Bizza45's Posts
Nairaland Forum › Bizza45's Profile › Bizza45's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 71 pages)
Damn dat was wrong.... e for wait after e don climb d ladder, then he can jejely push d ladder |
how many can Nigeria boast of 22.. and that's even a private company stuff ... meanwhile ordinary Ethiopia is boasting of 103.... that's so poor |
what was he expecting ..... a congratz baa... kill that fool |
lol IGA na so .,.. abeg how many people u don connect |
wait let me check for names ... okwanu ndi obodo Anyi oooo |
go ahead... the is one thing I know, these ipob guys can't do shit.. wetin una know na to make noise and call for meeting every now and then... na only for social media na e una get mouth ... go ahead I dare u guys to do it ... |
this government is so funny, if buhari didn't order his arrest then who did !!! osibanjo baa, abi na buratai....buhari is d president if anything happens good or bad, he should bear in mind that he will either take d blame or d praise ..... even if my mama pot of soup loss I go blame buhari |
Dude if u are looking for attention go to 3rd main land bridge or better go and look for pant to thief u will get all the attention u need |
Lol Savage.... Now native doctors will find a new way of keeping thier customers ....dem go soon move to boxers ![]() |
commot nah, Who ur commot help for that club |
have u not heard... glo "SLOW WITH PRIDE" |
nwaikpe d guy that have brain in his shoes |
polluting inside d bus, it was so loud everyone knew I was d one |
wen ipob talk u go know .....their brain is always in their shoes |
me sef I dey look for one to buy and my budget na 26k |
I know u are looking for people attention but unfortunately u are so poor in brain to afford it |
even if d movie na free I no go watch am |
are u showing us this pix for us to do wat jump inside d bush baa... or to give a Bleep about it |
Though am not a fan of buhari, suffering have been in Nigeria b4 him and will still b after him.... |
This cloth is what they call let d dead bury d dead ![]() |
If he is not a member wetin him and otedola come find for rally, abi e trailer load of cement don lost inside d rally |
So!!! Make we fry beans ? |
Most people came out to collect money , and funny enough most people will come out to collect money on election day and vote d wrong person in ....chairman dey campaign and dem dey marsacare soldiers for baga |
O boy c format ... No make bet9ja catch u o, dem go use u wella for bookings ![]() |
GNLD HEAD OFFICE |
Bia shebi u know say nairaland no b hospital .... Dey here dey ask us wetin u go do, Like play like play u don dey blind oo ![]() |
By rigging it Nah , if not how una wan take win ... Even PDP no get better candidate sef |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 71 pages)
!!! osibanjo baa, abi na buratai....buhari is d president if anything happens good or bad, he should bear in mind that he will either take d blame or d praise ..... even if my mama pot of soup loss I go blame buhari