Bjmighty's Posts
Nairaland Forum › Bjmighty's Profile › Bjmighty's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 34 pages)
las240s:bros, u no like dat boy at all ooo |
javalove:Damn! See concoction!! |
04kaa:Orie pe omo yi!!! |
guddsid:Bros, abeg na pamary wetin u dey? 1 or 2 ![]() |
Ruggedman will be nominated in the category of Failed rapper of the year. I was on his twitter page yesterday, con see prayer like say hin be Pastor oyakilome, Okotie need to learn some prayer point from rugheady man d twitter baba. That guy must have read the Bible from cover to cover since 9ice don dey show am pepper. Don't be shocked, he'll soon retire from music and open a church soon for ministration. He wiil be winning souls for the lord. Oloshi oloriburuku rapper. ![]() |
^^ Abi oooo |
shotster50:Bros, na who mumu pass, You are ur boss Rugheady ba.stard Una equal abi? ![]() |
The show DRYYYYYYYY! Chelsea Handler no even try at all. My best moment was Justin bieber and Kanye's performance. |
shotster50:Baba, wetin i con do for u nahh Are u mad cos i belong to the winning team while u stuck standing there like an axxhole? Like WTF! ![]() |
guddsid:Fashola has a lot of job to do in Lagos ooo. Why u no just close ur stinging maggot mouth and save baba nfash i less thing to worry about. Chai! ![]() |
^^^^ Twitter man i mean jare. ![]() |
shotster50:Its hard for then t accept the truth i guess. |
aldon:Good rapper! Good rapper wey no fit stand by hin "Peace or war" If to say BIG and PAC be coward like am, u think say all rappers go dey worship dem. Abeg, pikin no know book, u say e get good hand writing. Make Rugged switch to juju jorrrr |
unix4real1:So wetin con be Twitter man life wahala then. That guy foolis.h for reason best known to him. I swear the guy don fail all hin fans. |
pheesayor:hehehe ![]() |
Genuflect:Yes oo! The same dizz jazz wey twitterman use climb to fame, don dey work for seriki sef ooo. Ordinary that 12 or 16 bar don gather fans for the guy. Make 9ice promote am well ooo and make hin sef no dull hinself at all especially now wey pple dey find replacement for dagrin. Omo, me i don sign up as fan oo. Seriki omo owo!!!!!! Rughead Koshi daaanu daanu!!!!! ![]() |
Rughead man use to be rugged but not again. He is a failure to his fans. I wonder wat some pple are gaining from sucking his nut cream. RUGHEAD MAN IS OUT OF NAIJA MUSIC INDUSTRY. Even if hin feature Jayz and Beyonce, shingba e no go sell. |
Wetin be this! ![]() |
9ice is lyrically insane now oooo. Abeg, that guy don take Yoruba style to another deep level. He got a new a.k.a now BASHORUN GAA (Meaning in english: WAR LORD). Bashorun Gaha (or Gaa) was a notable hero and leader of the military in the old Oyo Empire during the 17th/18th century. Its obvious 9ICE IS READY FOR WAR WITH TWITTER MAN! DAMN! 9ice, abeg pity this guy ooo. |
Omo, Dagrin go tie hin sokoto well well to stand toe to toe with Seriki ooooo. GBA!!! ![]() |
MeGaStReEt:@@@ Megastreet. . . . . . You sound so much like one of twitterman's dogs wey high pass bobby and whitney. Why u no carry truck go block Seriki career mumu. No go find beta job do. oloriburuku ![]() |
eldee:No! Na microsoft love. ![]() |
Nice baba! Bashorun Gaa (War Lord)! |
Topic should have been. "Sauce Kid would kill Ruggedman in a Rap Battle" Even my 7 years old junior brother say make i help am fine one bad beat, hin sef wan diss ruggedman because e no go reply. Hin say rugged man na "piss or wore" ![]() |
We miss u PAC! I love you and believe in your words. |
She always got something to say even 10 secs. She says 9ice is her hubby now, later he is not worth it then thereafter his heart. That girl won't stop bitch1ng on twitter and 4ucck OFFFFFFFFFF!!!!!!!!!!! ![]() |
That Seriki boy is very very underrated, he is a baddd punchliner. The first two lines of his rap on that song cannot be disputed, even by ![]() @@@@o4kaa. . . . . I dey feel u on this thread jooooorrrrrrr ![]() @@@@Javalove. . . . . . I swear ur head full ground, mahn. Modo Rule!!!!!!!!!!!! @@@@Cool. . . . . . Oma she oooo ![]() |
Mobinga:Go listen to the lyrical content. ![]() |
Ruggedman don worn out! |