Phones › Re: Best Budget Phone Of 20k by bizza45: 9:34am On Jul 25, 2019 |
am going to check out this phone |
|
|
Literature › Re: Revived by bizza45: 8:40pm On Jul 23, 2019 |
damselposh: Lol, you are wicked I told my mom that when she lost her mother and she made sure I did not attend d burial |
Literature › Re: Revived by bizza45: 8:38pm On Jul 23, 2019 |
izaray: Na dem be this o, so even you too don join bad gang "Charles's group"  yes nah abi u want make heaven dey over- crowded... make some people manage bad small nah |
Crime › Re: Eight People Die In Enugu As A Result Of Generator Fumes (Disturbing Photos) by bizza45: 9:45am On Jul 23, 2019 |
wait to gen killed d first person , and d 2nd person entered, it then killed him and the 3rd person entered .... una dey try wella |
Sports › Re: Malawian Player Receives Chicken As Man Of The Match Award by bizza45: 9:40am On Jul 23, 2019 |
nothing wey Musa no go c for gate .... looking at d player red socks ... did he do it short sleeve |
Politics › Re: Nigerians React To The Death Of Precious Owolabi, Channels TV Corper Reporter by bizza45: 9:12am On Jul 23, 2019 |
|
|
Celebrities › Re: See New Pictures Of Anita Joseph That Has Got People Talking by bizza45: 1:49am On Jul 23, 2019 |
ok we have seen her extra large laps, next!!!! |
Politics › Re: Nigerians React To The Death Of Precious Owolabi, Channels TV Corper Reporter by bizza45: 1:48am On Jul 23, 2019 |
she was really trying to control herself... she cried very well ..all these blood shed would have been avoided, if only oga at d top simply follow d court verdict |
Jobs/Vacancies › Re: Job Opportunity by bizza45: 11:49pm On Jul 22, 2019 |
this is interesting.... let me send mine now now |
Celebrities › Re: DJ Cuppy and Her father 'Femi Otedola', arrives Lagos (Photos) by bizza45: 11:37pm On Jul 22, 2019 |
so wetin una want make we do  make we go fry yam or what ?? |
|
|
Politics › Re: CJN, Tanko Study Law Without English & Mathematics (PHOTOS) by bizza45: 11:21pm On Jul 22, 2019 |
just imagine, if na south now, if e no pass English or maths, no University will accept him ... |
|
Literature › Re: ONOME My Landlord's Daughter (humor, Erotic And Romance Thriller) by bizza45: 12:27pm On Jul 22, 2019 |
make I bring my popcorn and kunu |
Literature › Re: Fear No More (A Romance Thriller) by bizza45: 12:23pm On Jul 22, 2019 |
damn bro!! this story is dope |
Literature › Re: Jesus is Lord by bizza45: 10:36am On Jul 22, 2019 |
damnnn!!! this is solid |
Literature › Re: TWISTED By Faithlyn Williams by bizza45: 8:07am On Jul 22, 2019 |
did u delete any part of these stories cos it does not add up at all |
Jobs/Vacancies › Re: How To Become Employed Within Just 4 To 8 Weeks Anywhere In Nigeria by bizza45: 1:45am On Jul 22, 2019 |
make I sit down dey watch |
Romance › Re: My Wife’s Lover Prostrated,confessed To Me He Had Been Sleeping With My Wife by bizza45: 1:33am On Jul 22, 2019 |
this pple no wan talk wetin really happen |
Celebrities › Re: Woman Shocked After Being Blessed With Stacks Of Money By Total Strangers by bizza45: 1:30am On Jul 22, 2019 |
so she just sit down person come dey give am money for nothing, in this buhari era!!! una Neva talk wetin happen |
Education › Re: IMSU Student Wins Wipeout Naija Contest; Smiles Home With 5million Naira (pics) by bizza45: 1:25am On Jul 22, 2019 |
what type of task and challenges are they giving them .... bbnaija in making |
Technology Market › Re: Xiaomi Note 4x For Sale by bizza45: 9:44pm On Jul 21, 2019 |
Wandeayo: Alright boss, but budget Don dey already. 25k is the last price make I go find person I go Rob 5k from |
Family › Re: My Baby's Transformation... by bizza45: 9:08pm On Jul 21, 2019 |
dude ur kid is so so cute ... but wait oo, una still dey use corner eye dey observe unaself?? |
Technology Market › Re: Xiaomi Note 4x For Sale by bizza45: 8:49pm On Jul 21, 2019 |
Wandeayo: It's within 1000naira oga I don check my akant and na only 20k dey dia .. abeg nah help a broda |
Education › Re: Olajide Rilwan Lekan: Medical Graduate Without "B" Grade From Russia University by bizza45: 8:48pm On Jul 21, 2019 |
ebuka10box: New road and okilton by Ada george gimme ur no |
Literature › Re: Revived by bizza45: 8:47pm On Jul 21, 2019 |
Ven97: No we go drink wella wen Charles kick bucket na so u take hate d guy |
Literature › Re: Revived by bizza45: 6:16pm On Jul 21, 2019 |
if d guy wan die make e kuku die make boyz cum drink burial beer |
Education › Re: Olajide Rilwan Lekan: Medical Graduate Without "B" Grade From Russia University by bizza45: 5:28pm On Jul 21, 2019 |
ebuka10box: Self contain(120 -300k) 1 bedroom flat( 200k - 450k) 2bedroom flat (350 - 900k), lands for sale at different prices all located at Ada George and n.t.a axis of prtharcourt . Please link up if you are interested 07066196319 . God bless all the hustlers on this platform..... where is d 120k own located ..... buzz me back |