Bizzle2's Posts
Nairaland Forum › Bizzle2's Profile › Bizzle2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 65 pages)
lmfao...oh my dayz! pity pity pity ...d guys wey break ur heart hash ooo. u prob still bitter whn u phucking, jst get laid kid. u wey be rocket scientist wey get printing industry inside im cubicle of an apartment. Idowuogbo: Tone down on wot? Ogbeni, zip it! U dey pay my bills? U post ur hairy picture, I dey advice u like any normal agbero go advice u, dey dia dey preach about toner and d dundee united no get printer o! Malu! Don't let me catch u spewing nonsensical again o! Rubbish!!! |
I laff in gringo, ugly insecure ppl na dem dey quick to attack...very typicalto the left... to the left... |
ofcos na, u wan use me do ritual? e no go my head strong die!!! u prob d sexiest gurl I seen on this thread, no mind dem fake ugly olofofos Beautful.B: |
my frnd cmmn sleep!!, can u ever say anyfin dts not negative? na only d shot wt the bushy beards u see??.evn tho I knw u jst kidding but u gotta tone dwn on the whole macho e warrior thingie...it aint cute no more. Idowuogbo: Byrmo, shaving stick no cost na! |
yawns!! im back back back! [/size][size=8pt]ooyaaa Bad Guy P ![]()
|
damn thot dis was a serz thread, the eze guy fit dey ontop okada and u ppl are hammering him for not responding..cut the guy som slack na. moving on ...If u grown and sexy, I repeat "IF" u "GROWN" and "SEXY" ..don't woo me..jst take me home in a handbasket I'm allergic to longivitis NO long tin@ adaobi ...i'll post dt tin in a few...ryt here! ![]() |
shut ur punk azz up b!tchhh!! ..its niqqas like u dat give fellas on this forum a bad name. I wonder how folks couldn't see through ur b-s all the while!!...Get a life kid all dt sh!TT is so irritating! like serzly hw lame do u hav to be to do ish like dat purebarbie: too bad u temperature is risin too fast! Than i expect..what am i gonna do nw so u dnt go nut,cos d truth is dat u re nt drivin me crazy,amjust okay.but u aint okay! |
lol dis niqqa purebarbie is a phuckin dude!! study his posts and responses...he doesn't fink, write or react like a chick ..only very perceptive ppl will undastnd wt I mean. plus check his profile and go through his previous topics...'weight gain" ?? like serzly wch gurl in her ryt mind would wana add weight "instantly" he appears to me to be som scrawny lil chap who wants sm flesh to his bone so he cn look more attractive. jst a few exchanges and I'll spot an impostor frm a mile!! purebarbie: u feel so moved ...u re afraid u ll be left with no choice other than to break u with her right,? Too bad.. |
grap ? seriously ? are u sure purebarbie is not a guy? she certainly sounds calabar/akwaibom ...no disrespect my good pplpurebarbie: @shizzle ....baby, am before u,so close u cn feel my breath,all i wnt at d moment is for u to grap me and kiss me like ve never been kissed before....Oh ! lovin u made my life worth livin |
lol, wt'd u wana see ? mondi_cheeks: no its not. I figured that since I'm not annie u might not allow me to see wat I really want to see...so I jus asked to see ur feet |
na wa o, guy u dey vex oo, do u knw dis chick in person or somfin...dis is getting a lil too hostile free2ryhme: @Beautful.B i go fvck you parole for here today ... go road side go hustle .. time still dey to catch customers |
my feet ? lol I suppose dts inspired by caracta aint it ![]() mondi_cheeks: ok can I see ur feet? |
none whatsoever..as long as ur name is annie macauly ![]() mondi_cheeks: |
hmmm...NL use style get sm fin gurls oo,rily used to fink odawise, been on NL for a while bt jst started activity in this section few days ago. @ adaobi ..my face my face my face ..na u I dey try protect oo, my sugar mama na 10star general and she fit dey NL ..if she see my pic kpakan!! wt all d yeye post wey I don dey make eh!!!! walahi both d askee and the asker go do frog jump till d end of april ![]() |
singing in tuface's voois ......" enter the place" mondi_cheeks: u cld have showed a lil more |
woo me !! woo me!! woo me!!!..Mr Nigeria on the loose only for THE grwn and sexy..matter of fact scratch dat..only for ONE grown and sexy! ![]() |
. |
for realz hun, u no go understand jur ![]() adaobi123: |
but na still me na , abeg manage dt one..I be polygamous someborry if I put my pic for here, dts tantamount to self destruction ![]() adaobi123: no face ? |
u sef check ma profile na, i'm on blast |
le kwa ha ...ha cho erim....lol see dem ooo I neva evn post dem don dey waylay me...adaobi oooooo post ya own na, d second u post I will adaobi123: post post post !! |
if I dare post my pics here eh!!!! all these gehs go jst come waylay me |


wch gurl in her ryt mind would wana add weight "instantly" he appears to me to be som scrawny lil chap who wants sm flesh to his bone so he cn look more attractive. 
