. |
chiiraq802:Oh you mean the dude is a cow Anyways, anybody who likes a leader such as buhari ,who in his 3 times of leading this nation ,turned everything into a mess,must be a very big black cow ![]() |
ebuka10box:Wetin Beans be? Zrotein? |
Brain |
Who allowed her carry the baby enter exam hall in the first place. The invigilator need flogging first, then for the woman cancel her paper. Let her come back next year.. ;DMy lecturer then, Dr Festus.. Let him come back next year,let her come back next year be like special number for him smelling mouth.. I worry my hod sha. He can never forget me in his lecturing history. LiteMyKpoli |
Op use am wire house .. Na better cable you dey see so.. LiteMyKpoli |
Godchosen001:Are you campaigning or this is a joke. Let me believe its not the formal, cux if it is.. You need to go dey pray for sense.. Infact put your two hands on your head and say.. Father give me wisdom. Say it 7times and you will be well.. |
Godchosen001:It will be all 36 states by then. If who someone he backed to power can destroy Nigeria like this. Your common sense suppose tell you say him go worst.. And also he is very old,he can't reason properly just like that idiot there right now.. The one you guys calls President |
If she is truly my frd ,she should already know that I won't eat such. She no go bold try am.. Do I look like deity to her ? |
oscarlamba:Brother d matter tire me too o.The kind weed wen most nairalanders dey smoke en,I need to know where them dey buy am. |
One idiot dey tell me say Sunshine stars too don withdraw.. Na true? |
The boy no even straight. See as old men dey guard small pikin. Sombori tell ur neighbor.. Tell am say"Hustle" Man need hustle.. E get why.. People wen get the money no get two head. Poverty must die! die!! die!!! |
All those the unknown gun men ,we hear of everyday on nairaland? They must be pant-man boys. |
Op is either you are the son or you are telling us lies. This is super storrrrrry.. Sombori hep me finish the song. |
Many days for the thief. One day for the what? Sombori say.. His cup yav full ![]() |
Some girls are wild when it comes to sex. They will pretend at first,but when you've made them comfortable around you. If you see fvck,na you go run, make you no die premature.. |
Cashio:Seems you don't know world people . If you no sell credit for world people, na Wahala o.. The advise you gave him is nice anyways.. |
My crush those days. Enjoy your marriage madam e |
Pantman your boys are doing well. Give them more information.. Mr information minister.. |
When too mumu adult becomes frds,wetin una expect . Las Las the secret go out.. Cross dresser abi confused dresser |
Some so called me too go mumu for pussy mara sha. |
May God no let our mouth kill us. Me never still understand this girl story. I only hear say she insult one celebrity like that.. Na wah o.. |
The guy wen wizzy call fool during endsars protest . Till now he no bold reply that wizayo.. Now wen unknown gun make dey kill police again. He don come with another mumu talk. Easy jeje.. Take it slow o.. Oluwa ni... This boy be dey try that year o. Wetin come happen ? |
See that Benzima.. Make una leave these boys. No be them cause Nigeria problem. By the way.. Where is Magu ,immediate ex efcc chairman? Is he better than these boys here ,abi him no thief too? |
Who he preek small now,go just go dey form cross dresser abi confused dresser.. And all of them,no one when manage handsome inside.Even Bob dey wear makeup go bathroom go bath,if not he for don cast . All of them do face like money wen dey lick lime. The white wen dem dey copy,dey make breakthrough in technology and discoveries.. Na gay lifestyle this idiots fit copy from white people.. If you be gay no qoute me abeg, make thunder no fire your yash and small preek o.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 372 373 374 375 376 377 378 379 380 (of 395 pages)
Hand go meet all of una wen sell this country out because of kobo kobo when them share give una on and before election day.