Bizza45's Posts
Nairaland Forum › Bizza45's Profile › Bizza45's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 71 pages)
r.i.p to do dead, but drivers abeg make una dey check una car .... na person life una dey use play koso |
is this one news, nawa to bloggers for nairaland ooo |
am going to miss that man.... Jim beglin and Jon champon |
NCAN!!!!! I C A GROUP OF BOYS WHO LEFT THEIR STATES TO DEVELOP OTHER PEOPLES COUNTRY.... I REPEAT NCAN CHECKING FOR NAMES |
durning your wedding u went outside to do it, go outside and do your campaign...
|
will d birthday change d price of garri in d market... who birthday epp |
a man that cannot chase away boko boys from una place na e una dey praise like that... una dey try, by the next 4yrz Boko Haram go Don wipe boronu state away from the map |
what was d driver trying to do that made him tumble his car like that..... my best guess too much of shekpe |
paddy d money is yours, if u want to give fine, if u don't want still OK , don't come here and start bugging us with a questions which u already know d answers |
tatsee fried chicken has been automatically removed from my list for the year 2019 |
hahahahahaha this one wan use a full community brain... taa oga dsp e no go work for u, our mumu don do |
whoever said this stuff should b beaten till he/she dies infact d person is a bastard.... so apc still get mouth to talk.... these people no get sense I no blame them at all I blame d people that vote for them |
he shouldn't b disappointed cos Buhari is a complete disappointment to Nigerians |
one thing I know is that racism will never end... the kid parents should sue that institution to court and they should pay heavily for d damage they caused |
make dem use that police do example .... |
nawa oo but I no blame d judge .... Oga Oga prepare to die sharpaly |
so what do u want us to do ..... abi e get any person u dey give food apart from your family |
hanty na true u talk but we are more interested in what u guys are doing about ganduje bribery videos and Dino saga shikena |
cum play with my hoods boyz , after 7 warps of weed, dem go think sat her leg na ball |
How u relate with d presido no concern us, wetin concern us na how u relate with d people that voted u in |
Nukilia:Oga abeg go Kaduna go check if na true or opposition plan .... So all the once wey bk boys dey kill na opposition do am baa |
This story na super story .... Advance April fool ![]() |
Imagine who dey talk ... Chairman violence association of Nigeria |
Lol!!! Make una bycott election make d wrong person enter seat.... |
This man likes nosie so much ... Wike apart from construction of roads, tell us your other achievements.... Job creation: 0, education :0 ... D only difference btw u and buhari is that u are in PDP and d other in APC ....both of una na bunch of wailers |
Oga u were once a leader ooo, and we all know how selfish u were ... Don't come here and be forming saint for us oo ![]() |
abeg u get d cash here |
àsk this question after u have turn 42yrz without anyone coming around to ask for ur hand in marriage .... |
Oga e no matter wetin u study , wetin matter Na weda u fit use ur course sustain urself after u don graduate, cos govt no go look ur face |
and this sperm-donor that calls himself a pastor will open his mouth In front of a congregation 2morow and b shouting Jesus is Lord, come for deliverance |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 71 pages)