Bizza45's Posts
Nairaland Forum › Bizza45's Profile › Bizza45's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 71 pages)
LalasticlalaPA:how much u wan sell am |
la-la on d beat....
child dedication snake stew loading!!!!! |
dem go come for open they yab each other, and go and make peace for inner cacus... but their followers go very their matter for head reach grave |
if am d guy I will knock sense into her, make sure she mends whatever she destroys , then slap sense inside her |
d governor of a state wey Fulani herdsmen wants overrun dey talk so mtchewwwwwww |
madam to marry no b by force oo, so u wan stain that innocent pikin hand with blood but boy wise pass u, if u no wan marry again carry your properties, u can even dash him d children and go kilode |
he is mad.. very mad.... y go and contest for election if u don't know how to generate revenue to pay workers... if I b labour leader back to go that bastard house slap am then come back |
hahahahaha so He ate your pounded and sacked u ontop.... u wouldn't have given him d pounded yam nah.... my paddy u never talk wetin happen... he even came back for date hahahaha.... una dey try... |
hbd to her... we no want hear your marriage break or crack or tear in d next 10yrz o |
person go dey enjoy morning sleep and these boys go come dey wake them with bullets, meanwhile dem go leave all these politicians wey b their problem go dey kill innocent citizens. stupid people |
this is what happens when all you know how to do in your life is dabbing |
madam this is election not red card sharing |
woman wey dey find way to act mojo na e una dey threaten with nudes, mchtewwww una still dey learn work.... there is a proverb that says dem no dey use dick 2 threaten ashawo |
oga quit playing d pity card, even devil bin know say u collect bribe |
it's only nwaikpe that could make this statement and people will b happy.... cos e don do more harm than good |
how can one particular person have all these skills... d person na machine or humanoid |
is it negotiable or not |
I don't blame d lady if she fights oo, there are some slaps that can make someone go insane even to the extent of biting the slapper... but y will a guy stoop to low to fight with a lady at a pubic area, the only lady I can fight with even if na for market na aunty kemi |
I know some people are stupid but apc charimo is mad and stupid at d same time |
oga v.c na so u wan take run your own advert
|
where u expecting him to plea guilty b4, even if e follow kill Jesus, e go still plea not guilty |
I don't blame them, if d senator representing your community didn't do anything for community, the citizens should chase with with a big cutlass |
Oga u don't need an advise, what u need is a slap to c if your brain will reset |
paddy how much last u wan sell am.. 42 dey on d high side |
if he is not a real human tell us make we know... this is now for u to shoot your best shot not talking trash
|
y are they crying foul... they did it when they were in power... they forgot what goes around comes around.... karma is always a bitch and is always ready to 4k u back |
where d Brest wey she display mtchewwwww |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 71 pages)