Bizzle2's Posts
Nairaland Forum › Bizzle2's Profile › Bizzle2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 65 pages)
take ma hand..i'll walk u classiquemama: feeling so lost here |
u cute tho, but why kaduna na, why ![]() mechummy: Y'all freshers are highly welcum |
who? cdamsel?....me and she don book appointment sef lol Beautful.B: |
lol, I didn't ask where u can be, I askd where ure at cdamsel: Bizzle,I can b anywhere u want me 2 b |
bobo no forget ur babe ooo, all dese bois wey dier eyes no good go act "snatch" here nw nw Beautful.B: |
shuo, wch true I wan talk again, I don talk all the truth wey dey my mouth na ![]() cdamsel: B.b,bizzle neva tell me true,it totally depends on him if I wld woo him or nt |
lol , the ministry is moving to the permanent site baba dey: Adaobi... How u doing?... U amongst the few gals I sight always. Can we move our ministry away from here to a greater one like "greater heights tins" |
bore u huh, my rants are lame and urs are four-legged , ode oshi. wetin u score for U.M.E sef ? if person like u take SAT ur score go enter minus .. ![]() na so dem go dey form rubbish , when u see dem in person nw dem go dey look like rat wey chop indocid Idowuogbo: U bore me! Ur rants are lame.no match at all mehn...ur craze no reach. All dis gra gra na minor, if I unleash hia hen, Dem go pack ur skeletal comot for dis thread. |
most def dts me. lol @ cousin's stuffed doll wch city u in? cdamsel: 1st tins 1st,is dat u?& is dat really ur tin or ur cuz's stuffed doll? |
lmfao, I no go surprise if na so LastApostle: Wasting your time on a secondary school girl! Her madam Wey send her to London unto further education don seize her passport until investment is recouped! |
ur replies no dey pass one sentence again, u wey ur mouth dey run like tap. u no get English to speak again huh, or ur 3310 dey type one word per minute abi Idowuogbo: In check? Lmao!!! Join queue o! Octopus! |
up close and personal ?? dat aint a fin doll u can get all up on ma grill sef.... if u grown and sexycdamsel: I wld woo bizzle if he let's me get up close & personal |
I'm really srry if I appear to be derailing this thread, but I jst had to put this chick in check! shes unnecessarily vindictive and abusive. Make una no VEX |
Jeez sugar, u experiencing retardation? wt happened to all the fancy English cuss words u attack all these good n quiet ppl wiv? U suddenly taciturn, abeg whip out ur vulgarity u dey dull me oooooo, U dey dull me!!!!!!! shyt Idowuogbo: |
lmfao, dude u need Jesus...lol had to look up dis bloke and he's following practically all the females on NL U be Clown ![]() 190: [size=15pt] |
sure doll, ryt after I hang ur ugly azz...shebi I don tell u say I go run u down for this forum..u think u nasty huh, i'll show u nasty Idowuogbo: Byrmo, hang urself. |
skank azz shut ur trap ur negative energy is contagious! na so so negativity u dey bring. dem dey call u badosky and u dey happy, ode Idowuogbo: Hating? Nigga plueaseeeeeee! |
anybdy notice dat idowuigbo or watevr is gettiin quieter?? d cat prob got the skankass's tongue Idowuogbo: Fevck you! Globalised ode! |
hey Ode! been waiting on ur stinking mouth to smell....wt was it u had to say again ? Idowuogbo: Close thread oooo!!! |
No be only Mr NL na Mr Congo dopeJemi: See me |
first, I was addressing the hoodrat wey talk sey I be like babalawo goat or som ish, second, ure the cuter version of ex MR Nigeria? o kewl ...wetin be body dey sweet me for d matter? y'all can choose to hv sm fun or stay in knot dopeJemi: No vex buh why body dey sweet u |
I scarcely have altercations with ppl especially on ordinary electronic platforms like dis but its about time I put sm fakers in their place. oya oya oya allofuna!!!!!!!! make una call ur family cum!!!!! una neva reach abeg..I'm fitting to get a lil nasty today |
chai, I wish dis was a tele conference make I dey see the fake faces wey dey type all dis poo |
ha ha ha, I bet adaobi123: |
woo fire, damn sm ppl dey hate sha...if ur boyfriend fine reach me make I hang!! juju and babalawo indeed . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 65 pages)

U wont regret, nw............................................... let d nairalandin BEGIN!!!




